Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 376 pages)
Its getting hotter! |
Dannyxy: lmao, i never ask any to marry mr b4... Btw Wetin i do mtn network na?lol. I expected you to substitute "marry" for 'toast".. ![]() |
Mrs Angola-- You fine jare... Mrs Ethiopia--- Her lips slack con wide for the first Pic. . Na those kain wide Lips fit kiss person star/luck goodbye.Miss Gabon--- Damn!! What a beauty? Forget the "question mark". Its not a question but a statement!! She beautiful gaan!! Miss ghana!! .. At-least she was there. She fit win, Only If she contest against herself.Miss mauritius!! Me likey!! The second pic was **muaaaah**. She con remind me of my Indian Gf "Sunita".. Miss Namibia!! The question now, is "How did she Qualify"? Ok, maybe she sabi book wella. Her nose take sytle big sha for a woman. Na dat kain nose dey smell person next move. Miss Nigeria! She fine. Her smile just make my Pc enter sleep mode. I love her smile. BUT the second picture, side view expose the forehead behind that wig. E expose wetin the wig dey hide..lol Miss South Africa!! Chai!! Beautiful. The eyes,the nose the lips ESPECIALLY her chest. I need that kain chest to cry on.. ![]() Miss Tanzania!! Whaaat? . She looks like the female bouncer protecting the rest contestants. BUT her shape na die. [s]Na just to blindfold her, then bang the hell out of her.[/s] |
Dannyxy: make we pop champainge, bt wetin u mean? Dis na d first time i dey seriousI mean say If to na be your best man for your wedding I go talk wetin dat ,m,an talk for that popular advert: "All of una dey very welcome. I dey very happy for my friend danny, sake of say of all the girls wey him ask, na only Lyn gree marry am" lol.. ##Na play oo!! |
Dannyxy: lmaooo, wetin b this?, na like them teach u to peep?Me? Peep? Peep wetin? You try sha.. For the first time, you finally won in the battle for supremacy in that department.. High-five!!! You don break your Jinx.. ![]() |
**holds mouth in awe** My gawd!!. What is this? ![]() ***hides inside wardrobe with camera** |
Dannyxy: oh boi, na one omosexy like dat wey wan disvirgin me.. Cme romance section, u go see the thread wey i open titled "i can never let my wife pay the bills"... blah blah blah, u go laff tireHmmn!! Ok, make I go see.. I kuku dey bored today.. See ehn, If I no laugh ehn, I go first derail that thread before I wound you. ![]() |
Dannyxy: lmao, e never reach like that, maria wey dey drag woman with me 4 one thread like thatlol. I know! I just dey tease am.. Drag girl with you? Which girl be dat? Oya spill spill. **Amebo mode activated** |
If he sucks her bosom , the he can call her Mummy or Mama!! If she gets spanked by him during the act, then she can call him Papa or daddy!! Smh!! ![]() |
Na small small madness take dey start. |
Jekyll & Hyde:Na true na!! I pity am sha.. I know say he fit dey lecture by now or dey busy dey sleep-cry for bed. I know say if he log in later, he go begin disturb person with "Hey!! My wife is back".. "Hey! Honey you made me worried". "Sweetheart, I was scared you left". "Oh, sweety! You almost broke my heart". "Darling! You should have atleast said something". "Sweety, glad you are back". "You know what? Lets just get married" Maria, make I see how you wan take handle this latest development first. AQbeg no fall my hand ooo!!! ![]() |
Dannyxy: *spits on maria, jekyll, toyin, njokus, clears all the cattharhh in his throats and pours all kslib* see this bad bois make una no spoil, na only me holy pass, i no dey follow women, i no dey go sexuality section, pluss i be virgin..Ewww!! My Gawd!! Your papa! ![]() |
Jekyll & Hyde:lol. You dey mind that heart broken guy!! I know say na me he dey refer to.. |
Reincarnated: Never! I still have a thing for her.Hmmn!!! Odikwa serious oo!! @tony, better lend this boy a shoulder to cry on oo.. He is broken. |
Reincarnated: Upgrade how? Oh you mean I should upgrade the kind of girls I usually want to marry? Na u talk am oh, not me. Thanks for the adviceLol. Nice one mr twister... Na naija babes sure pass ooo!! No miss oo!! Besides, modify your siggy nah.. |
ToyinDipo: Badt guy, then kids like me would have to stay away from bible.Me too!! **yimu** |
Reincarnated: This is a serious matter, KslibMaybe you need to upgrade.. Na just suggestion sha.. Why yo dey yab dem nah? shoor!!! |
ToyinDipo: I would take Good news, preferably the one with descriptive diagrams, lol. @bolded, definitely you now understand the two, and even morelol. Memories------ You just reminded me of those memorable simple but apt diagrams I liked in Good news bible alot, when growing up.. Too bad that "The Songs of solomon" had no Images.. |
Reincarnated: Monastry?You? Treat you like how? Ah han! there is a mix up somewhere oo. Shey no be you be ladies man again? No worry, na mind games dem dey play with you. Dem rove you die.. lol. You no wan marry Naija babe! |
njokusboy: Lmao.. She dey smooch dey view thread. RotflmaoYou sef know say girls get strong mind ooo!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 376 pages)

. Na those kain wide Lips fit kiss person star/luck goodbye.



