Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 159 pages)
Abeg I need d list of goal scorers in dis match o |
Tank God we don win, ASUU can call off d strike now.. |
I_am_Sylva: aids is real ooc dis one oh Who tell u say arab people dey get aids? ![]() Which school u go sef? |
Lakeshizu: MARADONAu nuh c me there? Na me weh stand for maradon back wit dat blue face cap.. D guy tek hin big head block me o.. Chai c as dis fine arab babe deh eye me I go furk afta dis game oh. |
Oya, let d batle begins. Na who deh smoke igboh for my back so...abeg mek I kiss small. ![]() |
Abu Mikey:Abu Mikey Shekau so u still deh find dat ya wallet weh money nuh even deh inside? mstchw! I even think say money nahin dey inside sef.. Na 23 IED, 100 bullets, 50 magazines, 10 akara bombs and 2 bazookas nahin dey inside o.. |
Abeg na where toilet dey abeg D kain shiiit wey dey worry me no be here oh! See as I dey sweat sef. Mods abeg make una carry AC put for dis room na.. Which kain stinginess be dis sef![]() |
ghettodreamz: That's too much Muhammedabeg just tell me who score, who pass d ball wey dem tek score, which leg dem tek score, abi na head or na prick or chest? How d ball tek come, hw d keeper react, shey hin dive... Oya begin dey explain giv me.. Tenks in advance ![]() |
*enters with a BIG-FAT-SK jumbo* Abeg shey taribo and finidi dey pitch abi dem dey bench ![]() |
gidzbobby: what kind of KUSH? Is it INDICA OR SATIVA ? ![]() I be confam sativa fan oo...which u dey bruh? ![]() |
willibounce: Gerraway to ur igbo forum filled with dumb ppl. U need to check the crappy stories and comments ur ibo ppl type of their yeye facebook page. U can donate ur hands and Legs to okija shrine. They need it more.hahahahahahahahahahahahahaha RitualEast ![]() |
Lilimax: So many immature comments herelilimax, make I give u belle na, abeg! Come chop my pufff pufff, e sweet well-well ![]() |
Kuzaku: Dis 1 don pass egg roll o! Na baby roll be dis.hehehehehehehehe ![]() ![]() na twins roll dey dia![]() |
![]() |
Shegiyar mata kawai ![]() |
Na wa o! Which kain lie be dis na? I smell propaganda here. |
Joe50: pls, is iceprince a muslem?No. But he will prolly convert from christianity to Islam ![]() |
Abeg where I fit download free money? |
Our boys are not playing up to expectations. I believe they better than this, they can do better. I just don't know what is wrong. |
Wat iz wrong wit dis NTA station sef.. Na so so skip d ting dey skip sef. Mtcshw! I don vex ![]() |
Heyyyyy dis keeper dey too comot anyhow oh! Eye service mopol! Inaccurate passes is gettin too damn much! Watz happening? |
Sweetest goal by awoniyi, nice pass ineanacho..godd combination.. now we tek d lead, iyalaiyawon! Sun ci ubansu! Onye ara! |
Uruguay |
Wahguan Frank, mi a fi wait fi di update and mi nuh see non. Don't man gun clap and bloodclaat yuh bomboclaat battybwoy! mi ah jus kidding lol, mi nuh wah fi do yuh rude bwoy! Caw mi know seh in dis writing ting you ah di general, mi haffi search fi yah story like a criminal caw dem a sweeter than a mineral.. Reeespect man, kip it up and fire blazing! |
waternogetenemy:nonsense! No be only credit, na recharge card ![]() #APC2015 |
D time wey I no smoke SK wey dem wet wit coco water ![]() |
horlabiyi: First, do they allow them to cook in prison?yeah, we use to cook in the jail cell using a can stove.. They use any size empty can to make stoves. From peak milk can, tomato can to paint can.. You wan try the way d stove they burn cook food quick. I wanted to buy one wen I was bailed out but parole get as e be... Na for ikoyi prison I see am oh! Very creative something bro.. |
Wicked people See how dem plugged d guy mango head down RIP bro! |
sunny4life: But joel obi said dat those cars were meant to protect d minister because of threat to her life.How come d minister is now saying that those vehicles ar not meant 4 her?.........jst my observationdon't mind her pls, she's just saying the NEEDFUL ![]() |
Rapping....*i just wana ffuck bad b1tches, all the nights I never had b1tches, now I'm all up on tha @ss b1tches. Mad at ur boyfriend, he ain't shiit* ![]() |
yuzedo: so dat shot man devil ngi-gay bited a men of god and dey have forgive him just becourse of what?Under which party? House-party, pool party or beach party? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 159 pages)


I go furk afta dis game oh.
mstchw! I even think say money nahin dey inside sef.. Na 23 IED, 100 bullets, 50 magazines, 10 akara bombs and 2 bazookas nahin dey inside o..

RIP bro!
is time to meet juju in okija if god poeple wont suppoth me.