Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 159 pages)
Wat of d former Coas? |
Skateboard: Lmaoooo... Dey no fe catch me, I go dey skate with my board.u go dey skate while I dey inside boarding.. We no need car wash or mechanics.. |
Shekau bear-bear no plenty like dat na.. If na him why dem killam na! Pesin wey dem supose dey nack hammer for hin head small-small till d idi-ot go die! |
Skateboard: LOL Who TF is this?! Go order something else bro.Gademit! There you go.. You even dey for Nairaland wey I dey reason ebay. Don't worry, those BH boys should catch US if they can.. |
Omo na to order for skateboard from ebay o |
Must pesin work sef! |
chizzy94: Are you for reali was live at The House Of Blues Los Angeles Live where Pac did his last performance.. I saw all the guys, Outlaws; Yaki Gadaffi, Hussain Fatal, Edi Amin, Young Noble, Napoleon, his half bro Mopereme and several other dudes.. Guys leave matter jare! |
HeyChiko: Haha..;dis got me laughing. While the brouhaha lasted, I mean as regards who did this & who didn't do that ( Pac & Wallace's beef & all ),...my friend's moniker waz being mentioned. He prolly woke up this morning & he's been mentioned like 20 times...Now that's the definition of funny...lol.My brother you dey mind these jobless kids? ![]() Tupac dis, Biggie that! Abeg leave dis dudes mek dem rest for where dem dey if to say na rest dem dey rest.. We wey be say na we be number one fans sef we don maintain.. Abi who among una don watch Tupac performance LIVE? Mstchhhu! |
Why is people screaming 'sabotage?' Plane that engages in a war has 50 percent possibility of crashing especially when fighting a terrorist group that has sophisticated weapons.. Abi una think say na film? It's even possible the pilots and whole entire group are dead God forbid.. |
Neldrizzy:Una dey disturb me na! Killuminati dis, Killuminati dat.. Stay off Killuminati's joystick.. ![]() |
3coins: @neldrizzy. . .thanks man. . .falcao gon tear ferdinand apart today. .the reds dey vexu guys should stop quoting anyhw jor! Wetin sef! |
Where are their weapons |
lirusehn:Same here, I abandoned their account for them dash them the passport and everything.. Of course, not after emptying the damn account.. |
spanzed: I give dem 10/10 b'cos that is d best rubbish dey have given us so far.. ![]() |
KingAdeOluomo1: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
matoyeh:seriously guy, even DVD refused to show it |
Nawao! TVC, STV, NTA, OGTV, LTV, ONTV, BBC, PDP, APC TTV...none of dis motherfuckerz is showing the damn match ![]() |
As I mumu reach I still get sense pass dis jona sha... Chai! |
UjSizzle: I check my mail everyday; I would know if I've read one from him (iThinkOk I think he's here I'm gona leave d 2 of you to sort it out, thnx for d time peace. |
For wetin na |
experimentist: thnx for d promo bro..it's a pleasure man welcome |
So dis boy is forming Rambo III now abi? ![]() |
UjSizzle: Don't remember.Yes indeed, he told me u r very nice.. I'm just a friend of his.. He's always talking n thinking about you serious.. Maybe u shld check ur mail or PM him dat would be nice. And one more thing, don't judge him by his crazy posts he's jux playing around he's such a nice dude out there.. |
UjSizzle: Did he send one? Don't remember.Yes, he said he sent many but you didn't reply.. How is he being annoying? I don't know about his nose, but I think he likes you.. Try and show him some love.. |
See how he resemble Bowser for Mario Bros 3 ![]() |
Is dat all? |
I need a Ferrari |
Ujsizzle: did you reply experimentist PM? What do you think about him? Do you think he's a clown? |
adeokunade: Pls what is Claro ?claro is refers to as the smallest part of a wrapped weed which is still on fire and has some more few puffs left.. it is widely believed that claro gets one high quicker than a fresh full weed wrap.. Shey u get? ![]() |
nnamdizen: First it was this gay shiit now this?? I see the world damaging beyond repair... Cos a man can now come out of his house with a gun in hand and shoot you in the face, and when asked why he did it he would say in a jamaican ascent " i was high on some good stuff man" an go scot freewas wrong wit ur brain? Have u been smoking wet salt? |
iamord: Lol I dey mad.. U won make dem show me from crime fighter. nooo God forbid |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 159 pages)
.
.
We wey be say na we be number one fans sef we don maintain.. Abi who among una don watch Tupac performance LIVE? Mstchhhu!
.
)