₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,930 members, 8,514,518 topics. Date: Friday, 06 November 2026 at 07:01 PM

Toggle theme

KingTom's Posts

Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 680 681 682 683 684 685 686 687 688 (of 1030 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Barcelona : UCL (1 - 3) On 15th April 2015 by KingTom(m): 8:11pm On Apr 15, 2015
mukina2:
please nor dey follow chimpanzee o and kingtom o . . even coughing strongly now . .attracts prison for them cheesy grin
Because I no get aunty wey go bail me abi? cry Bo worry, I dey wash, clean and Iron my boss Lalasticl.ala's clothes. Soon I go follow get oga at the top. Meanwhile Up Barca!! Real Madrid fans? How una market na? Sekem sekem grin grin grin
Jokes Etc › Re: Leaked Photo Of ORIGIN101 Consuming Palmwine Back In D Villa by KingTom(m): 8:09pm On Apr 15, 2015
stephenqueen:
I dey tell u grin grin
grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 7:54pm On Apr 15, 2015
stephenqueen:
gringrin
grin grin grin E don smell Ori ife, now e don run grin
Jokes Etc › Re: Leaked Photo Of ORIGIN101 Consuming Palmwine Back In D Villa by KingTom(m): 7:54pm On Apr 15, 2015
stephenqueen:
Werey I don see amu,him neck don long gringrin
Owu na bastard o grin
Jokes Etc › Re: Leaked Photo Of ORIGIN101 Consuming Palmwine Back In D Villa by KingTom(m): 7:49pm On Apr 15, 2015
chimerase2:
i smell ori ife pefume here *zooms out of thread* grin
*****Follows with equal speed***** If she dey go left, me I dey go right, if she dey look down, me I dey look up, if she dey go front, me I dey go back. grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 7:46pm On Apr 15, 2015
stephenqueen:
Chai na thunder go fire kingtom ooooo,na him talk say u dey prision gringrin
Na hin aunty come bail amu na, but him smell Alagbon Close for some time grin grin grin
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {nominations & Verifications} by KingTom(m): 7:45pm On Apr 15, 2015
xynerise:
You no be my friend I swear grin
See this guy, when those kids go dey flaunt dry hungey six packs, you go carry your amusement park come land oh lord!!! Baba make we contest this thing abeg, pot belly is sexy fa, what is it sef? I don tire to
dey hear six pack matter, pot belly all the way jor! grin grin grin

Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {nominations & Verifications} by KingTom(m): 7:42pm On Apr 15, 2015
agbekeOreke86:
cheesy grin@Bardolino,is dia sumtin u need to tell me b4 I venture ma all into dix e-relationship cox of eko elewe n akara elepo?? huh angry undecided....@kingtom, grin cheesy
I just dey look una ooo grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 7:42pm On Apr 15, 2015
chimerase2:
how i go go prison wen ma sisi dey clear road 4 me grin
Chai Lalastic.lala na my new godfather, na him go dey bail me now grin grin grin
Jokes Etc › Re: Leaked Photo Of ORIGIN101 Consuming Palmwine Back In D Villa by KingTom(m): 7:39pm On Apr 15, 2015
stephenqueen:
gringrin
You don see Chimerase2? grin grin grin
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {nominations & Verifications} by KingTom(m): 7:38pm On Apr 15, 2015
xynerise:
grin
I hate discrimination to any tribe especially my people. Such topics attracts me.
As for the contest, I have to give way for young chaps. If I contest I must carry last grin
Na why I dey ginjah you na, make you carry that ya pot belly intimidate these boys grin grin grin
Jokes Etc › Re: Leaked Photo Of ORIGIN101 Consuming Palmwine Back In D Villa by KingTom(m): 7:37pm On Apr 15, 2015
Orijin101:
Abeg, pass me the pipe make me sef puff small angry
No mind the op jhoor, na those days wey me and your great grandpa still dey village jhare, but now levels don change. . .

E be like say i don high oooo. . .
You don jogodo oooo grin
Jokes Etc › Re: Cant Stop Laughing @ This Photo by KingTom(m): 6:39pm On Apr 15, 2015
falconey:
LWKM......naah that should be your baby , as we know kingtom he is always smiling and laughing.


