KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 733 734 735 736 737 738 739 740 741 (of 1030 pages)
xynerise:Why evils na? ![]() |
alberto2k:Weyrey, dem no ban you? ![]() |
softysparky:This pikin don spoil finish eh! |
ggrin:You don resume work abi? ![]() |
dechandel:Wetin I do na? ![]() |
ggrin:Orubebe how far na ![]() |
xynerise:Nwa Nkapi this insult is too much na, chai wetin I do na ![]() |
prettythicksme:Dem don ban three of them, Orijin101, stephenqueen and alberto2k. I swear those guys are ban magnets ![]() Oya I don drink Alomo mixed with Kedi revive mixed with raw egg mixed with peak milk. Abeg cooperate this time o ![]() |
chimerase2:No the ROH alcohol ingested by you on that day lead to a transesterification reaction in your brain, sadly the valuable parts were decanted and your reasoning having been manually decorticated was left at point Zero ![]() |
xynerise:Udele my man, Chairman of Pot belly association, How market today na? ![]() |
Lala247:Ok ma I won't ![]() Nice asss by the way ![]() ***Pops collar and strolls out of thread*** ![]() |
AgapeCharis:Make she no hear o ![]() |
Lala247:I see what you're trying to do ![]() |
dechandel:E for better make I be goat na, why you no name me as goat herder ![]() |
ayyyyo:Oh so na PhD you dey do now? |
DarkAngel86:Go and sin no more ![]() |
Lala247:Big Butts |
AgapeCharis:ggrin na specimen for our biology practical ![]() |
chimerase2:Na that day wey you dey wilderness dey cry for GEJ loss na. ![]() |
DarkAngel86:Ancient Yoruba word used to describe grammatical errors ![]() |
jacksparrow1207: ![]() |
Lala247:Better add e for that your maybe now before I go start, your own na typo sha. Go and sin no more! ![]() |
AgapeCharis:A 200 level student in my school . Na your junior na, but curricula change for hin turn, so I added gbagaun to his classes ![]() |
DarkAngel86:Sister abeg no speak wetin big pass you na ![]() GBAGAUN!!!!!!! ![]() *****Correction****** Emasculated ![]() Dr. Tom's school of Gbagaun control. ![]() |
dechandel:She Devil!!!!! ![]() |
AgapeCharis:No but ayyyyo go soon overtake me ![]() |
prettythicksme:Jesus and you dey laugh us on top? Orijin101 I know say dem don ban you, but come carry this mama comot here o, na bad market, Olorun Maje! I don sweat tire still she no shake. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 733 734 735 736 737 738 739 740 741 (of 1030 pages)


Ask the ladies
btw wey that stephenqueen?

[color=#990000][/color]
