Lance008's Posts
Nairaland Forum › Lance008's Profile › Lance008's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 52 pages)
Fireboy02:Abeg not matter of scam me before My wife life is at risk |
henro4niger:Lol 😂 |
He be like say na childbirth Dey shack u Na Daniel mak dem Dey call am no go allow am be somebody for life or watin ? She fit bear both names |
Why he jump for windscreen Which kind upcoming tout be that? Truth be told if you don't take action you are also responsible for raise of nuisance in the society Even if u won pity the father collect the 30k but Abeg mak police give am 30mins beating lock him up and release him in the evening That one go be he story to tell if not he must surely brag give he friends about the incident |
completeskills:Simple |
Buy amplicox Buy bicham ampliclox Dey swallow While buy the normal amplicox dey pour put Bro I bet u do that in a week and tell me the result |
Which advice do you need if you are against abortion |
As for me I have never had sex with under 16-18 since like past 5years I don't know how some people have sex with gals under 15 Have u disflower any underage girl or had sex with any how is the feelings because some of this gals never get bress finish mak dem don Dey Bleep Question is for both sex Some girls do have sex with underage teen boys |
Nigerians rich This hard economy Na him adult Dey destroy like say na small money to fix the damage |
What your budget |
Kobojunkie:Bro we all know the girl will be beautiful that's why OP is trying all possible best to over look all flaws |
JeffreyJunior:Bro nobody talking about virgin here, let be realistic for once who will bankroll the lifestyle of 30yrs old girl? Your sis story no fit corresponds with all the girls own I guess your sis was staying at home This one came to Abuja to hustle Get it clear |
Blackdisciple:Bro Na the boy mak marry am I Dey vex for not even the gal How can you waste your money to celebrate such gal say na marriage Una Dey do and no be say he get much She no Dey work make she go even add 5naira to the guy income all she knows is Instagram Na fine face and pu*ssy the boy pay for nothing else |
Kobojunkie:Bro with the statement from above you will know the gal is either from a poor or middle class She also at Abj to hustle She might be the destiny helper of the family |
Kobojunkie:If you are an adult full of bills and not working as a gal bro the gal is into hookup in Abj |
Blackdisciple:Bro most guys are paying for pu*ssy not bride price I knew of a relative that divorced recently when she came visiting I say Na me Dey do everything for am because I can't let my mom suffer meanwhile I also came visiting Na me go wash plate mak my mom go take cook for her She brush her teeth 10am She don't work Nothing nothing Very lazy Then why did she got married the first place or the guy wasn't aware of all this Bro all this Dey shock me Dem no Dey date again before dem discuss marriage or watin |
To be honest am not happy with the new trend why will you marry and divorce in less than 2years Do the couple actually knew the financial stress they put some people just to make their day a big day for everyone Some relative don't have money but they have to borrow to buy clothes so as not to disappoint the couples Please guys if you are looking for a lady to be having sex with daily better go and have a sex with benefit gal and not marriage Marriage is bigger than just sex, marriage is a bond between two people Nowadays relationships last longer than marriage |
You are right Most marriage are influenced by witchcraft |
Abeg second lady First Lady have better guys in Abj If u want 2years marriage marry the first one Maybe u no no how divorce rate take high for country |
If am the Gov I will fire him and not suspend Children Dey suffer Una no fit help am as a journalist by interviewing them so that their helper can locate them You are busy taken pics of them to promote ur job |
You are really mad May God make ur children hawkers |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 52 pages)
