Khd95's Posts
Nairaland Forum › Khd95's Profile › Khd95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 320 pages)
for him mind him dey sing better song ![]() yinmu ![]() |
the other twingo sabi grab things oo ![]() |
i go like know when the wrong patient wake up from surgery ![]() baba go para gaan |
oga lia muhammed u saidu was going to create jobs thru masqurades,haffa naa ![]() |
dapchi or no dapchi,sai barber is going back to daura 2019 ![]() |
THIS SHOES ARE EVEN DEADLIER THAN THE GUNS ![]() |
ITS NOT THEM OO,THESE OGBONNAS ARE FROM IBADAN NOT ABIA |
ITS AN OGBONNA SOMETHING ![]() |
THIS ONE NO BE SCIENCE STUDENT OO NA CHEMICAL ENGINEERING STUDENT OO ![]() VERY STVPID MOVE,MAKE SARS CATCH AND SHOOT HIS YEYE LEGS ![]() |
AND PEOPLE BEEN DON DEY PAY TITHES TO THIS ONE TOO ![]() |
MR. daniella okeke ![]() |
to daddy freeze a sumptous pounded yam with egusi soup and goat meat with snails and perrywinkle have just been served,alongside cold goldberg ![]() i aff nothing to say biko |
aside hoe-ing and slaying on weekends,nothing else some cant even clean their rooms or wash their slaying clothes until a night prio to when they want to slay ![]() |
Fakura:u are on ur own on ur thinking bruh ![]() |
today is jumaah ooo ![]() |
man city will not make heaven faa,see waht they did to arsenal naaa ![]() MODIFIED***** I DONATE THIS FTC TO ALL ARSENAL FANS SINCERELY,I WONDER IF ANYTHING CAN BRAKE THEIR HERATS AGAIN ![]() |
when he was struggling who cared to know about him. i dont care how he grets his money,clean or not leave him to his creator or until he has been prooved to be involved in some negative things ![]() |
them kill students for allu i no cry,fulanio herdsmen kill anyhow i still no cry,snake swallow money for my kontri i no cry,even monkey sef carry me jakpa i still nor cry ![]() wetin fit make me cry for this naija i never knw yet,no be say i wicked,my heart just get used to terrible things happening in my fatherland ![]() GOD save naija ![]() |
nwamaikpe comment just weak me,how he manage to put sense and nonsense together is beyond me ![]() |
that nairabet/bet9ja nigga that always sell ticket never comment yet on that instagram post ![]() |
eleyi gidi gannn...ojumi loo oo ![]() make we summon the elders kia kia |
na laugh i come laugh as me no get pet ![]() |
he might not fare well in the football world the way he did in athlete ![]() |
see these people wen dey share number above me ![]() i hope somebody will not stab somebody or try to commit suicide las las |
shey ur ''bum bum'' fit tear ghana must go bag or rice sack,use them to sow clothes....lubbish |
make she kuku dey use rice sack or ghana must go bag dey sew her clothes na ![]() |
me i want freewhatsapp ![]() |
sense will not kill that guy that wore same hat and suit for six moonths because of papparazzi ![]() |
man city no even get fear of GOD ![]() |
cordinating officers of ''no comments association'' southwest nigeria iam here to read comments and pass,all eligible members are enjoined to do so,non members should make their comments brief and precise ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 320 pages)