Like father like baby.
grin grin grin
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {nominations & Verifications} by KingTom(m): 6:38pm On Apr 15, 2015
Bardolino:
I don retire o
Baba abeg, this babe don humble herself grin grin
Jokes Etc › Re: Cant Stop Laughing @ This Photo by KingTom(m): 6:38pm On Apr 15, 2015
vjsmiles:
[size=14pt] na my trademark grin
™™™™™™ [/size]
grin grin grin™
Jokes Etc › Re: Leaked Photo Of ORIGIN101 Consuming Palmwine Back In D Villa by KingTom(m): 6:33pm On Apr 15, 2015
Orijin101:
Kai! smh. . .

cc: albe rto2k
step henqueen
kingtom
2d ice
ipl edge
fula boy
jacksparr ow1207
this op needs to be flogged angry
Who be that? angry Where I for hear say........ hmmmmmmmmm make I vex small
****Puffs pipe***** Where I for hear say my boss Orijin101, the Ultimate mega meadow fellow dey drink from Calabash? For what! angry
Politics › Re: Jonathan Directs Ministries & Parastatals To Submit Hand-Over Notes by KingTom(m): 6:30pm On Apr 15, 2015
irunoobo:
undecided

I REALLY WISH PRESIDENT JONATHAN HAD REASONABLE PEOPLE AROUND HIM DURING HIS REIGN. I FEEL FOR THIS HUMBLE PRESIDENT AND I WISH HE CONTINUE TO WORK WITH BUHARI FOR NIGERIA'S DEVELOPMENT.
Please while I support you, you would do well to stop using bold fonts. Ok smiley
Politics › Re: How We Will Stop Boko Haram, By Muhammadu Buhari--vanguard by KingTom(m): 6:20pm On Apr 15, 2015
Nicepoker:
Buhari is embarrassing himself on nairaland.
Who is Buhari? I have never seen that moniker before? undecided
Jokes Etc › Re: Cant Stop Laughing @ This Photo by KingTom(m): 6:18pm On Apr 15, 2015
Godvilla, no be Falconey pikin be that? shocked shocked
Jokes Etc › Re: Cant Stop Laughing @ This Photo by KingTom(m): 6:17pm On Apr 15, 2015
vjsmiles:
[size=14pt] ishibaby just release me from kirikiri an hour ago grin [/size]
You don start with this ya font again oooo? grin grin
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {nominations & Verifications} by KingTom(m): 6:17pm On Apr 15, 2015
Bardolino:
Werey grin grin
Baba Who be your candidate na? You know say you be the boss as far as campaign is concerned grin grin grin
Jokes Etc › Re: Cant Stop Laughing @ This Photo by KingTom(m): 6:14pm On Apr 15, 2015
[quote author=vjsmiles post=32755761][/quote]Boss you don serve your sentence for jail finish? grin grin
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by KingTom(m): 6:12pm On Apr 15, 2015
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by KingTom(m): 6:11pm On Apr 15, 2015
dharay99:
make we wait till we get battle grin
Oya oooo till then! grin
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {nominations & Verifications} by KingTom(m): 6:10pm On Apr 15, 2015
xynerise:
Award-winning ban addict, how far?
Udele nwa, shey Oba matter don end, you don run leave us for politics section, contest Mr. nairaland you no gree, wetin sef? grin grin grin
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {nominations & Verifications} by KingTom(m): 6:09pm On Apr 15, 2015
Bardolino:
You wey collect my wife angry

I wan revenge like Bruce Lee
Bobo wife ke? Your wife wey I dey struggle to reconcile una, e complain say your preek too big say you dey wound am, grin If na revenge you dey find oya na! I stand gan like Arnold Schwarzenegger angry
Romance › Re: Snog! Marry! Avoid! by KingTom(m): 5:33pm On Apr 15, 2015
lanicky:
Snog KingTom
Marry immortalvoices
Avoid chimrase2
tongue
Mtcheeeeeeeeeww
Mtcheeeeeeeeeww
Mtcheeeeeeeeeww
grin grin grin
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by KingTom(m): 5:32pm On Apr 15, 2015
dharay99:
see talk, abeg kingtom, u & I get ish.?
You wan try me? grin
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by KingTom(m): 5:31pm On Apr 15, 2015
stephenqueen:
Free the guy, na ur boy grin
I don leave am sha grin
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by KingTom(m): 5:30pm On Apr 15, 2015
harrysterol:
I no the fight online o, grin physical fight or you forget it wink
Guy park well grin
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {nominations & Verifications} by KingTom(m): 5:28pm On Apr 15, 2015
Bardolino:
Yegbee!

Ayam loving already. Agbekeoreke to badt. Omo to pupa bi palm oil iya kingtom tongue

I swear, you go chop akara and eko bajestically grin grin grin

Drop am!
Guy agbekeOreke86 na My military zone!
KEEP OFF!! grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 680 681 682 683 684 685 686 687 688 (of 1030 pages)