Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 376 pages)
speedyboi: Your vn is coming tooCorrect guy!! ![]() *sleep paused** |
Nice one speedy! You be man.. |
adaobi123:gbam!! Oya speedy post am sharp sharp.. I wan sleep abeg.. Make i hear the voice behind the trouble maker.. .. If you borrow voice, I must know.. ![]() |
adaobi123: Pm the voicenote or somethingPm weting? Abeg stop rough play oo.. ![]() He must post it here.., ![]() |
Abu Mikey:lol. I wan see the man In him.. He don even run comot sef.. @speedy,shame on you.. ![]() |
speedyboi: *dies*Do am! ![]() |
PM ko, Pm ni!! ![]() I am bored this night, so una better leave that PM talk, post it here and modify when you feel like.. **brings out koboko** Oya!! ![]() |
chindi: IGBOs nor dey CARRY LAST ooo. When it comes to money matter, see as 4 of dem remain, allSMH! |
Nomski0: Why notI dont want to lie, besides, I was just passing sharp sharp not until Ada caught me.. |
adaobi123: Why not ?I dont want to lie. |
adaobi123: Hmmm kslib I see you. Truth or dare ?Sorry, I cant. .. Was just passing by! |
caseless: *collects bobby's hammer, asks eddy to help me tie him on d slab and uses d hammer to granulate his head as other hammers tribe warriors watches on***removes one sharp strong dry bamboo from the tent** **uses it to burst his forehead** ** **puts in left hand and cracks his skull** Eddy ko, Murphy ni! .. All izz well! |
caseless: dey dere make fan de blow u.**pokes hands into his half past 6;oclock eye***Which eddy? Na bobby be the winning man oo.. .. All izz well! |
njokusboy: Infact, I dey almost sure now sef... Aje bournvita... LolzzzI be correct Ajekpako O! ![]() .. All izz well! |
Presbulg: Why bobby dey cry as if dem don tell am say na him be d ultimate manSo you no know? ##team Bobby## .. All izz well! |
njokusboy: U no hear when dem talk am??Who talk am? Show me the person.. ![]() You go suspect tire.. .. All izz well! |
Mickey7: Bobby's turn ...This dude is the winner.. Quote me after the final. .. ##team bobby## All izz well! |
njokusboy: For real, I tink dat boy is either a last child or an only son or even only child... They re troublesome like dat...Lol...Hmmnnn!!! Who told you? lie lie.. .. All izz well! |
Those of una wey dey update, abeg make una continue oo.. No be all of use dey watch.. Thanks!! .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:I think say na only me and some peeps notice am sef.. Words cant describe how much i loathe airtel for now.. Their service has been ffuuckin bleblelicious since last week... Na laptop charger I dey wait for to gist Lis ooo-- person dey bring am.. My lappy is completely down.. .. All izz well! |
Lol.. Na wa oo.. So someone who hasnt had sex but has self-serviced is not a virgin? Going by that logic, it is safe to say someone who hasn't killed before but has shot someone in a video game is a killer.. Someone who has ever killed a fowl is killer and thesame as those who kill people.. .. Going by you guy's logic- masturbation and sex have one thing in common---- secretion of fluid.. Since that is the case, killing someone with gun and killing a fowl also have one thing in common-- Life is taken.. I can see that the non-virgins are trying o look for every possible way/logic to make the virgins feel like they have lost what differenciates them from the non.. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Late reply--- na network cause am... My new location sweet but wan kill me ooo.. .. I go gist lis later..lol.. All izz well! |
Jekyll & Hyde:I dey oooo!!! How about you? .. All izz well! |
Dannyxy: make i express my self nw, no hold me oh, i must express myselfWhy i go hold you before? I dey mad? Oya tafi ka je ka yanka nama.. ![]() .. All izz well |
Lol.. Danny wan roast nama dis afternooon ooo.. .. Ka chigaba aboki na... ![]() All izz well! |
Nomski0: Its not weird.But maybe you should give her the chance to meet other guys. She might find someone better.Find someone better? Lol... See yabbing oooo !! ![]() well she searched but found only one--- that's me.. ![]() .. All izz well |
Danhumprey: Thanks. My heart wasn't racing by the way.Ok oo. If you say so but that doesnt mean what I said has changed.. ![]() .. All izz well! |
Danhumprey: You know her? Or errrmmm,he had a crush on you?lol. I can feel your heart beating uncontrollably.. Chill ok.. . Oya take water.... All izz well! |
Nomski0: Lisby, is the one you're datingIs it weird? Although, we are taking things slow for the main time.. Inbreeding things on my mind. Humans are getting too boring and predictable.. .. All izz well! |
Cathaliya: try nah......lollol. Seems like you work for Anti-spam bot plc.. Dem send you shey? ![]() Nope! I wont try.. I don tire to dey ask mukina for help anytime the bloody program hook me. I give up! .. All izz well! |
Cathaliya: make I try the french sef....reply me o.I dey fear to reply oo.. Anti-spam bot don already dey sniff my left ear ..lol .. All izz well! |
Yes!! Will marry her over and over again even though she ain't Human. Love you Lis, my wife from a different TIME .. All izz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 376 pages)




