Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 592 593 594 595 596 597 598 599 600 (of 603 pages)
Na now we go knw weda julian get muscle or not....oya 9pm here i come lekins abeg where Rita, hackerjay and daniel...jst asking of daniel and hackerjay o na only Rita i miss |
Omololamide: iwelcome to the hood jst dat now u'll be more oliver twisted dan us |
lekinz: Ehya ...Bt u didn't tell me naw @king...dnt wori @Sexy Sapphire...I will tell my boys to get u a trailer full with pop corn..I hope dat will be okaySapphire no worry u go chaw popcorn tire |
Sexy Sapphire: Kingphillip, am yet to see ma popcorn ono wonder! Lekins na Sexy Sapphire i say make u give now, u jst de chop am only you oya Sexy no vex take dis ones in their place jare |
The rock5555: Cook kingphilip- i see ur pop corn is doing wonders, abeg giv dem afternoon special with frozen kunu and baked pop corn, anybody wey comment first after dis my post, give am my official chicken lap.na me comment first so i don carry the chicken lap make nobody come near o |
Quite hilarious couldn't help but lmao...ride on bro i de ya back |
lekinz: Na him oooooooooooooooo..i don get broad chest nd big hand naw...make sense now atleast u go fit bounce foxy commot frm the thread now sha |
[quote author=Foxy_Flow]Kida-Luvy ![]() Finally, we are moving our ministry to the permanent site. You will be surprised by what will hit you next[/quote]hope na the update go hit us nxt ba |
Tobenia: @ King555 thanks for the popcorn. Waiting for the next update.you're welcome dear but incase u need more jst holla @ me lekinz: @king...ur pop corn big today....ave been eating it since 6:00...hope no b bad corn una use do amu knw say me na correct one me de serve now...no tel me say the because of the update u go gym o |
Tobenia: thanks a lot. Am really waiting 4 King555 to make my day adventurousdont worrY its readY jst dat its not too swt according to our taste so he's spicing it more..i promise twil be worth it |
kunlesehan: hmmmmmmmi think i'll go wit this |
The rock5555: Thank you madam for proving me right, the haters can take a chill pill.wen the nxt update de come now |
The rock5555: @tobenia and sexy saphire- una welcome wella, abeg collect seat nmber from lekinz and two cartoons of pop corn from kingphilip. U ladies are welcomed.welcome once again...take ur two cartons of popcorn each while awaiting the next update |
I must confess u de hold us spellbound o...chai na so one or two people go take die tomorow? |
Sexy Sapphire: @kingphillips, thanksuwc dearie hope u had a jolly gud ride |
Tobenia: Nice article. Am a great Fan. Just voted 4 u in adventure and comedy section. i started reading from 1-68. Sexy Sapphire: Am a newbie here, u're one of the pple dat motivated me to join nairaland. I got one word for ur story; AWESOME. Kip it up. Still u rockwelcome here jst dat there's now a difference because den u read down but now u join in the suspense with us...have a gud ride una de rock come update sharperly we get new fans |
Lollz: OH MY GAWD!!! From page 1- 33 in 15hrs and all i can say is ...............urs was very long o...started this thread at 11pm and now i'm done... KMJ i must confess you are good in wat u are doing keep it up |
U neva finish the nyt reading and wetin happen for there? Come tell us jare |
lekinz: @king ...Rock dey vex me....Make im come alone jawewetin him do again |
The rock5555: Ok the voting thrad is https://www.nairaland.com/1467988/literature-section-awards-2013done oya come sama us update |
Adventure-the preachers son-the rock5555. Action-prisoners of was-Eze Promoe comedy-the preachers son- the rock5555 horror-the diary- slickest thriller- an evening with eva- kayemjay. Romance-false pretenses-repogirl fantasy-my complicated love story- chista01. Crime-an evening with eva-kayemjay |
LogoDWhiz: Alas!!! I finished reading.. From page 1 to 64 under 24 hours.. It has been a rollercoaster ride all along,the suspense, the romance, the love life everything is just great.. I don't really know much on literature,but this is a great piece... Kudos...bros ur try oya come join the next one BABE S IN TOTAL CONTROL |
Come tell us hw many u score for the test jare |
Lekins come clear road the Rock de come |
As u don gist her finish come gist us jare |
chistar01: there is a register button below the login button, follow the steps.i did but i saw 3empty boxes at the top so wats should be in those boxes |
Wetin u been do the chick now |
Hw i go take register for the blog |
Vivy Gift: I go tryabeg try me no wan de miss u again |
SHEYOR: 9ice Story lines... Waiting for more..... :D9ice Story lines... Waiting for more.....dis tory don finish o...join this one to follow the present one wey de trend... Sochistar. for more |
Wow dis calls for celebration we made it to front page finally |
Bia nwa come back here and continue b4 i go start quarel wey u no bargain for o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 592 593 594 595 596 597 598 599 600 (of 603 pages)



