Khassy's Posts
Nairaland Forum › Khassy's Profile › Khassy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 280 pages)
Independence day and bomb blast are becoming synonymous ![]() BTW today's my mums birthday can I get some likes |
I can't seem to find any SAUCE ![]() BTW today's my mums birthday can I get some likes |
dusting CV.. thanks OP ![]() ![]() BTW today's my mums birthday can I get some likes |
tell me chomtin BTW today's my mums birthday can I get some likes |
BoiGrammz:this confirms that I now have sense abi as you dn lose ![]() ![]() ![]() .... Alabi wounding guys destiny since 1789 ![]() ![]() ![]() |
BoiGrammz:Alabi dn wound ma niccur ![]() ![]() ![]() fvck Alabi... play Lucky6 instead... E sure for me like Cameroon girls ![]() ![]() make I go begin charge ma system before I start ma lucky6 ![]() ![]() ![]() |
rkarang:4.5 too small for the guys ... good ![]() ![]() what about those orisirisi medicine girls ![]() ![]() hope say dem bundle them wella go Plant Sc or Zly cus I can't wait to laugh them die especially that one wey say she no go date me bcus I no be Medicine guy meanwhile she D 2.8 srupid tins ![]() ![]() ![]() |
BoiGrammz:abeg shey dm drop al those orisirisi medicine girls cus I go very much like to see them back to PS D drag lab with MCB or BCH girls ![]() ![]() |
Akjwyzepal:let's see how it plays out |
rkarang:so them D even drop people from that mortuary attendant course {Anatomy} and that body mechanic course{physiology} ![]() ![]() ![]() ![]() mumu courses and dem still drop that mad cow called boigrammz ![]() ![]() |
rkarang:I no talk ![]() ![]() |
wheesin:see him head... I D time one of my popcy friends wey D go so dat I go follow am ni |
Lordseyad:even if 5numbwrs only show... your money dn cast... always pick 1 and 19 ... that ones sure like to go visa ![]() ![]() I D like high numbers sha ![]() ![]() today's stats won....12K lost ---8K no bad tomorrow is anoda day |
wheesin:omo since one nigga spell my name 5-0 (2008) I never handle pad again for my life ... it own better serf... I never finish one mission for gta since dem born me .... ![]() |
naijapropa:who's he ![]() ![]() |
naijapropa:who's he ![]() ![]() |
dharay99:guy biko abeg teash me how to D chop FTC like you D always chop na |
subbieD:explain am abeg... my brain no get that kind power to process that info #WeHateMaths |
wheesin:guy change of plans just go school forget me... I go resume somehow late sha.... been wan call you but I bin forget |
wheesin:me serf hate am but after that mad goat trash ma guy 7-1 for Pes hall.. I dn determine say I go go learn am come trash him head ![]() ![]() |
BoiGrammz:oya na hediot sha no forget to hala me |
Lordseyad:use 50 card okay if you never master... chose high high numbers above 20... 1 and 19 na CONSTANT number so add any other four ![]() |
and I was expecting to see one screen at the back and one at the front ![]() ![]() dumb thread... dumb OP ![]() ![]() |
realuz:see as D pikin put moth for the bobby... shey she wan swallow am ni ![]() BTW where ma Vaseline ![]() ![]() ![]() |
killerman47:dumb post.. dumb OP... dumb thread #piss on OP's head ![]() ![]() |
Lordseyad:forget punting... lucky 6 sure pass #counting my 10K for today... ![]() ![]() ![]() |
BoiGrammz:omo I dn miss buka10 {papa ebuka } ewa and bread... pm me if you enter ilorin... I get stuff for ya BTW hope say them dn add more TV for that Pes center cus that three no D do us again oooo Wheesin come make we go gang up deal with that useless boigrammz for Pes ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 280 pages)








