Btwn...were u kip dat ya bitch's.. ninja,pillz,barbie
Wey dea save u..each tyme I walop u 4 2go
Guess u still rememba dis pun... Pot n cut
That pot n cut/Porthacourt pun wey all those mumu dem take dey hail u dat time abi? good thing u don improve. Ninja na Evilchapterz babe na and na she still be Pillz. Barbie dey school
Joshuabase: I'll bury prometh na,you think madc was easy? . Na wacks full that nokia battle ish . Madc fight night was full of dope battlers!but still I'm king ( ˘˘̯)(˘̯˘ )
Abeg, I'd love to witness it. Maybe after ur spar with Mikuz
captainflash: GeEGE the guy that trash chronicle..
See mumu wey dey talk. wey dey copy Evilchapterz lines for brawl. If u get sense u suppose know say the people wey una dey call dopeheads for 2go no fit win any brawl for NL. U see as dem take welcome u, upon all the mouth wey u get. I warned u, bring ur dickrider along
Warriblood, e get one useless boy wey dey rule music 2 then with Evilchapterz dem that time. The boy dey like to brawl with mb and he get people wey dey dickride for am. I don forget the name
WARRIBLOOD: Bros go ask captain9 I was they before him forM team naija I swear
Lumzy Na old head I accept Raw slow dog Tunde Derek the nerd Natureboy
Thor Neva even register that time self When him come he come fall our career
Guy I Don tey for 2go before you register o
Even when I dey 2go na politics section I dey always dey. So I no too know people then except a few. But I remember say Thor and Capt9ja na dem been dey rule una for a long time. U na DANGOTE be ur nick na. I remember u wella, and na pidgin rap u dey always do then. All those gals wey u mention I no know dem, except Ninja and Cray
WARRIBLOOD: guy you be small boy even Thor come meet us for they
Captain9ja Na me and him form Tn Mafia natureboy who I won name I even ffucked captain9ja girlfriend thug queen She sent me picture of her pucsy!!
Thor meet u for where? Stop lying joor. Thor, Capt9ja, SplOoge and Lumzy na dem first us dey there. See u wey never get pubic hair dat time naim wan nack person babe. Smh
WARRIBLOOD: chronicle you be small boy when just sign up for 2go
You won tell me about people when I know or the femceee huh?
When you start to drop freeze for they?
U be olodo! when me, Thor, Capt9ja, Willofsteel, Twista and Lumzy dey do live ciphers where u dey? Even that Lisa dope pass most of us then. See dis small boy sha
Reyginus: On a serious note their is no poetic touch in any of them. Metaphors, Imagery and Consistency should be the most significant here. This is not a poet tourney yet. You sound typical like Rappers still. I want to read a poet
I vote none.
Lmao! I get ur point sha, but these guys are more hip hop inclined, that's why
Darkrebel, u need to respect these vets. Just imagine what Emaprince would have done in ur battle against Giyazz if he wasn't mature. See how ur insult him and still call it game. Na wa o. Easy, bro
Coogar, wetin dey do u self? Teddy is not my girlfriend. I'm like a father to her; we've known each other for many years and I know her small bf too
Sokrates: nigga im a known something/ you better stop that ho fronting/ the only time that same amount of people is following you is when you stole something/
waiting for you to talk first/ you elymax? But kim sonned you, we should be calling you north west/
this match's concluded/ all your rap's deluded/ i'd be spraying you with SMG's and gats included/ wait i shouldn't be rapping, the only real thing i do with 'macs' is shoot em [shoot him]
Mvgt - - Tie!
Elymax wasn't serious at all with this brawl. He underestimated his opponent. If Iceskidd had refrained from using one word twice in a bar, and worked harder on his rhymes, he would have won this. He had the best punchline to me (emboldened)
please.I asked clasiksam to tell you am still In the tourney cos I topped my group in the preliminary stage and see no reason why I was excluded.. Please correct that error .. I can still endure since the tourney is almost done.. I just created this account to complete what o started(tourney).. I don't want to just waste my efforts..
Please see to it and correct the error and set up my sshit for saturdays and Sundays..those are the only day am free now...thanks...
Meanwhile...I turned 19 on Tuesday ...just a low key birthday party..
I've modified it. Winner meets Gottoboy at the semi-finals. Either Socrates or RapAcme will see the finals Happy birthday