Romance › Re: Why Do Women ALWAYS Touch Their Hair When Flirting Around? by KingDash09(m): 12:16am On Jan 24, 2024 |
I ain’t got time for fuus |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by KingDash09(m): 12:05am On Jan 24, 2024 |
|
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by KingDash09(m): 12:01am On Jan 24, 2024 |
Onana na Cameroonian? If so naija don win chidiakwari: Cameroon will win Wait... that nigga from Senegal my bad |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by KingDash09(m): 11:58pm On Jan 23, 2024 |
Make them bench osihmen |
Crime › Re: Yahoo Boy Arrested Attempting To Use His Girlfriend For Ritual Money (video) by KingDash09(m): 9:03pm On Jan 23, 2024 |
This girl na weyrey Pinkyposh: E no dey show The same thing that guy told his gf and was still planning to kill her |
Crime › Re: Yahoo Boy Arrested Attempting To Use His Girlfriend For Ritual Money (video) by KingDash09(m): 2:52pm On Jan 23, 2024 |
I look like person wey Dey carry person come beat person I’m a pacifist Pinkyposh: Ok make I give you address, make you carry men come wound me abi, just dey play. Let's us be prepared for for it. When you're ready I am ready |
Nairaland General › Re: Little Chinese Boy Sees A Black Man For The First Time & This Happened by KingDash09(m): 2:50pm On Jan 23, 2024 |
E go first kill you bastard Babaibeji2020: I guess you're white cos if you ain't..... Ogun go kill you gradually & steadily.... |
Crime › Re: Yahoo Boy Arrested Attempting To Use His Girlfriend For Ritual Money (video) by KingDash09(m): 2:29pm On Jan 23, 2024 |
Omo e no touch anything I been Won see the ozwor wey the follow me talk So make you gather cultist make them come beat me abi 😂😂😂 Pinkyposh: Ehya e touch am oo😭😭 Next time check we'll before you reply people's comment. If you want address, I'll give you a hint, I can't give my address in the public.
Come opposite Ojo cantonment, ask of Mr Idris Ensure you come on Sat. 4pm to 4:30pn Then we can take it from there |
Crime › Re: Yahoo Boy Arrested Attempting To Use His Girlfriend For Ritual Money (video) by KingDash09(m): 1:49pm On Jan 23, 2024 |
Where you dey stay? Abeg give me your address Pinkyposh: No me female born you Did you fall from heaven Just dey reason like bufalo- no brain |
Romance › Re: I Didn't Trick Her, I Gave Her 40k by KingDash09(m): 1:31pm On Jan 23, 2024 |
Baba you sef see am This mumu girls no wise peanutbutterr: practicing christian wey dey do hookup |
Crime › Re: Yahoo Boy Arrested Attempting To Use His Girlfriend For Ritual Money (video) by KingDash09(m): 1:02pm On Jan 23, 2024 |
Cow I no get any females for my house na only me them born Stop all this mumu thing.. las las na man go marry you Pinkyposh: Abi nah all the female in your house mumu pass?🤣🤣🤣🤣 |
Crime › Re: Yahoo Boy Arrested Attempting To Use His Girlfriend For Ritual Money (video) by KingDash09(m): 12:19pm On Jan 23, 2024 |
This girl mumu die 😂😂😂 Pinkyposh: Wether she went to see him or not, does that mean he should try to kill her
You just gave us another reason to fear men. Ladies pls stop going to your bf's houses, their plan is to kill you . Fear men times 100 |
Nairaland General › Re: Little Chinese Boy Sees A Black Man For The First Time & This Happened by KingDash09(m): 12:12pm On Jan 23, 2024 |
BLACK man wey be thief |
Crime › Re: Yahoo Boy Arrested Attempting To Use His Girlfriend For Ritual Money (video) by KingDash09(m): 11:57am On Jan 23, 2024 |
Did he drag her from her house to his house no be she find am come house See you mouth like fear men Pinkyposh: An example of fear men |
Crime › Re: Yahoo Boy Arrested Attempting To Use His Girlfriend For Ritual Money (video) by KingDash09(m): 11:46am On Jan 23, 2024 |
simplyOJ: I am still trying to understand how human sacrifice brings money! How? but you believe an entity created the universe Them never use juju knack you that’s why |
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-Bissau: AFCON 2023 - (1 - 0) On 22nd January 2024 by KingDash09(m): 10:00am On Jan 23, 2024 |
Na tv na abi na your nyash I won watch before lexy2014: but you didnt answer my question.
