Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 593 594 595 596 597 598 599 600 601 (of 603 pages)
Wow dat slap was a nyc welcome ceremony |
gameboy727: He meant "I swear your story is too interesting. Am coming, let me go and get a mat."gameboy na u try pass jare |
The rock5555: Make i cont shaperly.dis ur sharperly wey don de take 5hrs so bro pity us now |
Hacker where at thou wit our PREVIOUSLY ON THE PREACHER's PIKIN now |
ritababe: since u are d one in charge can u tel me were daniel hide my hackerjay?daniel bribe am so dem don bounce am out |
She neva reach ha place?by 6pm we go knw or so i tot |
Vivy Gift: Okayso hope u no go continue the chop and clean mouth ba |
TVT KOKO: I jst pray Kite did not die!y u talk so...U 4get say dis na film trick for nxt film wey go comeout she go stil act am? |
Hmmm thank God i waited sha...jst some typos i noticed plz jst try and modified i'm using a java fone so i cant really start pointing out the errors |
Vivy Gift: Rock don ask u wetin dat word mean #bolded#i been answer am now....e mean chop and clean mouth |
Chistar u na bus o abi trailer self...hw me go take explain hw unda 3hrs like 125views if e reach 24hrs nko |
chistar01: asin how? Are you refering to the change of title? The name doesn't change anything! The contents is still d same, perharps better.hmmm k dis ur assurances go make me glued to the screen jst fire de go jare na joke i de joke o i believe u die so i don de wait sha |
Na wow o World don spoil o sotey Rita don de get mind de threaten people.. Where hacker de self make him come de summarize dis tory for person |
Chai walahi talahi wannan tory naka ya yi dadi sosey...nna zuwa injankawo taburuma |
Chai no be the tory wey i book for be dis o una don spoil show jare |
See ur life the beta shoe wey for make u fyn boi na im u leave de go wear slippers de go party...mstcheew |
All dis peepers make una comeout frm dis una CACM come comment jare |
Hw u think say the nyt go gud wit dis short update abeg come jare come continue |
repogirl: Okay.......damex got me smiling again. Guys I'll give you an update tomorrow.ewo dis one make me happy jare...i fit sleep well now |
abeg me no too sabi grammer jst help me juxtapose wetin u mean by this [quote author=Mynd_44]The next post about depression or anything unrelated to the competition earns the poster a BAN: 5 days[/quote] |
ritababe: @kingphilipone trouser ke?abeg help us wit kulikuli make we use upgrade our nyt meal jare |
This is the very 1st story i'll start frm the very begining and i hope to finish it cos it seems i'll be in for a jolly gud ride |
The rock5555: Chai, i no know which kin devilish wahala be this i was busy playing real football 2014 while waiting for 9:30 to reach, nepa come carry lite. Now my ba3 dey red and one babe don collect my xtra ba3(woman no fit kill me).chai dis guy don kill us o u for de play de charge fone now |
Sammy Hoe: Don't blame our judges o. U know they're green in this business of censoring.abeg Mazi dis guy go be judge for nxt edition so dat all the grammar wey go de na him go de interprete and anybody wey no study english for uni no go be our judge again |
[quote author=Foxy_Flow]I dey come... All the writers dey vex. Make una relax until I reach house. I dey wedged between two fat men and my testicles dey feel like say e wan burst. I must get car this year... Baba God, bless your pikin hustle...[/quote]wait na tokunbo abi na blood moni own u wan buy abeg take am easy o |
Oga Mynd no vex dat ur bbbbiiiigggg padlock help us use am look this thread abeg...everydaY i de come check make i see update na vex and counter vex i de see |
Oya 9 don nack come give us thread and blog |
#clear throat..wants to make obj kind of speech# my people make una no vex o our normal tory food weY be kunu n popcorn don finish because i give the lst one to Ms Vickie Zion *n una knw hw she de chop now* meaning say she finish all(looks round to make sure say she no de hear me) but sha substitute de wey be g4 wit sugar while any volunteer go help us wit kulikuli make we use hear dis nyt tori frm the man wey sabi weY be The Rock |
chistar01: heheheh.. Welcome in advance. lol, dodges knock. *Slaps bottom*u de safe na 5mins to go abeg paste the link sharperly |
Sharperly we de wait abeg first put the thread link b4 u start |
repogirl: You guys are stylishly putting pressure oooo!!take enough tym out as u like as far as u'll give me the very best no p sha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 593 594 595 596 597 598 599 600 601 (of 603 pages)

