Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 598 599 600 601 602 603 (of 603 pages)
Winnie1950: |
Gifteey100: patiently awaitin nxt Update.u still get patience?i'm runnin out of patience abeg make una come update |
backtop: Am so happy, u guys are welcum back.thank God dey r back |
Abeg start cant wait o |
Cathalina: thanx 4 ur concern realy appreciateuwc |
Cathalina: I am sick bt i stil had 2 laf my out 2 ur last update.hope u don laf out ur sickness shey...get well soonest dearie |
Dhurmynick: he said e don dey pass be carefulu collabo wit p square for personally wey u de take the talk personally.. Na joke i de joke o |
#in twist voice# i want some more |
Nice update bro...keep da fire burning...more mb to ur fone |
Ur last update was really funny....cant wait for nxt.....hope i'll be treated to a delightsome dinner sha da ROCK u really ROCK |
Clemzy16: Ghen.....Ghen! Big uncle don catch you¡if i catch the last person there you would be in trouble really got me lafing |
Dhurmynick: Oh. Pm me... I would Still wanna knw more ...... Ps: if ur past 18.... Don't bother ..... And I av to like u or u av to earn it#clears throat# dis tin don de pass be careful o |
Nice update...asking for more #in oliver twist voice# |
Oga chistar na the rehearsal wey u wan do for segun u do for spring up side ba?because i sure say spring up own go be play for segun side |
Nice one bro fire on...plz any dinner seems d former one is lunch |
Nice one dear keep it rolling...hope for an update b4 sleeping sha |
Wait shey una c say my 350km/min help ba me don reach but my break no gree match abeg the rock add more so dat i go fire on |
Chiamaka01: LmaoAmaks u funny die.. |
Make una wait for me o running on 350km/min i still de page 28 |
lawrenceunaa: In phyno's voice. So am finally here am sayin hello to the preacher's son. Bravo though i no like the sex issues jss2 u don start bleeping smh later u go the find virgin to marry. Still keeping myself for the mother of my children and i still hopes where ever she is,she keeps herself for me. ##TEAM VIRGIN##a replica of me |
DNA1: aww..thanks Philip, i appreciate your comment...abeg d Ehi...wetin u call am again self don de online |
Curiously waitin for nxt update anyone tonyt or tomorow |
[quote author=Incredible.me]U realy eat that guy Jb. Nawa o. C as u jst discribe dat emeka. I just remembered those jew men 4 skul. De are xtreemly swagless[/quote]guy most of dos swagless people sabi book wella o |
The rock5555: Guy, dont give up. I dey ya back bumper to bumper.jst wat i wanted to say..keep it flowing bro heading to the top i must confess |
Sanguine: Buhahahahahahaha... Choi!! Ol'boy E be like say na your pishure dem dey take fan fire for your village ooo... Ayaf laff taya...Sanguine ur head de there jare |
[quote author=chistar01]**continuation** I weighted my options and came to the conclusion that I was going to stand up and go and eat, that way, even if Senior Damilola catches me and decides to kill me, I would die a happy man, and after considering the fact that the food I ate last was my best food, I would truly die a happy man indeed. U funny die guy roll am on abeg |
Splash da cash...waiting for da nxt update |
[quote author=Ruby spice]'this is the point you tell me your name atleast courtesy demands that and I just told you mine' I said 'Nne, my name is Johnbull but my fliends callu me oga Jb. Cant stop lafing Shebi na u go find the poor boy trouble now |
Seriously what you're doing isn't fair. I was expecting you state the reason for Mr sikiru's resignation but u didn't now i have no option but to wait till 10pm to find out.



