Labadi69's Posts
Nairaland Forum › Labadi69's Profile › Labadi69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 62 pages)
ubunja:Must you insult any man that speaks the truth? Loser! The most blue pilled men on this planet are the men that allow women’s behavior to weigh them down so much that they are busy wailing and spending all their time finding ways to game women. If women don’t find you attractive, it’s not the end of the world. Move on and build your life. That’s why I respect the quiet MGTOW men. They have decided that chasing women is a waste of their time and use their time doing more productive things. You will never hear them wailing and hating on women. But you idiots here will be crying from morning to night and insulting men that are trying to speak sense into your dull minds. Yamayama fall on your head there. Broke ass Zim immigrant like you. Tuehhh! ![]() |
ubunja:Look at the nonsense this hungry Zimbabwean dey put in the minds of many teenagers wey dey here.. Yamayama scatter the life of anybody wey take that man serious. Poverty fall on all of una there ![]() |
ubunja:The real losers and miserable idiots in life are the men that spend all their time wailing and complaining about women and trying to figure out how to game women they cannot ever get in their lifetime. It’s a fool’s game and you will never win and you are better off using that time to hustle to make something of your life. Stupid Naija lazy youths. Yamayama fall on all una heads for listening to this good for nothing old Zimbabwean man wey dey try deceive una cos he wan cash out due to poverty wey hook am for neck like bow tie. Tuehh!!! ![]() |
ubunja:Btw I am in SA this week and can swear you were the driver that came to pick me up from the airport. I saw him on Naira land and it clicked. Lazy Nigerian youths see una life. Na Zimbabwean man wey jakpa to SA to go dey do driver work una dey listen to. I pity una lives. The kain yamayama wey go nack una life go plenty pass the suffer wey Ubunja and co dey suffer now. Nonsense ![]() |
ubunja:You this hungry Zimbabwean immigrant in SA, how can I be miserable when I am doing well in life. I am good looking, have money and get women cos I put in the work when I should instead of wasting my youth vexing for women. And even though I can’t be stupid when it comes to my dealings with women, I still realize that women will always be women until Jesus comes. Know this and know peace. Ain’t nothing wailing about women will do to change that. |
See the kind useless boys wey we dey raise these days. This small boy that should be hustling or busy with his studies dey find personal girlfriend. Just imagine… E sure me say this boy dey here for this thread dey worship that stupid Zimbabwean immigrant old fool in SA wey wan derail the lives of lazy Nigerian youths. Infact I sure say he be one of the idiots wey dey post random women hating posts daily on this thread. May better yamayama nack all of una heads there. Stupid lazy youths! ![]()
|
chigozienwigbo:I just looked at your picture and you can’t be more than 17 or 18 years. Make I give you life advice if you no want make yamayama fall on your future. Stay away from this thread and focus on your education and hustle. Leave woman matter for idiots before yamayama nack that your hairline wey dey cover forehead. I don warn you! ![]() |
Aida13:Imagine make man pikin chop beans and fish with raw onions and garlic come go follow woman talk? ![]() |
MJib:Which US policy on dollar? Do you know wetin google be? Try google am and give yourself better hot konk for that your bald head for typing such ninesense with confidence. Lazy youth like you ![]() |
Alexbio:Trash. You deserve a very hot konk on that your bald head for this rubbish wey you type. Yamayama fall on you there ![]() |
drnoel:Another dull lazy youth spotted. How can you be yearning so much trash with confidence? Yamayama fall on that your bald head there ![]() |
hapsattaddawus:You are a very dull lazy youth. Yamayama fall on that your dull brain there. I really feel so ashamed of the kind of youths we are breeding these days ![]() |
fattprince:Fattprince the notorious beggar. Why you dey insult the guy? If the guy now decide to do giveaway, no be you go be first to drop account number for ordinary 100 Naira? Are you not ashamed of yourself? That mkpurummiri wey you dey smoke don fry your brain finish. Yamayama fall on you there! Lazy youth ![]() |
Aida13:Haba I dey go Ghana well well. Trust me you must be mixing with some very raz Ghanaians ![]() |
RedpillAdviser:Guy I will feed your papa lineage for many generations. No cap. Dey there dey fool around with your future on top redpill while I’m living life. You fit guess the hotel wey I dey? Or the flight wey I dey. I dare you to try… ![]() |
chukshobayo:Go and ask your papa what the red pill solution is. Idiots here actually think this redpill is some sort of ilumaniti cult not knowing that it is ugly broke losers wey no fit get women full here. The scum of men on earth. If you like no go hustle. Dey here dey ask stupid jamb questions while your mates dey street dey find how to put food for table. Yamayama scatter that your bald head there. Lazy youth ![]() |
