Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 590 591 592 593 594 595 596 597 598 (of 603 pages)
I talk am shina dead...wait o KMJ this tin short now abi wen u go come complete am dis nyt kay well done jare |
I talk am shina dead...wait o KMJ this tin short now abi wen u go come complete am dis nyt |
chistar01: LOL, wild imaginationno o jst write the one wey been de ur mind b4 u start o |
captain sinzu: Rock y I like u na bsay u dy alwayz update..nd u dy kip 2 ur promise...unlike carzola wey start wetin him no fit finish....Tuale babana.who be dis carzola abeg hope no be cash matterz |
okelarine: After reading dis story, i noticed dat it was an imaginary story, tnx 4 cooking it up well, kudos 2 uimaginary?abi cook up? The Rock come tell this guy the koko |
guy dis tin short now as seen as she opened it, she say Richard and den began running as fast as her legs can carry her den others followed in the runnin competition after |
ritababe: @kingphilipoops sorry dear maybe he misunderstood one of ur comment no vex abeg |
The rock5555: Dats true, but dats fiction sha, d writer can bend any situation to his favour, am sure no gal wey be real ibo gal go give u dat kind money.so u think say na so dem stingy |
[quote author=Foxy_Rebirth]Nice article... Kept reading it over and over[/quote]wow not only nyc i'll add its a gr8 article but i dont see where u proffer some solutions to these o |
adegwurulez: na so u hate me reachno o na jst say we the readers go enjoy the story more dan now wey u get sharp escape route |
the Rock i see u anything for us |
Why Amaka come fall my hand now atleast for the nxt two semesters dat woman go don get houseboy for free |
kayemjay: Anyways, spoiler alert!!!!shina's head might roll |
The rock, u're simply one of the best around here....ur story is fantastic..more nitro boost to ya fingerz.dis is serious the Rock wen nobody begin de comment for dis ur thread |
ritababe: i wasnt ban i just think i should remain on ghost mode so that i dont receive another insultwho insult u b4 now |
chistar01: So it took you the short story competition to bring you out of your shell right?so wen wil we get the long stories or series Miss Fibre |
richarts: Well u can... Given u mention my name there... Its not a fiction & its part of a book im writing. Though iv lost a little inspiration on it.abeg try get the inspiration back o u've got a nyc piece here |
This is really touchy i must confess come carry on bro abi na d end be dis |
Miss Fibre wat a nyc write up so dis is wat u av been hiding all dis while.. The part dat got me lol is wen the parrot had to report u b4 dying...kudos dear |
The rock5555: No worry, we go settle tomorowROCK hw far u go branch dat lungu b4 u sleep |
Sexy Sapphire: Tnx for avin my backuwc and i promise u enough popcorn and kunu too to celebrate the feat |
Sexy Sapphire: Don't worry all of us wey be #team Tawo go plan for Kayk dear but the only thing wey go appease me na wen colonel die tomorow o |
Abeg help me dedicate one too to Mz~xpensive |
Sexy Sapphire: Dis update is so funny esp ur sister's part, I rili can't stop laffin (blow my leg lol) I can nw sleep.no vex my Sexy him go dedicate one for u tomorow |
The rock5555: Welcome sirs, oya una don finally nack FP afta all the magu magu wey una pass through. Congrats boss, i hope una go begin steady updates now on.i hope so too o |
See where go wash the woman plate for 2yrs now |
Sexy Sapphire: OMG!!! Why did Tawo av to die? Dis is jst too painfulno mind KMJ na because i don de eye sextee him come kill tawo for me |
The rock5555: If u try am eh, me sef go enter two days public holidayno worry i no go try am...so where Ritababe de now |
Dis one wey the Rock commend me today maybe i go declare public holiday tomorow take celebrate am o |
Tobenia: Am waiting O! @Kingphilp popcorn pls. And Kunu to wash it down.as u wish my dear hope this 3 bags of popcorn and 2drums kunu will suffice u sha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 590 591 592 593 594 595 596 597 598 (of 603 pages)
╔╗╔╦══╦╗╔╦══╦╗╔╦══╗
,
... Nice write up
, I laughed hard, perharps I (we) should be expecting a long story or even a series from you soon? 
I liked Tawo