Kenzysmith's Posts
Nairaland Forum › Kenzysmith's Profile › Kenzysmith's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 295 pages)
[quote author=kenzysmith post=91034562]better use your time to please your self cause you can't please the world they would never appreciate that why i don't give a Bleep on what people think about me ii don't leave my life to impress others. when y if you die today you will be forgotten in hours and life goes on and same people you are trying to kill your self on will dance on your funeral. |
Ffk you no lie buhari betray me i mumu no be small see my life
|
visijo:which kind wife'? all this una holy holy advise done tire me
|
better use your time to please your self cause you can't please the world they would never appreciate that why i don't give a Bleep on what people think about me ii don't leave my life to impress.if you die today you will be forgotten in hours and life goes on and same people you are trying to kill your self on will crack jokes and dance on your funeral
|
we dey reason how we go take find cure for covid guy dem non dey give award. oga this na middle of 2020 try get sense
|
Enoch07:really ok |
we have athletio vs Real Madrid of spain we have arsenal vs totheham of england we have millan vs inter of italy, pirates vs kaisier chief of south africa, kotoko vs heart of oak of Ghana. ahaly vs zamalek of egypt. boca vs river plate. so which is nigerian greatest derby |
just two months you done open legs, okpoo big one for that matter girls like u end up at brothels
|
And i still dey Bleep up and down?
|
50naira broken broken groundnuts my only conslation na kpekus wey i still dey manage till i find fresh one.
|
50 naira broken broken grounut and kpekus that all
|
is buhari and san olu immue from this covid 19 Desipite lagos and abuja been the most hit states nigerians make una dey reason.
|
if this covid 19 na real then we all in Nigeria done carry am i am a deltan i live in delta for warri gan gan but
|
her mother just 78 na mean say ekwezilli na small pikin na wor wor make her old |
Bruno3000:u want to tell me since u were born u ve not slept with 3 different ladies before nor come dey form holy holy for here
|
mane h just proof we black men are far behind in area of sense that we always serve them
|
Good day guys my friend is dying g slowly he has gone for hiv and haptist test which both test came out negative he now wear two trousers two shirt just to hide his weight loss from friends he eat well but this guy is looking abnormal he is about 33yrs old bought due to the drastic weight loss he is looking like a teenager his right ear is going deaf . am not the one i just think i should find help here and suggest solutions to help him out. pls mod pusj h this to front page |
with all d money this woman done make she nor dey tire nairaland girls see una mate we done tire to see falling breast what can u bring to d table apart from srx
|
tolijascro:how i wish det y push this tread to front page would ve made lot of peopld e day
|
after all the years of acting Hollywood to gullibles , why do u see most of these wrestlers in movies because that what they do in wrestling you will see old men arguing on top wrestling i just shake my head.
|
Bruno3000:may God forgive u |
anambra again Godforbid
|
Liverpool get mind cut my ticket may they loose all their remaining games and may mancity win all their remaining games amin.
|
who say make i carry liverpooi na them i go add last for my ticket after i don forcast. village people done finally Succeed for my matter. may liverpool loose all their remaining games and may mancity win all their remaining games amin.
|
kloop to me is the real deal went to mainz when they are at second division bring them to the bundesliga established them and went to dortmund that have been finishing 9th won the bundesliga took thembto tje champions league Final with them now came to Liverpool them at 9th position. took them to 3 European finals in a row win one now on the verge of winning the this guy is the miracle of football. |
Go to my topics find pictures you can relate if you play virtual pls d mod should push that treadbto front page it will make lot of people day evene wey create that thread open Every day dey laugh |
chelsea make una pity me abeg village people make una allow me progress
|
tunder wan fire Chelsea na my ticket una wan cut?
|
go to my topics and find pictures you can relate to if you play vitual if u no lahgh die call me bastard |
is buhari himself aware of this news that guy will be shock to read in reading this news latter
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 295 pages)