Kikies's Posts
Nairaland Forum › Kikies's Profile › Kikies's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 22 pages)
Ein try,wey d FERMA pple dey |
Wey d remaining dey na |
ForeverYoung197:In Nigeria it is illegal to kpansh in an uncompleted building if caught by a police,he has d right to join in d kpanshing Go and ask Buhari,he'll corroborate dis |
kozmokaz:Abi ow u think am |
Utchgirl:Ahhhh omo mi Utchgirl u af bin badding oooo Sombori is spoil my cutie for me,she was Neva like dis Buhari must hear dis ![]() Ow u doin hun? |
Any person/group of persons sitting on dis pples pension,Wat dis aged ones toiled n sweated for while young,I pray der b unseated And as many of dem dat remain adamant and want to feed fat on oda pples sweat,Father jst as u dealt with Pharaoh, deal with dis unscrupulous elements in Jesus name. Amen Dasuki u too I pray that as many families uve rendered homeless/useless For as many soldiers u sent to war without proper equipment For as many that has died because u decided to sit on the money meant for the purchase of arms n ammunition for our military,dier blood is on ur hands n vengeance shall be served upon u and ur family Except ur family decide to turn to God Bt as for u,ull reap wat u've planted SO SHALL IT BE! |
I'm suspecting he's French ![]() |
Utchgirl:Yes in camera ie wen we r cozy In oda news.........So its true.........eligweeeee Utchgirl,r u thinking wat I'm tinking? |
passionate88:I no vote Bt if I had,I wld av voted for him |
kozmokaz:Mk my head no follow sha |
I were hia |
Bubu u fall my hand |
Hian Bia Utchgirl is it true? Neva mind, dnt answer here,I'll see u in camera |
I wldnt celebrate my child's 1yr old birthday because d celebrant wld b crying all day or b sleeping or jst walking about while d adults enjoi d party ko joor Child, wen u r 5yrs old u'd av ur parry where u cn play n av fun with friends n eat all d goodies |
Jerrypolo:Dats what's up |
Guy leave name,continue to dey shine d Kongo Bt wait ooo Shildren of nowadays no get shame again oooo So u Neva marry d babe u come dey tell us ow u dey kpansh am Abi.........after ull b considering leaving her, for anoda man to continue from where u stopped,after u don use d better part commot Abi O kare lai |
Eligwe |
SpeedyConnect:K for krinkum krankum |
Ok |
Dem no resemble joor,dats if der r twins in d first place sef |
Utchgirl:I'm vine (according to falz) Thank u |
Utchgirl:Lol yah luv,dats ow we roll Ow u doing dear? |
@utchgirl d day u take dis kinna pic,dats d day I'll revert my likeness for Which kain fire d dat,ow fire go dey her eyes She be cyclops |
Utchgirl:D feeling is mutual bae ![]() |
Olamide - I'm ok |
Utchgirl:Hey ow u doin,my day was good Ow was urs? *whispering* she called me love kikikikikiki.......me like |
mysticgal:Done hun,u my fav |
vizkiz:If she tells me dis,I go jst weak,wat do u want from me again |
theEYe21:Date |
She's not fine Mysticgal is finer Utchgirl is finest......my super crush |
I like ur boobs n for u to rock dat lowcut n still remain pretty I vote Mystical cc. NLJega N for showing me cleavage #wink |
anything in Nigeria?
