Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 61 pages)
Affrey av u woken up?? |
tinahrex: My Oga....whats happenin broNofin rily o...wats d way forward na?...Abeg make u show me road |
tsleazy: why do these people say i have an e-crush on karenkinkyHmmmmm...i fink mayb bcox u do |
Gud p.m all...tinahrex i sight u o |
Mornin everyone |
Latnok more mb to ur fone...congrats... . .lata fins o |
Shebe unaa go rest nw?? |
Yes!! |
Pokemon43: Ken i c u ooome i didnt see u oo |
Latnok95: We await page 1599here it is!!! |
Dyla(F) i sight u o....hope u nt readin frm page 1 o.. |
Come who are all dis peepz......u guys shuld post sth na....y viewin only ...una dy form wise shebe? |
[quote author=I-am-Winner]I have goodnews for students here tonight. End to 5-month old ASUU strike in sight as FG and ASUU sign an agreement.[/quote]Yea heard same...lets pray ASUU wont sleep and wake up 2mao givin fg a new demand statin dat dy want a new house for deir members.... |
tsleazy: I smell victoryI smell lies!!! |
[quote author=Sir-Tunechi]Hope am not late o, hapi betday Affrey, wishing you llnp. and i would win it dis time...... Trust me[/quote]Lol...lets keep watchin!! |
Tunechi i b don dy wonda whether u no go come open page.. |
Latnok95: Lol.. Cool!wow....sir tunechi/henry will b happy to see u... |
Faith93: oya go bak to were ur cumin frm.Lol...if i bweak ur head one day no tok say i b bad person o |
[quote author=Riley_Freeman] lol. No fear jare, beside, no be crime to give respect to my seniorman na. [/quote]Lol.....y thou doeth me like dis??Dis is wat i term "WASHIE" |
Latnok95: One thing about me is that is If I see one thing about someone,I tend to think he/she is up to sumtyn..Didnt even @ first consider it as a joke bt a statement of fact...anyway it wasn't funny or was it intended to b? |
Faith93: did the omo lomo tell u she's seriously sick..abeg mehelena is perfectly alryt in Jesus name..amen!!Lol..Jezz..faith u don run reach here..u go cry just nw...i neva rily get ur tym....shebe na me come dy lie??.....see as pikin b |
Latnok95: As much as I appreciate ur kindness, I don't think the above is necessary. Except he/she asked u to do it thoTot she was part of dis family..and d last tym i checked in a family watsoever affects one affects d odas....so y actin dis way? Do u knw hw far ur prayers can go or d changes dy can effect?? |
Pokemon43: This thread dey run oooooo*panting*Lol....u run along wif d thread!!! |
Attention everyone!!! Mehlena is cwwious ill...lets pray for God's divine healin upon her. |
[quote author=Riley_Freeman] thank You boss. ![]() Yeah, me too. Even Kolade, Micheal Sokoto.. All of 'em. [/quote]Hahahahahaha....y u change my post na?.....u want make i die young? Ii say my oga u change am to my boy...abeg ooo |
D kind sun wen dy benin so fit make person go blind.. |
Affrey: Lol, odizeey u ehnWow...its my pleasure!!...Did u stil go out? |
odizeey: first muguLol..like seriously odizeey na me u do like dis....i fink say dem dy rily do birthday..hw u say make i take knw say na trap? |
Ghyft: eya...hope u'll not be very busy tonight.......i can't wait to continue P 'n' L...i've rily missed itLol.......i hope so too oo....u ready for me shebe?? No p sha. . . . Were is xplicit na.....i seriously missed dat guy sha.. . . Oga riley welcome sir.. |
Lol..make una leave betty oo |
odizeey: Happy b'day texzy n swashiHey...happy bifday to dem all... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 61 pages)

...una dy form wise shebe?


