Stats: 3,014,597 members, 7,371,927 topics. Date: Saturday, 01 April 2023 at 06:36 AM |
Nairaland Forum / Kneephy's Profile / Kneephy's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 22 pages)
![]() |
Zaaazuuu Pocotua Baddo gbemi Trabaye... U gerrit??if u don't gerrit forgeh abourit 55 Likes 4 Shares |
![]() |
This people geh agidi sha Upon all the warnings, una still comot Na una know oo |
![]() |
DNA to proof he fathered the 94 children abeg 39 women can't be faithful to that extent ... At least five of those women gave him bastard children 1 Like |
![]() |
The real reason Nigeria cannot divide! Who's going to pay all this debt if una divide... Una think say those country borrowing una money na mumu abi... One Nigeria is here to stay! Bhhari keep borrowing jare 1 Like |
![]() |
The person wey dey service this babe kpekus no dey do well at all. If to say him dey do well she for geh sense pass all this 63 Likes 4 Shares |
![]() |
Frales6: This babe ehn, I just like ur cruise...ur comments are just outta this is world... You are so original and blunt...I can't help buh comment on how I really enjoyed reading your comment.... You are from where if I may ask |
![]() |
Abrakayah 4 Likes |
![]() |
she's just his NEXT EX! erica should calm down, the babe go soon join una league |
![]() |
David Don see cute boy to take assist Imade cuteness I'm just being sarcastic... If u know u know 1 Like |
![]() |
Send the whale to Nigeria for treatment! ... I trust my people... |
![]() |
This babe ehn, I no sabi who get level pass between her and mercy Lamborghini now... With big ukwu... Life is sweet |
![]() |
Marry a beautiful wife as a man, and you also make sure you are brilliant... So your offsprings would find life easier 68 Likes |
![]() |
You still dey learn work for where Nwoko Ned dey play..... 1 Like 1 Share |
![]() |
Warrgidanairala: Brother my gbola is very big and I know how to make best use of it.... If u want pictures Dm me make i send u or send any babe number for confirmation |
![]() |
Yes it does... The day I see my papa John Thomas na him i know why my mama never Comot for MI paale domot with all his promiscuity OOO... My grandfather had six wives, u think say na play all him wife con play?? 4 Likes |
![]() |
The boy is cute sha... Set awon my ovaries OOO, food is done Conan see something 4 Likes |
![]() |
Get her locked up for like a week in army barracks with small small beating |
![]() |
zoghys: You see one thing I hate on this platform is someone quoting my comment, U will never see me do such, It's my opinion leave it there and talk your own, not like I don't have a response to the gibberish you spitted here but I would show you mercy and ignore it.... Never in your life should you quote my opinion again, now go in peace 2 Likes |
![]() |
The title of the movie is Esan Aburo He used his brother destiny in exchange for wealth.. That in turn made him mentally deranged ...now he didn't do the yearly sacrifice and now the brother killed, Now watch out for part 2, where the brother would get well and he would be in charge of his brother's wealth Sense no go kill me 27 Likes |
![]() |
What's the title conferred on him? Elegbon of Egbon land 1 Like |
![]() |
Try sniffing his anus.. Come back and thank me.... Ladies don't listen to this rubbish advice oo 86 Likes 6 Shares |
![]() |
She would accept his pleads Return back to his house Gets abused again Cycle keeps going on and on Till one day, She would pay with her life and die In the process. Women should know that once he lays his hand on you, he won't stop...the only alternative is to run far far away 105 Likes 5 Shares |
![]() |
Leave the music thing alone for dem Jare... Shebi Na u talk say make dem tell odogwu say u like to party, now odogwu don show u say he's way too big... You are now talking in the rubbish..... Wizkid get sense sha.... Baba no like stress |
![]() |
Double wahala for deadi body D person wey dem go bury just wan carry fellows join body.... May December no disembark our life journey ooo 3 Likes |
![]() |
Tayor23: Be like say God wan punish you Abi.. If my comment does not go well with you, leave it and move on... You can't see me quoting someone else opinion cos it's theirs and not mine... Learn to always mind ur business on nairaland idiot |
![]() |
sholly28: Shey oloriburuku nie ni? Never in your miserable life should you quote my opinion on this platform.... If you are not cool with my opinion leave it and move on, No make i swear for you oo Mio gbadun to'yen oo |
![]() |
when you are rich like your landlord you will understand why he acted like this, Buh for the main time, Drink chilled zobo and calm down Problem no dey finish 19 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 22 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 89 |