Khd95's Posts
Nairaland Forum › Khd95's Profile › Khd95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 320 pages)
With booboo as d C-in-C,no individual is too big for the state, tompolo,oya halele pack ur ghana musto go nd follow efcc/npf peaceful,to avoid wetin happen for odi in 1999 ![]() |
OLADD:who is talking bout propaganda ![]() Under his administration,monies were looted ruthlessly,witout an iota of pity,was he that clueless or he simply turn his gaze frm such pple,hoping he would secure 2nd term. Let him come out nd clear d air,nd his names,in any well organised state,he would be under probabtion by now |
OLADD:seems u ve been taking yellow garri in excess,i said mr ex president nd ure saying president,mtcheeew |
If na celebrities,mods nor dey think twice,dem go just push am like cabu-cabu enter fp ![]() |
Nigerians on twitter republic nor juz geh chill at all where mr ![]() |
So when u travel dis february to the uk for ur shows,wetin go come happen ![]() |
Wait,some one had an accident,nd d next thing to do was to take selfie/groupie posing like he had won d grammy,where is d pix of d car involved in the mishap ![]() Nonsense |
Have u asked the ex president to say somtin on #dansukigate ![]() Is congratulating a state governor more important than looted national treasury,ure just looking for opportunity to show ur frustration bout mr buhari,mtcchew get over it abeg,2023 still far ![]() |
He looks more responsible in dat attire,not like a kid that posts cd+wards of cash on instagram |
Don jazzy na d younger nd male version of d mother ![]() omo oba nor even follow for d resemblance ;( |
Noooooo,u ve thick lips,anni doesnt ![]() ![]() but ure still pretty |
N95k for collabo ![]() ![]() |
Why she dy use her hand to dey support her clothe/wrapper nau ![]() ![]() she for juz by play play free her hands from her clothes ni ![]() ![]() ![]() |
Kai dis girl too fine biko ![]() tuface always repping ![]() who b that guy wey dey laff anyhow now ![]() ![]() |
I tot my guy said he will rather go on hunger strike,he no even last for d strike like those guantanamo bay's inmates ![]() ![]() if him do 5days for dat hunger strike,if his fresh bear bear no twist like dada for im jaw,mek i know wetin cause am. He should be served watery beans nd ijebu garri ![]() Yam eater oshi ![]() |
Street is his matrimonial bed abi ![]() issorait ![]() but why she dy pose like agbani darego,if this story is true ![]() |
Epic that woman deserves a medal nd some stars ![]() |
Omor d league of yam eaters just dy increase in number on daily basis,haba ![]() But why mr clueless still b free man now,he should b singing skelewu xplaining himsef in efcc custody too ![]() |
Fayose d corn eater,ur days are numbered ![]() ![]() but fayose na street guy ooo,street can stand behind him gidigba ![]() ![]() mek i dy observ for 7D ![]() |
Technically killed by technicaly defeated sects ![]() Rip man ![]() |
I dont think they are togeda ![]() |
Alien lion ![]() |
Instead they want biafra,they want to lead many men to destruction then beg for forgiveness aftrward biafra is a joke ![]() |
Thank God lady gaga is not in some sort of weird costumes ![]() Dat gyel madt for head truely ![]() ![]() |
Ok,i think iyam proud to have sir pmb as my presido,d guy is just too humble nd simple u can call me zombie if u wish,but...Ure juz wailing ![]() |
Ok,i think iyam proud to have sir pmb as my presido,u can call me zombie if u wish,but... Ure juz wailing ![]() |
God bless d wife of d president,nd d president nd nigeria i hope mama piss would learn frm dis woman how to be a ![]() |
See as dem dress like those lagos gyels wey dey hawk china phones for streets,under hot sun ![]() ![]() |
Emmaesty:my bebe,my southie queen,my jollof rice,don worry i we do dat on ur baiday,dnt forget to remind me ur borndate oo ![]() ![]() ![]() |
Mticheww Who send am ![]() |
Fyi,number of mosques are not more than worshipers,its d noise making churches dat litter the whole neighborhood ![]() in every naija street,ure sure gon count noting less than 5 churches ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 320 pages)