Is it interhouse sport that you watch or you watch your tv upside down? |
Health › Re: What Are The Benefits Of Drinking Alcohol? by KingDash09(m): 8:52am On Jan 23, 2024 |
How? You be doctor itsene: It tastes your life down SLOWLY. |
Health › Re: What Are The Benefits Of Drinking Alcohol? by KingDash09(m): 8:51am On Jan 23, 2024 |
Comrade🍻 Nice2023: Beer is my favourite but I can never drink without food.
Never. |
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-Bissau: AFCON 2023 - (1 - 0) On 22nd January 2024 by KingDash09(m): 8:50am On Jan 23, 2024 |
Guy rest osihmen na wackass See as homeboy can’t deliver lexy2014: Is it interhouse sport that you watch or you watch your tv upside down? |
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-Bissau: AFCON 2023 - (1 - 0) On 22nd January 2024 by KingDash09(m): 8:48am On Jan 23, 2024 |
That league dead bro Nigeriagood: haaland is the record goal scorer in a premier League season  |
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-Bissau: AFCON 2023 - (1 - 0) On 22nd January 2024 by KingDash09(m): 8:01pm On Jan 22, 2024 |
I told someone’s this him no gree believe Osimhen is low tier Just like haaland 22tiger: Osimhen Is not showing any thing as the African best player Lukmon self nothing to show Samuel chukwueze was better when he was in Spain . I am beginning to think Italian league is weaker than French league. Osimhen Will not perform if he come EPL |
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-Bissau: AFCON 2023 - (1 - 0) On 22nd January 2024 by KingDash09(m): 7:43pm On Jan 22, 2024 |
Imagine mbappe na Nigerian |
Romance › Re: Ghana Girls Are Direct From Heaven. A Direct Opposite Of Naija Girls by KingDash09(m): 5:43am On Jan 21, 2024 |
😂 yad2eidi: bro na naija that one full. a typical naija babe wey thick like this with big belle go dey oozz like days kpomo |
Romance › Re: Ghana Girls Are Direct From Heaven. A Direct Opposite Of Naija Girls by KingDash09(m): 12:11am On Jan 21, 2024*. Modified: 5:48am On Jan 21, 2024 |
Undressss them now you go see craw craw for nyash Women no dey move me again |
Romance › Re: Should I Take Back The Money I Sent Her by KingDash09(m): 12:04am On Jan 21, 2024 |
Girls go dey use una any how God forbid Matix222: Me and this girl have been dating more than a year though the relationship has ended now I mean from her side but I didn’t know she refused visiting me since December but we talk from time to time
Yerstaday she called me and we talked for sometime she told me to send her money which I did thinking we are still together not until I asked her if we could see then she told me she has gotten a man now and she is not coming please should I tell her to send back the money I sent her
Nb: she is also using the phone I bought for her but I’m leaving that for her |
Phones › Re: How Do Unemployed People Afford These Phone ( See Photo) by KingDash09(m): 11:45pm On Jan 20, 2024 |
True brother That’s why bob became risky BItt: It's much easier for an unemployed woman to get an expensive phone than for a man to even get a used techno PHONE. women receive more financial favours, attention and care than men. |
Romance › Re: Strictly For Men Who Bleach Their Skin by KingDash09(m): 8:28pm On Jan 20, 2024 |
The overall na bobrisky FRANCISTOWN: Wetin carry me come this thread. I feel like throwing up |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Crystal Palace (5 - 0) On 20th January 2024 by KingDash09(m): 2:15pm On Jan 20, 2024 |
Arsenal,,, new los blancos |
Politics › Re: Nigeria’s Poverty Reduced By Seven Per Cent – World Bank by KingDash09(m): 9:44am On Jan 20, 2024 |
Word |
Crime › Re: Your Time Is Up,’ Wike Tells Kidnappers Terrorising FCT by KingDash09(m): 9:37am On Jan 20, 2024 |
800k and yes it is sir It’s a pistol DaddyRochie1642: How much you buy the kala, is it licenced? |
Crime › Re: Your Time Is Up,’ Wike Tells Kidnappers Terrorising FCT by KingDash09(m): 10:35pm On Jan 19, 2024 |
E dey bro Goddyrichie: hope say ur kala get receipt cuz if police catch u na wahala |
Crime › Re: Your Time Is Up,’ Wike Tells Kidnappers Terrorising FCT by KingDash09(m): 9:52pm On Jan 19, 2024*. Modified: 9:40am On Jan 20, 2024 |
Omo me I don buy kala and jack knife Dey play
Modified: Abuja residents get yourself weapons The government won’t help you until yall help yourselves |