Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 594 595 596 597 598 599 600 601 602 (of 603 pages)
Vickie Zion: guy no kip me waitin unda d *sun*.U beta pass me sum kunu nd popcorn make I dey cool my temperserver her big popcorn and a chilled kunu |
ritababe: make una warn dis bros make im no dey quote the whole writeup oh or else .....or else .....or else..........u neva get moni buy the wrapa? |
The rock5555: @kingphilip-cont d story o, no die joor. Btw wetin be CACMchop and clean mouth |
Still following |
[quote author=Mynd_44]For the sake of order, I think each judge should finish his/her assessments before I post another. That is a makes the arrangement a lot better. So you should finish yours first and then I will take the next judge. If I start with Mazi then switch to Princesa and then Ishilove then back to Mazi, it make the whole show look confusing. My silly thoughts though.[/quote]if dis one be ur silly thoughts hw ur beta tots so take be...its a nyc tot i'm saying in essence |
HBG abeg de try summarize because i no fit de read all dis tory wey me don read b4 for submission thread..jst try point out their flaws make dem go review am for house themselves #my tot tho# |
Rita i don dare u today where the wrapper wey we go enter de |
Vivy Gift: I no go any whr o. Na still dis thread I dey I just enter ghost mood. Missed u tooso u don join CACM group ba?no try am again o |
[quote author=The rock5555]If you love somebody walk up to him or her and tell them, you no go die-African China. THE SOUL MATES ************** I first of all turned my back to check if anyone was behind me but none was. But how would this fine girl actually come to my side just for coming sake. Maybe she wanted to give me my own slap or wanted to chestise me for eavsdropping at their conversation. One mind told me to run and i did so with all my might but her sweer voice interupted my flight to Abuja. "Ehm, sorry for startling you but are you peter" No, uduak dont answer maybe she is testing your or she might be about peter petrelli in the seasonal movie 'heroes', her english was too sweet and tempting to the ears that am sure queen Elizbeth of England would have gone back to school to study more. "Ehm, ehm, y.y. I mean no sorry yes, yes, yes, my name na, no is peter, sorry i name is peter" i finall said. Devil you be liar, so na me go come turn to starmarer infront of fine girl abi, you never see anything yet. She gave a nervous smile and introduced herself. "Am Anita, Jennifer's elder sister, actually my sister had been always telling me about you" What the fucck, so the celebrant had been playing match maker on my head, it all dawn on me that it was a coup to bring me there. I turned to see my sister and the celebrant smiling and wink at me, they were peeping to see if their match maker job went well, wow, i go deal with una later. "So how did you recognise me?" "My sister showed me your picture, it was cool" Jesus, these girls no fit kill me, so my younger sister don get mind to find babe for me even to the point of kidnapping my ugly picture, ok na two knocks scheduled for her at home. See as woman just make me polish my grammar self like i be wole soyinka, that day i felt the power of a woman.(Just like a word from ritababe is making to grown up men with hairs on their chin and JT to be on each others neck-hackerjay and daniel be careful before una go kill unaselfs and she would go and marry kingphilip or soam thinking) Damn, this MC called Julian just interupted my sweet rapport with the girl of my dreams. Make this girl no insult me, abi na because i short abi i don dey smell sh:it. One of them turned to look at me again while they left. I followed the direction of her eyes and it went to my legs. Dammmmn, i was wearing bathroom slippers, my legs were white like that of a leprousy patient. E no go better for all this people wey follow me come this birthday, na how i go carry slippers dey waka and nobody tell me, see disgrace now. Mtcheeew. "Guy una wicked o, so una allow me to wear slippers come this kind birthday" "The chairman is Uduak Peter, clap for him guy if u kill me wit laf hw u want make i take continue the tori now |
Vivy Gift: Rock rock nothing do U. Well doneheY vivy where u lost go now i really missed u |
[quote author=Foxy_Flow]Make we hope say dem go release the results today[/quote]result today? Wey dem be de clamor for one week plus |
As she waka pass ur side wetin come happen |
[quote author=Foxy_Flow]Them dey compile the result,.... Walai, even INEC no dey delay like this [/quote]bros e tire me o...see as here dry as if nothin go ever happen here again smh |
ritababe: @kingphilip#clears throat wit my chewing stick waka into thread# wow see beta offer o hope dan no go de around dat tym sha una goodmorning, inaquana, ekaro, ututuoma |
To be continued dis one na b4 u sleep or b4 i sleep |
The rock5555: @skyscraper-4get them and their sensor words na common r:ape nai dem dey write molestation, see as the tin make d passage look stupid.tor da Rock mu na jiran ka |
Still following jst keep flowing |
The rock5555: "You better dont run anywhere"only u in one day? ritababe: Hahaha man u manage draw, na God save una head.why him go vex even if him lose him go come update no fear |
Dis is really hilarious wow cant wait for the nxt release of fast |
ritababe: Waiting patiently ontop bedhmmmmmm na wow o...hope say na only chattin sha because if e pass no popcorn and kunu for una... Oya all of una lie up come collect kunu and popcorn nice update da Rock waitin for da followup |
The rock5555: Typing again. Sowi na new fone wahalator mu na jiran ka,ka yi sowri |
After all our fastin wey u say make we fast say u go give us very lloonngg update now na short one u come de give us |
Shey na jet speed u de use ba.....me de wait o |
ritababe: i hope no be popcorn wey i send you u dey eatb4 u think say na my own i go de cross leg de chop wit swags...stand de look make i finish am jare |
chistar01: @kingphilip, lol. You wanna kill me? I too have a lot of ideas concerning the story but to put it down was kinda the p, I know am a writer and writing is fun 4 me but don't we sweat and use enerygy to play? But as I've told a reader on this thread, a better version of this story would be on my blog.congratulations i must say but earnestly cant wait for both da blog and the nxt update ride on bro its gonna be well |
Daniel2802: ***Rita walk in and hugs me while my head is swelling***sees both of dem hugging and bypasses dem wit kunu and popcorn.. The rock ride no jare we de ur side |
The tori de make sense now o ride on bro... Ur chief cook loss for over 24hrs hungry no even catch ur people make u look for me ba abi u don commot me |
aariwa: i dont like this idea.what are those people trying to hide?start ur own thread against it lets see hw twil go |
[quote author=god_of_music]You just gave them uneccesary power *smh*[/quote]na so u see am? If e easy open ur own thread against delete button and see how many people go support am |
[quote author=E<R>F]I just feel like to slap this boy called Chistar. . . All your two story you must leave out a whole big empty space for yourself... And jump to conclusion. No worry na. LOL. I went to a boarding school too. Jss1 - Ss3, but it was all boys. It was terrible. Maybe i may write about it when i don sabi write like Chistar, and get alot of time for Nairaland like the moderators... Chistar is a Legend[/quote]make una 2 do collabo now...u tell am ur experiences make him put am in literary form |
Na bible u de read wey e take u full 2hrs 30mins to de jack? Nice tori keep am following as e de Rock no be hot again |
Firstgentleman1: I really really like u mi lady.. Pls, let's take it off 4rm here.u no tel me say dats y u accept the secretaryship wit wide arms be dis |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 594 595 596 597 598 599 600 601 602 (of 603 pages)
