₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,654 members, 8,423,009 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 08:28 AM

Toggle theme

Kslib's Posts

Nairaland ForumKslib's ProfileKslib's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 376 pages)

TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:41pm On Oct 30, 2013
Reincarnated: Lmfaoooo. Bros u dey talk ps2? Mine was since nintendo 64. I just dey wonder where these guys dey see breasst and nyash. Abeg enlighten me
@bolded, Nice try!! tongue
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:39pm On Oct 30, 2013
ToyinDipo: Doing a little catch up so far, not easy for a lazy, slow reader like me. That Madmandoncom na real badosky. I had to quit at a point, how can someone be getting others hard on his fantasy? Kslib, I dey await your version too, but just don't leave out any details. wink
lol. Which version? King James abi Good news?

I just dey joke, I no get any tori oo. How person wey dey mistake upper back for nyash go write sexcapade? Na magic.

The way I just dey type "nyash" "nyash' 'nyash" anyhow today dey make me shame sef.. grin
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:35pm On Oct 30, 2013
njokusboy: Lmao, even me sef the only tym I press nyansh na for dream... I see mercy johnson for dream.. I don dey lyk her since.. Lolzzz.. Were..
lol.

I no trust you for that department atall. You sound like a pro.. tongue
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:32pm On Oct 30, 2013
Reincarnated: angry na which kin wife be that. I have been searching for her ages and yet, she's no where to be found. I don't want a new wife but maybe planning for a new one will finally bring her out. WTF. I even dedicated one cheesy asss song to her but yet angry. I'm pissed.

When u finally decide to start one, inform us
cry cry.. Girls can be heartless and cruel atimes sha( I no call person name oo! Ehen angry sad).. Take heart ehn. She don run with another man. Na so dem dey do-- As for me, na seminary I dey go oo Or I turn monk. She fit even dey rub another man chest for bed, while she use left hand dey view this thread sef. Girlsssssssss!!!!! lipsrsealed

You go old!
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:26pm On Oct 30, 2013
njokusboy: Virgin ko, new born nihuh?

For dis centuryhuh?
True oo!! The only time wey I don press naysh or touch breeast, Na for Ps2, when I dey play god of war. You know that side na, for water.. grin
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:22pm On Oct 30, 2013
Reincarnated: I am currently writing the draft to my first thread. Its going to be titled "Application for a new wife" angry

Fiction or no fiction. Bros, no be u wey always dey that literature section? U resemble person wey fit write smooth stories. Write am may we read abeg.
New wife shocked shocked? What happened ? What happened to your banana-- your Oyoyo-- your oamlicha-- your toyin tomato-- your lovem--your sweetem-- your ayaga yagayus-- your shuku shuku bam bam---ur swin swin tin rin tin rin? embarassed

I just dey read some stories wey I dey follow there.
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:07pm On Oct 30, 2013
Reincarnated: shocked no oh, I'm a very good boy, I don't have such stories grin
Oya write am sharp sharp, make we see. [s]Just beg sexuality section mod to ban madam from there[/s] grin
Lol. Dey there! You wan impress your wife?

Write wetin? I no get sexcapade to write, even if I get, na purely fiction.. Abeg no spoil me ooo! You no know say i still be virgin? sad

Madam ko, mad man ni!
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:04pm On Oct 30, 2013
njokusboy: Lolzz, abeg write ur own sharp sharp, dat ur excapade with dat woman wey dey sell beans and bread for ur area... The thing go make sense scatter... I go applaud you walai..
lol.. I jump and pass..
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:00pm On Oct 30, 2013
Reincarnated: Hmmm, bros Kslib! u sef get story? grin
Lol.

Everybody wey get joystick dey always get story na.. grin grin. The thing be say 'Na just to add sugar and honey to make am sweet" and you are good to go..
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 8:51pm On Oct 30, 2013
njokusboy: Lolzz, I know but person gats form responsible small nah...
Ok oo!! But remember say even pastors like nyash die.. wink

Me, I dey vist there , remain small sef I go open thread.. lol
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 8:43pm On Oct 30, 2013
njokusboy: Reincarnated dat sexuality section useless oh... The story make sense, see as people dey articulate their adventure... The thing funny die.. Those people pass me gan.. But I dey try logout so I go dey view the tory as guest, the useless thing no gree... I no want make person wey sabi me catch me there lolzzz...
Lmao @ bolded!! Dey dere make pant dey wear you..

