KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 676 677 678 679 680 681 682 683 684 (of 1030 pages)
alberto2k:Iceberylin don turn Dangote pikin? Na yoke I dey yoke ooooo ![]() |
Bardolino: |
alberto2k:God forbid!! Even if na the last thing for this earth, the bacteria wey dey there get acid o, e go just melt my d1ck! ![]() Besides, that thing too wide na! ![]() Kai Whenever dem ban this girl e dey sweet me ehn, she just dey look, she no fit comment! ![]() |
iceberylin:I am a happily married man. ![]() |
Bardolino:Guy talk true jare! Na that big yansh wey you captivate you, no lie! ![]() |
stephenqueen:Dem sabi say anytime wey money no dey, dem fit use me for rituals ![]() |
alberto2k:Guy I swear I no lie oh, I bin wan find out wetin dey comot from woman gbon when Alhaji enter there, now I don beg my babes say make I just sample that side for just one day, dem no gree, dem say na shit alone, so I am currently studying it via porn, na the work I wan publish for medical journal! ![]() I don chop bread amd fresh sardine for Oshodi dustbin since na ![]() |
Bardolino:Baba wetin dey happen na, this you amd 247lala fight, gist your guy na? ![]() |
ivyy:No 5'8 is tall for a girl sha, though I doubt the height o ![]() |
ivyy:Na hin be say you go dey phoneless be that na! Calling you right now, oya smash am na, ketekete Dialing... ![]() |
alberto2k:You know how I dey take solve that problem? I go download all Porn for that amount, then make sure i exhaust it o, after which I go carry all the varieties of Indecency play am for my parlor TV for my laptop, for my desktop for my phones for my room TV, Loud the volume of all of them, make I hear the resonance effect, shey you know say na porn I take use do my own medical research! ![]() |
alberto2k:Bawo ni? ![]() |
falconey:Lafiyah my brother ![]() |
ivyy:Bukatto my guy sabi you offline ![]() Mtcheeeeeeeeeww wetin I wan carry the yeye number do sef ![]() |
falconey:BANKY W!!!!!!! ![]() |
E Sex! Sex!! Sex!!! ![]() |
alberto2k:Chai see finishing!!! ![]() |
FrancisTony:Abacha ![]() |
ivyy:I'm 6'4 so you are short to me ![]() |
dechandel:Make that hin son F.E.B Idahosa take time o, ah ah, casting and binding for only me alone, e no know say that thing dey pain body? ![]() |
Chukaholic:But the topic says "My employer" meaning he is the one! I don't know why we can't be honest with ourselves. |
dechandel:See these Prayer warriors no dey allow us operate for night again oh! Na so Idahosa pursue us comot in the 1980's from Benin, after hin die we come back, now hin wife and Pikin no wan hear word! I fear GOD oooooooo ![]() |
dechandel:E be like say work no too much for my side, I jez say make I worry you small ![]() |
ivyy:You sef you no dey rest? Ah! Na wa o, me I don go sabbatical leave .5'8 Mtcheeeeeeeeeww you are short oh! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 676 677 678 679 680 681 682 683 684 (of 1030 pages)


