₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,930 members, 8,514,518 topics. Date: Friday, 06 November 2026 at 07:01 PM

Toggle theme

KingTom's Posts

Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 682 683 684 685 686 687 688 689 690 (of 1030 pages)

Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by KingTom(m): 3:24pm On Apr 15, 2015
2dice:
cheii see awoof
cc stephen,queen
ki ngtom
Al berto2k
o rijin101
ipl eddge
Lord hugo
jacks parrow1207
make una no miss this Bonanza oo cheesy
Na wa o, Dem go give me konji allowance too grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 3:22pm On Apr 15, 2015
AgapeCharis:
Just dey watch. grin
I dey watch grin
Dating And Meet-up Zone › Re: *lanicky £ Family ¢hat Thread•••••CoMe In* by KingTom(m): 3:19pm On Apr 15, 2015
lanicky:
Hian! No lie! Ur boss no kukuma go school so I no expect u to sabi engrish....oops! I mean english grin
You mumu ehn! So NDA no be school? Make those soldiers for Abeokuta help me lash your nyash!!! grin grin grin
Politics › Re: Osoba’s SDP Loses All In Ogun by KingTom(m): 3:12pm On Apr 15, 2015
Barcanista shey na you say you say SDP dey make waves for Ogun, I tell you say na APC state you no gree, now you see! You dey shout say SDP don endorse Jonathan, but see am na. You siddon for Lag dey tell Ogun boy like me how our Politics go move, I just laugh you and Osoba grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 3:07pm On Apr 15, 2015
AgapeCharis:
cheesycheesy

I don know one thing wey I fit use make you vex. grin
E no go pain me again na grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: *lanicky £ Family ¢hat Thread•••••CoMe In* by KingTom(m): 2:58pm On Apr 15, 2015
lanicky:
Gbagaun!! So Buhari success don dey affect u? grin
Na typo na, ah ah gow e dey do you? GEJ failure still dey pain you? grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Missmossy And Friends Crib¤¤¤ by KingTom(m): 2:57pm On Apr 15, 2015
Missmossy:
Lol...i won't
grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:56pm On Apr 15, 2015
AgapeCharis:
Why you dey explain yourself? gringringrin
That issue dey vex me o grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:55pm On Apr 15, 2015
April07:
Chai... See finishing cry
Why you wicked like this? cry

Don't worry, I will find someone who will love me in all my masculinity and tomboyism cry




I get class by 3pm sha.. After my class na wink
Chai e no go work na, My younger sis get class from 3-6 na, I need pick am. Or when your class dey end make I forget the yeye girl for school grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:53pm On Apr 15, 2015
ronald4lif:
Hahaha cheesy grin

My own be say so far say I trace your parish non of my female relatives go worship there.

I no trust you lai lai
Trust me o, I am only after God's work grin grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:52pm On Apr 15, 2015
stephenqueen:
Werey grin grin grin
Maluu grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:51pm On Apr 15, 2015
AgapeCharis:
How you look me sef? You dey feel say I no know your story? No be abortion wey you dey do for those small girls you dey use sustain yourself? undecided
Guy as a Catholic I draw a very thin line on the abortion issue, in fact that is why I went on self imposed exile from the health section. I am not in support of abortions and I will never be, God forbid, any idíot who cannot control the gyrations of his waist and deposits sperm carelessly must be ready to face the the repercussions. God Forbid!! angry
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:37pm On Apr 15, 2015
April07:
No no no... I mean this kinda evil! Below ......
He just finished yanshing 'one babe' and he wants to go see a movie with another unsuspecting chic.. sad






God will judge you cry
You're my movie buddy na, I see you as my bro, your man like features don't help grin grin grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:35pm On Apr 15, 2015
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:35pm On Apr 15, 2015
Midehi:
iyam comin grin
iyam comin
Expecting it grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:34pm On Apr 15, 2015
Midehi:
for long time now my sweerie
cry
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:33pm On Apr 15, 2015
dre11:
someone need to play it outside the box
Yeah brilliant
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:33pm On Apr 15, 2015
Ipledge:
She just want me to open Our secret
Open it grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Missmossy And Friends Crib¤¤¤ by KingTom(m): 2:32pm On Apr 15, 2015
Missmossy:
Indeed tongue
No cut your tongue o grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:31pm On Apr 15, 2015
AgapeCharis:
Werey! cheesy
Tinubu dey pay na, how you feel say I fey maintain myself. But now wey elections don finish, I don return to my Molue grin grin grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:29pm On Apr 15, 2015
Chiam55:
Tell him beautiful kiss

U had a dp where you had long hair and the jewelry on your forehead and I ask you if you was Indian. Damn Kingtom how you remember thathuh




*whisper* how long u be stalking the cupcakes shocked
I gat files of every gal on Nairaland grin grin
Call me the e-Hugh Heffner grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:28pm On Apr 15, 2015
Midehi:
chiam55 na my sweetheart oooo
Indian Esan grin wey the pic na I never see your face na this yes, no question. We don answer you na, abeg give us pic even if na fake we go gree grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:27pm On Apr 15, 2015
April07:
Jisos Christ! Tom wetin you go find for Goldie shocked shocked
You too like woman.. Smh.


I no go again.. tongue tongue
I go yansh one of my babes na, ah ah, you sef understand abeg make we go, Fast and Furious 7 no go pass me oooo grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:23pm On Apr 15, 2015
April07:
Yeah right*rolls eyes all the way to abuja*

Better stop rolling with KingTom ooo.. The guy is evil lipsrsealed
Apartheid!! cry cry cry
Politics › Re: How We Will Stop Boko Haram, By Muhammadu Buhari--vanguard by KingTom(m): 2:19pm On Apr 15, 2015
eaccyboy:
no nid to fire bck i jst dey see ur name TOM... Hw jerry? U're smart bt ure not wise at all.. N i dey sure say u kw
I must fire back, I wise pass one guy like that wey quote me before this quote grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:18pm On Apr 15, 2015
Chiam55:
Waiting for ya and tell Ipledge I hid some blueberry flavor ones for kingtom. Silly man believe me when I say it finish angry
He's a learner. Ipledge to Nigeria shey you hear grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:17pm On Apr 15, 2015
dre11:
she don dey 'text vex'
Nice word play grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:16pm On Apr 15, 2015
Ipledge:
See priest sad
grin grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:15pm On Apr 15, 2015
Chiam55:
Omg I laff so hard bbe grin
Hahahaha grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Missmossy And Friends Crib¤¤¤ by KingTom(m): 2:14pm On Apr 15, 2015
Missmossy:
You aint serious tongue
I am grin
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by KingTom(m): 2:13pm On Apr 15, 2015
ronald4lif:
Guy angry.

Abeg move to some other location. Fashi Abuja for now. Which kind joke be that. huh cheesy
All over the World, the mission is moving, all over the world there's a mighty revelation on the glory of the Lord as the water cover the sea grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by KingTom(m): 2:11pm On Apr 15, 2015
April07:
Mstcheeew.. undecided

Come let's goan wash feem na.. On me cheesy
You mean am, I dey Goldie now, just call me, I go land for cinema gan, grin grin grin
But my appearance though, I never shave my beards o, you no go recognize me grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 682 683 684 685 686 687 688 689 690 (of 1030 pages)