No be bad thing nah.. wink
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 2:18pm On Oct 30, 2013
speedyboi: I dare you to open a thread! 'Confessing' that you are gay tongue...grin

Ghen ghen grin
shocked shocked shocked cheesy cheesy cheesy cheesy. Hahaha!! **puts hands on head**

Oya! Mr man, go and do it.. Rules are rules!!
..
RomanceRe: Ewuu!! Ah Don Dye~you Go Fear Chat Na Btw A Guy And A Girl"lwkmd by Kslib(m): 1:27pm On Oct 30, 2013
screenagerjoe: Na waa ooo, 4get ds OP, PLS Advice Me On what to Do!
The greatest embarasment of ma life!
there is dis beautiful girl I ve been husling for
a lng time. she finally agreed to pay me a visit.
I
went to father's mustache and got her a full
chicken. she waz munching dis fowl and
asked
me to join her, I refused dat I just ate a lot of
it
today. she finally finished d fowl leaving some
remainant of d bones. it waz time for her to
go,
as a kind girl she askd of my trashbin so she
dump d remainant of d fowl, I tld her not to
worry
I will do it ma self but first let me c u off. I
saw
her off and came home sharply to come n
work
on d bones she couldn't devour. while I wz
working on d bones, she batched in without
knocking n I foolishly forgot to bolt d door.
she
said she forgot her handkerchief. she took it
without saying a word. meanwhile d bones
dey
inside my mouth I no fit shout. I ve not called
her
since den. I still dey shame til nw. Wetin mk I
do?
Lmao!!!
Nairaland GeneralRe: SHOCKING/PHOTO: Man Calmly Enters Hospital With Huge Knife In His Head by Kslib(m): 1:20pm On Oct 30, 2013
nairalandaddict: Ho Lung refused to give details of the incident to doctors, saying: "It's like this, I was playing a silly game my friend and it went wrong and I ended up with a knife in the head. It was just a silly mistake and it could have happened to anybody."

In the end doctors agreed to allow the man to discharge himself and he left together with the fruit knife after his wound had been bandaged, and after he told medics he promised to come back for a check-up.


check out more entertainment gists HERE
I can bet the below was the game the man and his friend were playing but the his friend mistook his head for the Apple.
..

Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 12:58pm On Oct 30, 2013
speedyboi: grin grin grin tongue tongue tongue tongue tongue
I postpone sleep cos of one Imaginary VN. embarassed

I forgive you sha.. sad
Dating And Meet-up ZoneRe: Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. by Kslib(m): 9:05am On Oct 30, 2013
Jekyll & Hyde:
[color=#000033]Lol. Network dey craze for some days now.

I no see am again o. Good morning.
[/color]
Craze na understatement. The thing sef don tire me ojare..

You go see am today..lol

Good morning!
TV/MoviesRe: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:01am On Oct 30, 2013
Eh, agbg girl, abeg bo sick ooo. Get well soon dear. That malaria sef no dey fear face? angry

Make that malaria better park well oo. sad. Quick recovery! wink
..
All izz well o!
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:31am On Oct 30, 2013
adaobi123: Night !







Thank you speedyboi. grin

[size=1pt]You'll hear my voice tomorrow. Its a promise. wink
[/size]
Night you too!




Thank you Jesus! grin
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:30am On Oct 30, 2013
speedyboi: pasted and removed grin grin
Mad man!! I must begin E-attack you anywhere we jam fro this site.. Mad man.. sad
..
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:24am On Oct 30, 2013
adaobi123: Continue waiting na grin
cry cry cry I don dey go ooo!!!

Going!!! going!! I say "I don dey go ooo"" embarassed embarassed

Make I go? Going!! Going!! Na go i dey so oohh!! cry
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:21am On Oct 30, 2013
One more min to go.. embarassed
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:16am On Oct 30, 2013
@speedy, i dey pause sleep cos of VN..

Ok!! 5 more mins!!
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:12am On Oct 30, 2013
adaobi123: I didn't see anything undecided
tongue tongue tongue.. Shey na only you wan hear? You no go see the VN.. AMEN!! grin
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:10am On Oct 30, 2013
speedyboi: Adaobi Sent grin
Post am here na..
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:08am On Oct 30, 2013
speedyboi: *Wetin I go talk na?* embarassed
Ok, yab me!!
Nairaland GeneralRe: «««mikey And Friends Chat Lounge»»» by Kslib(m): 1:07am On Oct 30, 2013
speedyboi: worst! My voice is a write off. Make I send am as PM embarassed
No oooooooooooooooooooo!!!

Post it here.. Do not cheat..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 376 pages)