KiddoiLL's Posts
Nairaland Forum › KiddoiLL's Profile › KiddoiLL's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 74 pages)
She don lock pesin pikin inside bottle
|
werey... u don begin dey feel like Joseph d dreamer abi... koun gerrarrahia!! Good luck to the boys
|
pesin way dey mad... if dem no snap picture open breast down their mind no go rest..all these rubbish no dey freak guys anymore, guys re busy focusing on important stuffs..so if una like una continue to open everything down..it'll only attract dogs to u. May Buhari's health fall on any feminist who quote me to say trash
|
dis wan dey mad, so after you dish d soup for plate with spoon, D vegetable and d grinded melon held meeting with the ingredients and moved to a side of the plate abi?..nothing pesin no fit see for dis Nairaland
|
Good, he even spends money by helping people a lot.. At least he's not the type that's looking for Ferrari or Masseratti upandan, despite the fact dat he can afford one. Na normal big boys car him dey drive. Musa stay humble.. you're a blessing to Nigeria as a whole.. heavy thunder fire anybody who brings tribalism into this
|
20?? E be like say all of una dey mad |
dominique:I tell you...Nigerians have no regards for the dead. |
That's a sad one, So d snake xev ended up dead. Greedy snake, Poor woman.. R.I.P to the woman. Shame on Lala's favourite family member, Lala shebi u see what your brother Snake did
|
Oyindidi:Be matured, we all know most Nigerian parents are part of the reasons youths get depressed and feel lost. you don't know the full story tho, you shouldn't have called him useless. If you had nothing to say, why not just scroll to the next post |
Pele oooo.. egg way don break don break, nothing way una fit do again, na to sweep am troway nd arrange new one..... But y EPL dem dey do Arsenal like this??
|
una dey mad ooo....Shey na Manya oo Manya oooo una want make Putin and d rest come dey hear?
|
So you mean to tell me that you need to know your mom won't date him anymore before you return to school to complete your course ? I no know wetin to tell you ooo, bet ur mama enh. Na she you resemble
|
Lol... Wizkid kid kor Wizdult ni... So Nigerians really believed Wizkid will be the artist to perform in the opening ceremony of FIFA WORLD CUP, WORLD CUP OOOO!! lmao . Na which song way him go perform? D'banj wrote Top of the world, a song even cripples can relate and listen to before him perform am for Nations cup.. Shey na Manya ooo Manya ooooo Putin go dey hear?
|
A minute silence to those who believe Op knows the woman in d pic...30 seconds silence for those who don't know this is some random FB post
|
Kikikiki this same post going round on WhatsApp, people sha
|
Tonto dikeh way no get sense, continue talking bout your Ex and bashing him till kingdom come, after you'll come online typing your stupidity and saying your typing in tongues. I wonder how the spirit lead in typing in tongue. |
Thomas Müller looking to break Klose's world cup record, so I see him collecting the golden boot. Plus no human can doubt his abilities on the pitch and in front of goal, especially when it comes to the world cup. Leave CR7 and King of the dwarves, both of em know the world cup is so so far from em |
iLegendd:How long did it take you to come up with that statement??... I'm sure you can do better though |
iLegendd:I don't need u take me seriously, no matter how serious u take me, u don't add or reduce my bills. Hence you have nothing to offer me, so continue expressing urself nd I'll continue expressing myself |
The blessings mothers fit flood your life with is incomparable.. I wish my own mom could still be here. Good for him and his family, Momma's prayers always keep us men going. Nice move man, I admire that |
Wait oooo...all these ones na to advertise book abi Na everything scam dey for inside this country. |
TarOrfeek:Oga can't you she she's praying for him ni?... I don't see anything awkward in holding your mom that way while she prays for you tho. BTW Good for him and his family, hard work pays, Momma's prayers always keep us men going. I wish I can see my mom whenever I want, I wish she's still with us. The blessings mothers fit flood your life with is incomparable |
that shiii is too long... you just copy n paste.. na wa o |
Germany Away Jersey makes sense and mature pass this our over hyped jersey |
Na wa ooooooo... una no wan come get sense for NL again... everything Chioma or Davido do una go run come here come post, n d Mods xev no dey use eye see Chioma post....Are you people under a curse ni?
|
I dunno if it's me but this picture seems disgusting for any sane human |
Just like dat him run blow get money pass Wizkid and Davido..... 230 Billion in d Akanti oooo.. Heiiis!! where dis boy?..Bia Davido if I hear u shout enh 30 billion or 25 billion again, I swear I will swear for u
|
Chioma dis, Chioma dat... Chioma did dis, Chioma did dat... Ooooooooooohhh make una let us hear word na!! We no go hear word again cuz Davido dey date pesin ni? which kain wahala be all dis one
|
Pesin way dey mad...U broke come commit suicide. U no be Nigerian oo. Ur mind rest.. probably a G boy. Rest in peace man |
Caring0:which kind of guys we get fr NL nitori Olorun... 3 days nd u don confam am already n don dey think bout buying phone.. u wan use money take open d relationship, if she later wan wreck u now u go come here dey shout Women are useless n Oloshos.... I no sorry for you oo
|
Waiting for to fire back |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 74 pages)
? I no know wetin to tell you ooo, bet ur mama enh. Na she you resemble
