Properties › Re: Fake Landlady Absconds With 16 Million From 65 Potential Tenants by Kingluqman(m): 6:53pm On Jul 21, 2019 |
She still dey find more tenant sef.. she wan make dem 100  |
Crime › Re: Toyin Igbira Is Dead! Monsurat Asabi Dies At 56 by Kingluqman(m): 5:28pm On Jul 21, 2019 |
This is food for Yoruba Nollywood  |
Christianity Etc › Re: Celebrate The Comforter 2019: Obasanjo, Ooni Of Ife, Sanwo-Olu Attend by Kingluqman(m): 9:11am On Jul 21, 2019 |
I don’t know why I just like Ojaja II Arole Odua
Kabiyesi, you are too much. |
Crime › Re: 77-Year-Old Man Released From Prison Deemed Too Old To Be Dangerous, Kills Again by Kingluqman(m): 5:33pm On Jul 20, 2019 |
Dey don curse bab  |
Sports › Re: Zlatan Ibrahimovic Scores Stunning Goal, Bags 2nd MLS Hat-trick (Photos) by Kingluqman(m): 7:31am On Jul 20, 2019 |
Original Zlatan  |
Crime › Re: Man Kills His Love Rival In Anambra (Photo) by Kingluqman(m): 4:00pm On Jul 19, 2019 |
See their legs like...  |
Business › Re: Bernard Arnault Replaces Bill Gates As World’s Second Richest Man by Kingluqman(m): 3:51pm On Jul 19, 2019 |
Make I be 1000th richest sef  |
Celebrities › Re: John Dumelo Joins Ghanaian Politics, Set To Contest For Political Post by Kingluqman(m): 3:42pm On Jul 19, 2019 |
No be umbrella I dey see so? Na Gnanian PDP be that  |
Foreign Affairs › Re: Uganda To Issue Birth Certificates To Cows by Kingluqman(m): 5:21pm On Jul 18, 2019 |
I hope Baba jo go adopt this too for 9ja  |
Romance › Re: Nigerians Blast Thegirltalker For Calling God's Name While Sexualizing Cucumber by Kingluqman(m): 2:23pm On Jul 18, 2019 |
Na so dem dey do even if na the real D  |
Celebrities › Re: Beautiful Nigerian Lady Helping Her Mother To Sell Cassava And Plantain. Photos by Kingluqman(m): 1:58pm On Jul 18, 2019 |
If she like, make she back her Mom.
That’s why she’s her Mom. That no mean sey she no dey slay |
Phones › Re: SOCIAL MEDIA: Instagram Hides Number Of ‘likes’ On Post To Prevent Low Self by Kingluqman(m): 8:36am On Jul 18, 2019 |
Is it their low?  |
Romance › Re: How To Ride A Dick ? Spell COCONUT ( Twitter User ) by Kingluqman(m): 8:22am On Jul 18, 2019 |
And some weak men no go allow make woman spell the Coconut finish before dem cum  |
Romance › Re: Can You Rock This Kind Of Shoe? (PHOTO) by Kingluqman(m): 7:55am On Jul 18, 2019 |
Women go still buy this to comfort themselves If you know you know  |
Celebrities › Re: See What Funke Akindele Will Look Like When She Is Old by Kingluqman(m): 7:48am On Jul 18, 2019 |
They are still beautiful together |
Romance › Re: Slept With A Lady With No Vagina(pus*y) by Kingluqman(m): 7:40am On Jul 18, 2019 |
Yoruba use to say “lakiriboto kii loju awe”
It is real my brother... she’s Lakiriboto |
Romance › Re: U.S Based Nigerian Lady Wants A Man For Love (pictures) by Kingluqman(m): 7:36am On Jul 18, 2019 |
You too marry her now.. |
Crime › Re: Boy Flogged For Sleeping With A Hooker Without Paying Her In Delta State by Kingluqman(m): 6:18pm On Jul 17, 2019 |
princeking2: Crazy boy. Instead of hustling na hooker you prefer. Anyways konji doesn't care about your account balance Lol Now you dey talk... konji na bastard.  |
Culture › Re: The Significance Of Oranmiyan Staff And Ife Immovable Heritage Resource. by Kingluqman(m): 12:09pm On Jul 17, 2019 |
Nice info.. |
Car Talk › Re: Telecom Mast Smashes Benz & 3 Other Cars In Abuja by Kingluqman(m): 10:27pm On Jul 16, 2019 |
In Skibi voice “Benzema, why you dey form like senzema”  |
Celebrities › Re: Teni Becomes Wema Bank Ambassador by Kingluqman(m): 8:15pm On Jul 12, 2019 |
Which bank go fit Naira Marley now? 
|
Sports › Re: Peter Crouch Retires At 38 by Kingluqman(m): 8:04pm On Jul 12, 2019 |
Ori ejo  |
Sports › Re: Messi Named Best International Men's Player At ESPY Awards. by Kingluqman(m): 7:53pm On Jul 12, 2019 |
Chukwueze is far better than Messi  |
Romance › Re: Man Shoots His Shot At A Lady On Twitter Using Names Of Footballers by Kingluqman(m): 6:55pm On Jul 12, 2019 |
I love it!! |
Romance › Re: Lady In Ghana Arrested For Selling Drugs To Make The Vagina Sweeter (Photos) by Kingluqman(m): 6:49pm On Jul 12, 2019 |
Iya Aladodun!!  |
Travel › Re: Passengers Prefer Their Loads Inside Bus While They Sit On Top Of The Bus(video) by Kingluqman(m): 2:51pm On Jul 12, 2019 |
thesicilian: I blame the national lawlessness. Thats the point I swear |
Romance › Re: Lady Assaults, Slaps A Huge Guy At Fast Food Restaurant. See Reactions by Kingluqman(m): 9:15am On Jul 12, 2019 |
That bleached senator go like to sue that lady  |
Celebrities › Re: Tobi Bakre, Isilomo & Avala Pictured Together by Kingluqman(m): 8:20pm On Jul 11, 2019 |
So? |
Travel › Re: G20 Summit: Donald Trump's Motorcade Vs Vladimir Putin's Motorcade In Japan by Kingluqman(m): 2:21pm On Jul 10, 2019 |
No dey compare the two again abeg.. Putin na Baba |
TV/Movies › Re: BBNaija: Isilomo Writes After Her Eviction, Says "This Is Not The End" by Kingluqman(m): 10:35am On Jul 09, 2019 |
No dey lie.. na the end of your BBN be dat. E just pain you  |
Crime › Re: Palm Fruit Thief Stripped And Paraded Unclad By Mob (photos) by Kingluqman(m): 10:34am On Jul 09, 2019 |
Naija!! People dey your government house dey chop your future, you dey there dey flex muscle for person wey dey hungry.
O ga ooo |
Travel › Re: Your Rights When Dealing With A FRSC Official In Nigeria by Kingluqman(m): 10:29am On Jul 09, 2019 |
For Naija, making that kind of complain na looooooong thing!!! One year dem no go read your letter  |