Kingsrod's Posts
Nairaland Forum › Kingsrod's Profile › Kingsrod's Posts
At the end of the day if dem no carry trophy come back....dem go say why coach no carry Osaze martins and co...now he is saying the truth dem dey yab am...we siddon dey watch na |
´They should just allow dem take pics with dem for compensation....Up naija still..people dey dream to play yankee self but dem no qualify |
America have mercy for they were not the ones Scamming your country... |
Who is dis dude with yellow shoes....why is he chasing shadows...lol..what a team..how did they beat Tunisia :s |
LMAO...em Niaja guys are all over d place...running and chasing buonce...lol they will keep commiting technical fouls if dey go on...chai... |
What a joke of a team...What do Nigerians expect from these dudes....if Yankee catch dem i no sure say dem go c 20 points self... |
My Brother I know know when free healthcare start for finland becos me I don dey pain for my own since...Education I pay first year then d rest na free...Refuggees and Jobs volks they pay too... overloved: If you truly know Finland, you no go talk wetin you just talk now. na country with one of the highest standard of living in the world, highly developed with <a class="inlineAdmedialink" href="#">free</a> health care, monthly cash to foreigners(depending on your immigration status) and free education for all even foreigners. make i no talk much, read about am yourself. guys de here de make heavy cash as student or so, you de there de yarn language barriers and trash. no be Naija guys dem de deport from sudan ? SA and other places wey Finland better pass? grow up man!!! |
After dem go say white people racist...Why should be a big thing say black man marry der...Forssa finland na why ur wife come meet u una marry...I live in Finland too and where i stay is surrounded by whites na their country and if i get married i no go come here come dey talk say "first black married in ..." Still trying to find the main lesson or point of this...Happy married life sha |
BUt d person wey write this story na mumu oh...na BET red carpet b dis na...abi him no get TV |
Abeg ndi Psquare ha....dem get RV self..or tour bus..ok make I make am cheap Caravan... |
When "in our list or on d list" turn to buy or bought...dem never sign songs and do concert to make dem buy 1 of those...why dem wan see parking and fueling money from na...na foto dem just take...if say laiting na bought...i swear FBI for don dey find me becos White house and queen backyard na me for get am na... |
Use of English...Forum and social network... |
I wan ask 1 question on dis topic..does d nigerian police force have an account or like butten on here..or TV stations,radio or newspapers..Nairaland self get account for Facebook why FB no get here..informative and educative right...dat same fb na him u go see d story go read am for their site den post am here....Jona vs Obama SMH |
moderattor: d'banj has left them for good, just like 2face left plantation boys.Dbanj being a threat to chris brown...lol...even if Obama endorse am e no fit happen...think beforoe u write sometimes na |
MotOnyx: If u pick Don jassy instead of D'banj master! U're beefers!!!and u doing d reverse will b what....accept people´s choice |
Was always in d 10-15 position during jss class, then SS1 i come get small brain it was 4-6-4 then SS2 I come get griend i come go back my normal positon, Sad thing be say all dose ones no come contribute to my BMF |
Is kiss suppose to be something big, its called role play in a music video, twitches be holdin on some Igbe, SMh Congrats Bro, em tasty ike can go and rest, |
[quote author=K,k link=topic=876143.msg10241441#msg10241441 date=1329830702]Tu baba.cnt do witout pidgin, congrats again[/quote]English we borrow am , Our English is Pidgin english |
Idibia On Point, even though bad belle wan make u die, U go still dey sail still dey fly High |
FIFA 12, killin em bitches |
Prayer Scatter every, d side dat played well won yesboss |
Ref wan spoil game, God don punish am |
Lack of experience dey kill Zambia game, them dey find individual glory, Keeper same mistake second time, |
fantasti:www.lshunter.tv |
Rip ma nigga, man wey dey hustle him on jeh jeh, God help us |
Since the video is public and the woman is uneducated, Police or women right activist are suppose to help and bring her case forward on assault and abuse, , those who think what he did was good, i can say ur education did not pay well becos u are still getting deceived by pastors who careless about your well beings beyond their church premises |
D person wey talk 2face p square and asa, well 2face fit enter for voice and creativity, Psquare dem never reach that leave even though I like them Asa all the way she has everything to be up there, |
kunlekunle:^^ Oya go build your own 3310 |
"Ibomb" Killed it, LMAO |