₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,064 members, 8,520,921 topics. Date: Wednesday, 18 November 2026 at 03:01 PM

Toggle theme

Kingphilip's Posts

Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 597 598 599 600 601 602 603 (of 603 pages)

Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 10:16pm On Sep 23, 2013
Vivy Gift: Lol no bi lyk dat. Na ma ba3 I dey pity. U knw say light no dey constant except wen person on gen. So I avoided some thread with praying nd fasting lol cheesy
welcome back jare u arrived jst in tym for d parry
Literature › Re: Single Lady by kingphilip(m): 10:11pm On Sep 23, 2013
Wow a nyc update petite...
Dis one wey u de put everybody for friends zone where me go come de
Literature › Re: Short Story Competition by kingphilip(m): 6:22pm On Sep 23, 2013
[quote author=Foxy_Flow]You dey fear ni? I dey the list from the beginning, HBG just dey look for my trouble and I been dey play with her o.

Another thing, wetin make you think say I dey trip for babe wey be writer? angry
[/quote]me neva begin write o so i no de fear anybody

na u say u de vote 4 girl now i no weda u don de eye one
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 6:15pm On Sep 23, 2013
Vivy Gift: Lol. I travelled jawe. Tnks dear. I appreciate cool
e be lyk say network no de ur villa ba...sotey we don wan start ultimate search for ur head self....today be d deadline wey i for go police station go declare say u de miss o
Literature › Re: SCHOOL LIFE by kingphilip(m): 6:12pm On Sep 23, 2013
[quote author=Eni~girl]ehya, mke hym kpele, all d same 1 mre update...i jez wahn kn her reply.[/quote]i second and support...oga chistar dash us dinner b4 u slip o
Literature › Re: Short Story Competition by kingphilip(m): 5:53pm On Sep 23, 2013
[quote author=Foxy_Flow]How you carry know wetin dey my mind angry[/quote]foxy u no tell us say all the noise wey u de make since to be judge na to come vote girls ba
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by kingphilip(m): 5:08pm On Sep 23, 2013
flow1759: Yes of course. If you think say i dey lie, ask Foxy.
k make i join front seat den since e neva full
Literature › Re: SCHOOL LIFE by kingphilip(m): 5:04pm On Sep 23, 2013
[quote author=Eni~girl]Walai i cant wait for d next update, yepa! Wat wil be her replyhuh Update 1 mre today oh cuz u'v 4ked up alrdy.[/quote]no be him na mtn cause am
Literature › Re: SCHOOL LIFE by kingphilip(m): 4:02pm On Sep 23, 2013
chistar01: Okay, I DID IT!!! The devil didn't want me to update since, MTN is a goat! A big goat, I had to copy the thing on a flash and run to a cafe before I could update it, thanks for waiting.
tnx for going out of ur way for us.... dat network no make sense av al
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by kingphilip(m): 3:10pm On Sep 23, 2013
Chimaritoponcho: chairmen,is this update a way of saying that the story is right back on track!?
i pray so o
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 3:08pm On Sep 23, 2013
2down 3 to go...but try add dem make e plenty abeg na under 2mins i de take read am o
Nairaland General › Re: Nigerians In Guiness Book Of Records And The Records They Broke::::::::::::::::: by kingphilip(m): 1:03pm On Sep 23, 2013
Okworigeorge: Balotelli missed a penalty.
John Obi Mikel scored.
Arsenal are top of the league.
Valdes is saving penalties.
United lost with Howard Webb.
Jose Mourinho isn't special anymore.
Barcelona had 48% possession!
The end is near!!!
u serious say balo miss pk
Literature › Re: BAD INFLUENCE A story. by kingphilip(m): 12:49pm On Sep 23, 2013
Perfecter4real: yeah u are right have corrected all the typos thanks bro.
uwc sir...
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 12:40pm On Sep 23, 2013
Dem even de advice u make u dodge u de use slow motion ba
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by kingphilip(m): 12:34pm On Sep 23, 2013
Dis one small now u 4get say na mountain dem give u
weldone sha
Literature › Re: SCHOOL LIFE by kingphilip(m): 11:52am On Sep 23, 2013
Winnie1950: i understand, i was just going with the flow. I did not take it personal
k i don begin wonder weda u wit p-square do collabo sing him personally
Literature › Re: SCHOOL LIFE by kingphilip(m): 11:01am On Sep 23, 2013
Winnie1950: you no well wallahi
no take am personal abeg na joke me de joke now
Literature › Re: BAD INFLUENCE A story. by kingphilip(m): 10:59am On Sep 23, 2013
[color=#770077][/color]
nyc update but jst try edit am small like small typo de inside
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 10:31am On Sep 23, 2013
The rock5555: #Typing mood activated#
k make i begin refresh every second den
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Breaking News --- Man United Fan Commits Suicide After 4 - 1 Loss by kingphilip(m): 10:25am On Sep 23, 2013
yemi2plus: source?
hw far dem don unban u?
Literature › Re: BAD INFLUENCE A story. by kingphilip(m): 10:24am On Sep 23, 2013
Perfecter4real: A very good morning to you all,hope u had a gr8 night....wanna thank u all for ur support and for following my stories and 4 all ur comments so far.u guys are the reason why am still writting.......more update coming soon.
mornin too and my nyt was gr8...so wen r we expecting da nxt update
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 10:20am On Sep 23, 2013
The rock5555: #Sniffs back tears#
1.@ritababe, them talk true o, anytime u want we can collabo ur story together, i would be willingcheesy.

