Khd95's Posts
Nairaland Forum › Khd95's Profile › Khd95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 320 pages)
HIS PREEQ SHOULD BE GRINDED WITH ROUGH STONES ![]() |
any body that is against the scripture is a fool shey,oya tell us paster anybody that not quote verses from the same bible to back up tithing issa what.....SCAMMER ![]() |
university of unilag ![]() |
this write alone is way better than buhari's visit to lagos,at least i laughed to this ![]() |
meeeehn this guy village people strong gaan ooo ![]() |
their money fine pass u,ur past and future ancestors ![]() no body ugly abeg ![]() |
to say dis jazzy na clown is just an understatement ![]() |
let the spirirt of chidinma okeke/cucumber possess u ma,for its better for u that way than to cheat on ur hubby ![]() |
camel toe or preeq ![]() |
iam not ashamed to be a nigerian,iam just ashamed of buhari ![]() |
buhari still dey abuja probaaly drinking kunu,and we wey dey lagos don dey suffer because of road blocks ![]() |
please they should come and move some of us there na ![]() |
shey be them show us bill gate daughter today,very simple and classy ![]() we never get to hear her online,ur papa money wen dey blow fire wood for where bill gate own dey,u no go let us hear peeem,u wee wee,u tell us...u buy sweet u go still tell us....hiaaaan ![]() |
see science students dey complain say food dey waste ![]() |
MIRACLE OO HIS FAMILY OOO,BBN OO,I DONT GIVE PHUCK BOUT THEM |
FOR ATM QUE -MADAM PLS EPP ME SHIFT BACK SMALL -I CANNOT SHIFT BACKER THAN THIS OO,THIS IS THE BACKEST I CAN SHIFT,SOMEBODY IS ALREADY IN FRONT OF MY BACK ![]() |
GEVENCHY KHOR NKECHI NI THOSE THINGS WEY LOOK LIKE WETIN CHINESE PEOPLE DEY WEAR FOR FACTORY ![]() |
AMI I THE ONE WHO CANT RELATE ![]() DRTY LIKE BUBU BLOKOS ![]() |
SO BUHARI DEY VISIT LAS GIDI TOMORROW ![]() |
SHE BE LOOKING LIKE OVER INFLATED MICHELLIN TYRE ![]() LUBBISH |
HIS VILLAGE PEOPLE WANT TO RECALL HIM,NOW POLICE TOO WANT HIM,ARE U SURE THE gods ARE NOT VEXING FOR THIS MAN ![]() |
IS HE CARRYING OSHUKA(abeg make person epp me with the englis name ) ON HIS HEAD ![]() |
his life his business ![]() |
those of u waiting to see nigeria on that list,calm down nigerian army is number zero,and zero comes before one ![]() sense wee nor kee me ![]() |
spain nearly kill argentina yestrday ![]() |
nobody fit stop ur shine,more life to u runtown ![]() |
DrinkLimca:they will definitely look better than u sir ![]() |
at least this one better pass yeye bbn ,tonto dike,snake,daniela okeke thread wen dey nack fp since morning ![]() |
mumu geh,the same boy u want to use for cheap media publicity u can rant as u want,that boy na yoruba boy and obasanjo na im grandpa,kill ur self ![]() |
who is she ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 320 pages)

