KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 734 735 736 737 738 739 740 741 742 (of 1030 pages)
softysparky:Before na my head, now na my left ball. Bia omoge ki lo de? Abeg go correct that gbagaun jor! Pidgin no be English? ![]() |
prettythicksme:Yes na ![]() |
obomobo:No, it's simple error correction. |
prettythicksme:Jesus!!! So all this pounding wey we dey do since, you no feel anything? Na so the thing wide? ![]() ![]() |
prettythicksme:Oluwa eh!!!!! Almighty GBAGAUN!!!!!!!!!!! ![]() |
softysparky:No I have seen the light, I am a new man. Light ko, Beam ni? dem no teach you present and past tense for school? GBAGAUN!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
AgapeCharis:See this dodo! You still get carry over for GBAGAUN detection sha but you're almost there ![]() |
prettythicksme:Our bad gang wan Group Intimacy you na, abi Orijin101 and Stephenqueen no make am clear? ![]() |
krall3:Nothing, just trying to plant a thick white seed in a pink hole ![]() |
AgapeCharis:Na 2.1 you make na, you no make first class like immortalvoices ![]() |
ivyy:Yes oooo! Tell dem 20 men shall fall that day if dem cross my lane ooo eh! ![]() |
xynerise:Heeeeeeeeeeeeeeediotttt!!! ![]() |
vjsmiles:Bush Dog! ![]() |
ayyyyo:Baba Ayyyyo we need to do something o, these guys are embarrassing us. Na their papa say make dem go school, dem go dey ping dey play for Nairaland, just imagine full grown agbaya no sabi present tense and past tense. Kai!! ![]() |
stephenqueen:Baba wetin dey happen? ![]() |
farano:Buhari don win na, I don retire from politics section, now na me and you for here. Oya make I touch your own boobs so I go heal. ![]() |
Orijin101:Abeg give am weed, e go calm down ![]() |
Orijin101:Another Vagi vagi don come again? **Unzips trousers** ![]() |
AgapeCharis:Why evils? ![]() |
softysparky:Shey now I dey my lane, you come dey call me village headmaster abi? You dey try talk say I be Ori nla (Big head) abi? God go see you ![]() |
chimerase2:Why this thing dey pain you like this ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 734 735 736 737 738 739 740 741 742 (of 1030 pages)




?
