₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,853 members, 8,514,023 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 10:10 PM

Toggle theme

KingTom's Posts

Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 611 612 613 614 615 616 617 618 619 (of 1030 pages)

Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 10:29am On Apr 27, 2015
jamex93:
na so u tink
hmmmmmmm
Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 10:27am On Apr 27, 2015
jamex93:
na so d mata b
Na so you talk ooh
Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 10:24am On Apr 27, 2015
jamex93:
o0k

me dey innocent oo


me na christian i b
I don hear grin
Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 10:18am On Apr 27, 2015
jamex93:
hahahahahahahahahahahahaha
hahahahahahahahahahahahaha
hahahahahahahahahahahahahah
hahahahahahahahahahahahahah
hahahahahahahahahahahahahah
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin


guy u funny


waitin aje want con do for NL na


na only female aje i know say fit dey NL
Dem dey operate for Night o grin
Politics › Re: Alaafin Of Oyo’s Senior Wife, Kafayat Oyinlola Adeyemi Marks 60th Birthday by KingTom(m): 10:11am On Apr 27, 2015
alberto2k:
60yrs oldhuh
Oga I don miss you tire grin
Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 10:09am On Apr 27, 2015
jamex93:
grin grin grin grin grin grin grin




grin grin grin grin grin grin


i cant laf again

i dont cut my nails o
You be Aje Okunrin ni? grin
Politics › Re: Group Worried About The Influx Of Ex-Governors Into Senate by KingTom(m): 9:58am On Apr 27, 2015
I am only worried about the fact that my Abia brothers let a rogue like T.A. Orji into their Senate? My God, that man's name can be substituted for failure.

"PDP orji Nigerians for 16 years"

"APC orji to win Rivers State"




*******************************************

MILITARY ZONE!

NO PARKING!
NO STANDING!
NO SHIFTING!
NO LOITERING!


KEEP OFF!!!!!!!!!!!!!
Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 9:57am On Apr 27, 2015
jamex93:
so I dey hold my side
Oga which kin nails you dey keep sef grin
Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 9:51am On Apr 27, 2015
jamex93:
u don complete am
grin grin
Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 9:43am On Apr 27, 2015
jamex93:
NL get babes

but....
...Most Of them no loyal grin
Dating And Meet-up Zone › Re: The Biography Of Falconey And Mirexxx by KingTom(m): 9:42am On Apr 27, 2015
Lala247:
Lol u make laugh men

Una no dey sleep ?
I dey while away time oh, office dry pass 67 year old woman vagina grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: The Biography Of Falconey And Mirexxx by KingTom(m): 9:41am On Apr 27, 2015
AgapeCharis:
E don dey pain you?? grin
How e go pain me, e dey sweet me sef continue grin grin
Romance › Re: True Confessions by KingTom(m): 9:37am On Apr 27, 2015
jamex93:
dats good o
Yeah grin
Romance › Re: Happy Birthday Tosyne2much by KingTom(m): 9:37am On Apr 27, 2015
tosyne2much:
Thanks jawe my person cheesy
Oga mi wink
Dating And Meet-up Zone › Re: The Biography Of Falconey And Mirexxx by KingTom(m): 9:19am On Apr 27, 2015
AgapeCharis:
Baba how far na? Wetin carry you comot since?? You be go do abortion again?? grin grin
Guy wetin be your own with abortion na? grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 611 612 613 614 615 616 617 618 619 (of 1030 pages)