KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 276 277 278 279 280 281 282 283 284 (of 1023 pages)
ireneony:I pity you when I finish with you, you go relocate go another country! ![]() |
ireneony:olodo!!! Who beauty epp? Mtcheww ![]() |
nubian999:ooooooohhh that's harsh ![]() |
kinglekan:Oba Lekan Kini itunmo yen ![]() |
ireneony:you mumu na even onila and mamagee get sense pass you even ggrin made for the ogas? Oga of National union of road transport workers Abi? ![]() |
nduprincekc:bros who come get the 2? ![]() |
ireneony:chai you know I'd rather waste it on wanking than on you see this mumu o that thing is very very expensive produced in a fit body make I begin throw am anyhow Abeg off your phone jare you no get talk ![]() 1-1 ![]() |
ireneony:dem go curse the day wey I go begin waste my precious sperm on mumus make people dey born anyhow tomorrow when I die now dem go leave me for mortuary begin struggle properties with themselves. Olorun maje!!!!! E better make I get one steady wife make she born my 13 children complete dey pack belle every where kai abasha abasha!!!! ![]() |
ireneony:walahi and na light skinned girls dey suffer pass see as he just dey useless them Sandra oh my God this small butterfly wey dem don dey knack she say they are in love make she carry belle first na he go rent house for all them ![]() |
ireneony:why she run leave capital come follow flavor? Na that thing na Efed, mfed, amu, oko, ekporo bura ![]() |
ireneony:virgin indeed as I'm typing she dey jump up and down flavor rod like bunkie boy ![]() |
Aminat508:Una well done ![]() |
ireneony:next baby mama ![]() |
My cousin wanted to get posted to RIVERS to do his Nysc but he found out he was in the wrong STREAM |
ireneony:what is this one saying How do you know you don't like him ![]() |
donbenedict:not at all na ![]() |
donbenedict:what do I think ![]() |
donbenedict:Hmmmmmmmm ![]() |
Aminat508:one hour we go see |
donbenedict:sorry o so na demilade you follow bad guy!!!! ![]() |
![]() |
Aminat508:west Bromwich Albion go flog Una ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 276 277 278 279 280 281 282 283 284 (of 1023 pages)









we go see