Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 61 pages)
odizeey: abi u b lasmaOooooooh.......odiriiiiiiiiiii.......wetin i do u? |
emasco7: egbami o....mak una help me o....so na grass chewers and weed chewers we wan do clearance wit? oboy...uniben go hear am dis season....who else de eat goatweed or elephant grassLol.....dem go begin come out just nw make u no worry!! |
odizeey: y dis guy like to dey carry last,shuuuu, thank God say u no b warri boyLol..odizeey u leave me na....wetin i do na?? . As i no come knw nko? Abi make i stil go ask google? |
Quatermaine: It's no news bro.Actually i dnt knw.....was wen u called me epa dat i knew dis must b u |
Adex097: I said I don't know the artist!!!Haba.......dats y its called google na...na wetin u b knw na u wan ask? |
mz'helena:hahahaha........Helen u no serious |
Quatermaine: Na you oh.Hmmmm...I av a feelin dat dis is I am winner.......sb shuld prove me wrng |
Adex097: I saw dis after "Googling" goody bagLol....who ask u make u google goody bag? No b d artist u suppose google |
emasco7: if dem type am wit hp or toshiba...dem go reject am?U see......Den use CNS.......central nervous system... . |
mz'helena:I pray oo......i go use all of dem do weight..infact he don tail wen i carry weight reach.....i no dy fear weed chewer o..i dy chew grass.....i and affrey!! |
Quatermaine: lolz, and I go tell am say na CNS - CENTRAL NERVOUS SYSTEM..Hehehehe.....y all dis ppl like to dy cox person anyhw na? . Between our two who dem suppose to dy call sir? |
emasco7: gotten ma birth cert, state of origin, admission letter, em....wat else do i nid?. Ur primary 6 result |
emasco7: uniben no go kill person o...but i luv d guys charakta....so jovial...nightwalkers...dem ni de slipna u go begin do oo if u enta sch... . T.D.B...till day break |
Adex097: Yes I amDen google is ur friend |
mz'helena:Soon he go ask u with which kind of system |
odizeey: yes blame kpolilol...odiri odiri odiri!! |
emasco7: oboy....swidy...em....hav u written urs? wit hand or system or typwritter...Lol..na wif colour pencil |
emasco7: thank u swidy...dem say ecostat na hot cake for kofa?Hehehehehehehehe...na who tell u? Wait na kofa u dy use rep uniben? . . Hahahaha...Kofa na site oooo |
Adex097: Lol...and vincin tooLol...yemi so u even join am....chai..i don suffer |
emasco7: lolz.....hahahahahah....chei *fone crash*...no na ...ken can neva do dat...abi?Hahahahahahahahaha.....odizeey i no blame u oooooo.......Emasco mo mind am joor... |
emasco7: imagine dat day at d clearance....i find out say ken na gal .....oboy...or karen na male...Bro make u prepare for d unxpected ooo anyfin can hpn....bt u funny ooo |
mz'helena:Lol......na true i tok joor make u leave me jawe |
odizeey: 6. BEST POP SINGLEodiri i fit bet u say baba no win am o...To me na either Davido,owin to d fact say he just newly release skelewu |
mz'helena:Hahahahaha....yea i got it....na trouble i dy find since...oya sowi if u don vex |
mz'helena:Hahahahaha....yea i got it....na trouble i dy find since |
IamTitanium: u dey crazey u cox am like dat ni? Odizeey which kind level b dat? Na weed him wan come use take dy shine for here? All he mate dy drag for nobel price award 2013 he dy chew weed and u dy call am level.. . .To me na d highest height of insanity!! |
Adex097: I doubt if baba go fit win any this year sef ..Yea me to oo..na wizkid and davido go drag am..bcox baba no rily sing dis year |
mz'helena:Lol.....helen hpe say u no run frm yabaleft dis mornin o..lol |
Adex097: Yea na AITLol...tot as much..no go buy d movie...u dy find already made |
mz'helena:Lol..u b case.....shebe u were d one dat got married to katerina? |
Adex097: THE END @ my eternalYea.....D movie is a bomb.....@ last Daniel got back Katerina.....Wait na A.I.T u for dy watch am? |
Jezz..so we get ppl wen don even take vodka for here....i dy fear una oo......and also d one wen say him dy chew weed.....more power to una elbow o....Una b senior men |