2.Upon say my oga dey wish me hapi bufdae, he still come dey dash me heavy work again.

3.My birtday gift for una na 5 updates today, but e go be later due to my heavy monday workload.

4.Thanks y'all once again.

5.Still i rock.
1.tnx for da willingness abeg Rita help us reason am too

2.na him own birthday gift be dat now

3.wow making sense den abeg which tym u go start make i superglue my self for here

4. U de very very welcome jare

5. Na so now any other one na fake e be
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 9:33am On Sep 23, 2013
ritababe: i hate to remember does days, thats y i dont want to write its a bad experience
abeg no hate to remember am o na experience wey some of us no de oppourtuned to pass to....atleast if u tell u we will learn gr8 lessons frm it thereby giving a whole lot of us the opportunity neva to go thru it
1 Like
Literature › Re: SCHOOL LIFE by kingphilip(m): 9:23am On Sep 23, 2013
Winnie1950: angryOga chistar good morning o . Abeg we fit get update today ? I dey beg u now next time na cane i go carry take flog that your small yansh
see style wey u wan take tell us say u de always go bathroom go peep am wen him de baff....hw else u take knw say him get small yansh
Literature › Re: Single Lady by kingphilip(m): 9:11am On Sep 23, 2013
Ruby spice: Phil, you sure na wetyn u bin wan write?
na now i sure say ur level of winch pass him own
i been de think of wetin to write na im i say make i paste him own
u really catch me for here
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 9:05am On Sep 23, 2013
ritababe: sorry dunno how to write story,
maybe when i click 18
ritababe: not my fault joor, na some reason make am. A long story
The rock5555: abeg do yarn us the story
ritababe: not my fault joor, na some reason make am. A long story
@Rita mail him d sketch of da story now make him polish am for you and una go do am as collabo for nairaland...
I no fit wait make u release am o i sure say d story go make FP as soon as u de paste am
abi d Rock hw u take c am
Literature › Re: SCHOOL LIFE by kingphilip(m): 8:57am On Sep 23, 2013
chistar01: lol, good morning sir, don't worry, you won't wait 2 long. Infact expect a very long update
k make i gym small de wait for da mouth watery update jare
Literature › Re: BAD INFLUENCE A story. by kingphilip(m): 1:42am On Sep 23, 2013
Perfecter4real: Indeed life is beautiful when you have friends
na true u talk here o but wen de begin de turn distant friends e no de make sense
1 Like
Literature › Re: SCHOOL LIFE by kingphilip(m): 1:34am On Sep 23, 2013
Uwc we de seriously wait o today don reach....oya come type

i don loose my manners finish o

goodmorning chistar
Literature › Re: Single Lady by kingphilip(m): 1:30am On Sep 23, 2013
Kslib: Love the way you write the story,simple but yet very interesting..
Good job,@spice..
All izz well!
u be winch?see hw u take steal am frm my mouth
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 1:13am On Sep 23, 2013
Officially lunching the birthday show...Happy birthday da ROCK wishing u da very best in life
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by kingphilip(m): 3:58pm On Sep 22, 2013
Chai u wan kill person which kind suspense com be dis now...wetin man pikin go do now...10pm me de wait sha...beta load wetin d guy do sha

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 597 598 599 600 601 602 603 (of 603 pages)