Aida13:Bad breath is deep bro. Huge turn off ![]() |
Dabronze:If only you could emulate and think for yourself, you wouldn’t be on this thread 247 spamming it with very stupid random shit that you find online about hating women. Guy, better give yourself sense and go hustle. Leave woman matter and try to make something of your life. You are just wasting your own life in all this hating woman. Women will always be women until Jesus comes and ain’t nothing anyone can do about it. Rich, famous and attractive niggas will still keep fukking all the nice girls. And ugly broke ass niggas like you will keep wankking and being depressed and pissed about lack of toto until the end of the world. Know this and know peace before strong yamayama fall on that your bald head wey dey shine. Lazy youth ![]() |
Aida13:No matter how you brush your mouth, some kind smell will still stay for days. Raw onions and garlic and some nasty smelling spices stay in your mouth for days. I personally find it disgusting when I have to smell one’s bad breath. I can throw up sef ![]() If you don’t mind your mouth smelling like shit, then keep eating raw onions and garlic. All well and good. As long as you are not surprised when people are avoiding you like yamayama… |
Lazy youths una still dey here dey banter and fight useless fight weeks after the show end and housemates don even forget say dem go there? Yamayama fall on each and every one of you. Tueh!!! ![]() |
This man should shut up abeg. If you could not change Anambra State with all these your fake promises after 8 years o, you have no business being president. This man should better go and rest before strong yamayama fall on that him bald head ![]() |
ositadima1:This bald head man go just dey type and delete. Wetin you dey fear? Who send you for here ![]() |
heartofcity12:Guy stop being a child and stop posting all these fake shit here before better yamayama nack that your lazy bald head. Your mates dey school and street dey hustle to make themselves valuable to society and their family, you dey here dey post nonsense. Ordinary jamb you no fit pass. Yamayama fall on you there. Lazy youth ![]() |
incandescentena:Everyone get their own wahala and wetin dem dey use their money do is totally their business. It’s not the role of his colleagues or government to get him off the streets and shower him with money. Let his family take care of him. Nonsense yamayama tinz ![]() |
Neoteny7:Your mouth go dey smell like soak away 247. And you go dey wonder why people dey always frown and use style cover nose anytime wey you dey follow them talk ![]() |
Dabronze:You are a very dull teenager or very stupid adult if you read all these fake memes online and believe them. Any damn idiot can write anything online. Yamayama fall on that your dull bald head there! ![]() |
Honlucas:Lazy youth like you. Who cares about your apology letter? Apologizing to people that are doing worst things than you did but coming to form Alpha male here? You think say anybody send you for here? Tomorrow now you go talk say you dey depressed and suicidal, meanwhile see the rubbish wey you dey carry inside your lazy brain when your mates are busy hustling for street. Yamayama nack that your bald head there ![]() |
Rhado:No. They are waiting until Xmas period to do a very big burial for a three year old. Dundee full this Nairaland sha I swear ![]() |
dontai:The same way your foolish simpish idiotic Zimbabwean Oga dey tell una to tie woman down with pregnancy. Like say no be the man go suffer the repercussions after she born the pikin. God punish any of una wey go take that stupid advice seriously. And I mean it literarily. The punishment will be so much that it will be the cause of a lifetime of sufferhead suffering until una kpai. Tuehh! ![]() |
SeaTrade:Guy, if you were good looking you will not be making this stupid desperate post looking for Hausa Muslim girl. If you were attractive, you will be running, hiding from and evading women of all colors, shapes and sizes. You have been on the look out for a woman to date and marry for such a long time and it is not normal. Ugly desperate man like you. Shame on you! You sound very depressed, lonely and desperate. Better take your L in life with your full chest and hope to come back in your next life as an attractive man before better yamayama burst that your ugly bald head there ![]() |
[quote author fattprince post=118316504]Exactly change of location is a real cheat code. It's something I've experienced. And I'm going to experience again. This time I want to optimize it like Optimus prime. I got there pvssies were thrown at me from left to right but only fvcked one hoping to come back home and continue from there but it's been so difficult. But now I've accepted fate until I change location again with my experience now I know how to go about it but with moderation sha.[/quote]Look this beggar yearning dust. Yamayama fall on that your beggy beggy bald head there. Tuehh! ![]() |

so much so that it has scarred you this much over an innocent vegetable lol...



