Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 589 590 591 592 593 594 595 596 597 (of 603 pages)
U no complete this update o oga Rock....shey u say we go knw weda she catch up wit u or not for dis update wey jst pass but e no de |
Oahray: *jealous*i think u are free to do it here and not over there or so i tot |
sexkillz: [color=#000030]Who? [/color]this thread says who is sexkillz?i tot since u bear the same name or probably u are the one why not clear the air on who this particular individual is or if u are the one are u ashamed to tell us who u are? |
Bossforeva: u nah! Buh wait plz dn't ban him 4 questioning U.so dat hw its done here?where one gets a ban for asking something? Boss tel me u are joking |
She neva stil hear am finish?make she pass am to me make me too hear o Btw Chistar nyc tory but anyone more b4 i go sleep |
sexkillz: [color=#000030]He isn't. . [/color]bros e be like say you sabi who dis thread de talk abt wella abeg try tell us who him be |
The rock5555: @Chiamaka-its going to end on the 31st of this month, y u ask?make i share dinner b4 d nxt update jare....oya lekins carry ur own, and serves others sorry for breakfast twas prepared in a mad hurry dat was y twas burnt but dis is far far beta jare |
Austeenx: [color=orange]My turn:lol see as the guy de wish u long life and prosperity wait na joke u de joke or na play |
[quote author=Miss_Fibre]You can drop your comments and observation but you guys should be patient till Monday. Thank you for encouraging me Back to the story shey na una de shout say wat a man can do a woman can do beta as man no fit pursue bokoharam, women fit do am or so i tot ehen least i forget plz there are some typos do correct dem |
[quote author=Miss_Fibre]Thanks for liking. I just started a thread as some people suggested. I hope you like it too because it is going to be running for a month.[/quote]is it this one or another |
Wizdray: Mean: No Wonder. No be insult kingme no de vex no p sha |
lekinz: ABAJO......abeg wetin be the meaning |
lekinz: Tnx......Uhmm..huh.....ahhha...D pop corn is bitter....Winks....so u dont even knw how to make pop corn again abitoday's own was rushed because i woke up very very late |
U guys asking abt shina's offense should go back and read the last three updates and see Sean's mission which is to eliminate shina because he has been compromised i.e. He might hav been bought so as to spy the corporation's activities |
lekinz: @Daniel....Long tym ooooooooooooooou come at d ryt tym oya collect ur own |
Omololamide: if shina is dead, who den is d colonels right hand man in dis game.....na ahmed be him right hand man |
Daniel2802 i see u where u go since now |
Danpersie31: Yes o.Philip,i stay behind city rock hotel,bt i ve plans 2 run back 2 jos o.Cos aro boys,aye boys and air lords dn dey want me nw o.And i lyk my ass ,i dnt want 2 b flogged wit cutlass owait who be aro boys,aye boys and air lords again Rock i see u any beta dis morning |
All this guys una de shame me for here hw una go de allow girls de win for this place |
repogirl: Wow, wow, good job to all contestants, honestly, all your stories left me wanting more, like I didn't want it to end. I guess that's how good writing makes one feel.same here couldn't av said it any beta |
Sexy Sapphire: Tnx for the update Chistar, u're a darlingso u sneak come here de call person darling ba, lekins must hear dis BTW tnx Chistar for going out of ur way for us but still knw say na 2or more long updates today o dis one no go be excuse biko aririo em na rio o |
The last update was rib cracking i must confess guy u suppose venture comedy small now |
Danpersie31: Hahaha kai guys dn suffer,diz last update nearly happen2me 4 city rock hotel 4 mararaba o.Bt as a jos boy,jtown kid,i scope d anty finish b4 her date comewait o u still de mararaba now? |
Yettocome: I am working on something now. I want to finish it before bringing it to nairaland. But you can quickly do a little gbeborun on my blog and see the first three episodes there.so wetin be ur blog address now |
Yettocome i sight u any latest |
Wizdray: Being a new member here. Just registered s0me few hours ago. I must say you're doing a great job. Kip it up. Waiting for the next updatehope u started frm the very begining of dis thread sha make u no miss some essential part |
Wizdray: Being a new member here. Just registered s0me few hours ago. I must say you're doing a great job. Kip it up. Waiting for the next updatehope u started frm the very begining of dis thread sha |
Na now the blunders really start o...abeg come tel us hw e take go |
B4 the final 2 updates,make i share popcorn and kunu round starting frm as usual Miz~xpensive |
Fingers crossed, tongue tied, mouth sealed til the judges verdit...me no knw who to support o....they all got nyc stories over there |
creamy anne: Wat did shina do na??he was compromised meaning they are paying him to leak out information of the corporation to outsiders |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 589 590 591 592 593 594 595 596 597 (of 603 pages)


?.....
