KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 731 732 733 734 735 736 737 738 739 (of 1030 pages)
missclasssy:My sexy Assistant ![]() |
alberto2k:But I like that guy o, bow na 3 women dey moderate us, and three of them hmmmmmmm dem harsh o ![]() |
jacksparrow1207:Guy abeg shey we don repent, if dem ban these ones now na till 2100 o. I no talk again o ![]() |
softapple:Sense has finally finished in this one's head! ![]() |
alberto2k:Nothing do her jare, at least na only 24hours ban she dey give, what of the other one wey dey knack us 10 years ban anyhow. Farano is the best mod here so far as I'm concerned ![]() |
jacksparrow1207:Dem dey starve am of dick na, na wetin dey cause all this crankiness ![]() |
intercom:Missclasssy ooooooo! let us observe one minute silence for English!. GBAGAUN upon GBAGAUN upon Heavy GBAGAUN!!!!!! Haba bros! Haba!*********Corrections*********** 1) Slumps, no be slum(abi your babe na ghetto or dirty environment)? 2) Scream, no be screen abi your babe na Ebola detector? Or she be Iphone6? 3) As lovers, no be as lover abi na you dey fück yourself ? 4) Screen again, abeg see number 2 for corrections. 5) Kept quiet, no be kept quite, this one is understandable, it may have been a typo 6) She fell on my arm, no be fail on my arm abeg, abi your arm na exam? Dr. Tom's school of Gbagaun Obliteration ![]() |
jacksparrow1207:Baba e mean say dem go release us the same day na. I dey serve 2025 too o ![]() |
alberto2k:Baba you wicked o, of dem drink this one dem go do like Orubebe o you go hear them " We cannot take it, no we will not take it, Fara.no is biased we will not take it" ![]() Farano here go Jega them "Mr. Orijin101 and Mr. Stephenqueen you are former Ministers of the weed republic, and you are statesmen in your own right, you should watch what you say" ![]() |
wristwatch:No no meat today, strictly on fish things ![]() |
lanicky:Aje! ![]() |
softysparky:Yes that is what he is saying. But we are supercharged bulls o! All night till you can't feel your legs ![]() |
khiaa:Yes ma! Pleasing you? Ah that one can be arranged, so are we talking dildos or tongue action? ![]() |
DeKasablanca:I am here. ![]() |
ayyyyo:Dem never give me o, na Tomorrow ![]() |
bamite:Dechandel? You no see? Na that one wey wear black, that possessed looking individual, See her small witchy eyes ![]() |
alberto2k:Na the way ![]() |
missclasssy: vizkiz:Shey una dey plan for me to Gonorrhea and Syphilis abi? God forbid! ![]() |
jacksparrow1207:Oga na dem dem na, those guys be ban magnet, dem dey attract ban just like how you bin dey before. How far when dem go release GoodJackgonebad? ![]() |
chimerase2:For where? Now sef headifunanya don dey add manual labour join for their sentence ![]() |
alberto2k:Baba dem go soon release dem o, chai see as stephenqueen dey cry inside prison because e never see weed for long! Orijin101 own bad pass sef, e get hard labour join for hin sentence, now e dey outside dey cut grass. Chai see amu o e wan try to smoke the grass! Alberto2k baba abeg make you smuggle small weed give these children ![]() |
luxanne:Ministry dey move well jare, how are you? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 731 732 733 734 735 736 737 738 739 (of 1030 pages)





, na dem prison guards