Family › Re: How Do I Avoid Paying My Wife Alimony In The Event Of Divorce? by Lance008(m): 11:03am On Aug 18, 2023 |
Jazmine10: Me i no know about that. I no dey do hookup, there are still decent people around. There are still decent human beings with strong value system, morals and self worth whether dem get money or not. As no be all men be gigolo as there are some men with all the dollars in the world no go knack yansh, no be all Nigerian women dey do runs. Make una no dey generalize. No be everybody be suffer head. Change your circle, change your choice of women. I no say na all Hookup no mean say u stand for road Having sex for monetary gain Na hookup |
Family › Re: How Do I Avoid Paying My Wife Alimony In The Event Of Divorce? by Lance008(m): 4:27am On Aug 18, 2023 |
Jazmine10: This mata no be about suffer. Any good woman go wan dey with any good man whether na garri im dey soak or champagne im dey pop. Una Nigerian men done show Nigeriab women shege promax so most Nigerian women no dey rate una... why dem go do surulere for una men again? If she dey with una wen una dey soak garri na good woman, wen una get small coins e no go be spec again. Nigerian men una no dey loyal. Why una fit say make woman suffer for una? Na the hookuo category of women una dey always like and find. Make dem sef dey package for una dey deal with una afterall you marry what is in you. Shebi una want baddest b*tch, una go get baddest b*tches.If you check one of the criteria wey op take marry, baddest b*tch fit be the topmost interest for am. Op fit done get one good woman, mess am up go marry bad b*tch😂😂 Btw nah una know the calibre of women una dey want snd attract. To each their own, na, the report card be this... Op done run leave marriage open thread. Truth be told Life don spoil Most good girls turn bad gals because of suffer Hookup no sweet Na the money sweet |
Family › Re: How Do I Avoid Paying My Wife Alimony In The Event Of Divorce? by Lance008(m): 10:03am On Aug 17, 2023 |
Jazmine10: Oga "Nigerian Girls" are not your problems in life. All the men that cheat or commit murders does that mean all Nigerian men are useless or there are no good men out there. Make some of una men sef dey get sense. Una go carry eye go market pick augumented breast and yanch, wey get olosho vibes forget say una need check interiors as inner beauty, values etc come dey yarn dust say all Nigerian girls are this and that. Dem no train your sister well? @ Op, you know what you married and the decision is yours as with your GOD and to your faith or lack of it. I no say na all But majority no won suffer for country mak people Dey suffer Most fine gals are into hookup Na price different If you want to sex any gal jus tell her close friend and ur pay if ur pay is very nice the gal go fall |
Family › Re: How Do I Avoid Paying My Wife Alimony In The Event Of Divorce? by Lance008(m): 5:58am On Aug 17, 2023*. Modified: 6:49am On Aug 17, 2023 |
9month marriage Una don separate To date Nigeria gals Dey fear person talk less of marriage because Na waste of resources |
Politics › Re: Full List Of President Tinubu Minister And Their Portfolio by Lance008(m): 4:20am On Aug 17, 2023 |
Wike From Gov to Gov |
Politics › Re: ‘Don’t Allow Your Morale Dwindle,’ Army Chief Urges Troops After Niger Ambush by Lance008(m): 6:04pm On Aug 16, 2023 |
Which morale Killing innocent souls because of your useless decisions |
Romance › Re: I Am So Foolish by Lance008(m): 2:32pm On Aug 16, 2023 |
Abeg post ur picture you don too talk about urself Let go spiritual now |
Family › Re: To Nairaland Boss by Lance008(m): 2:03pm On Aug 10, 2023 |
Jozilinn: I think Mr seun should add laughing and crying emoji besides the like and share because just liking alone is getting boring,trust me some people's comment here would either crack you up or piss you off, please if you know his Monika tagg him for me, besides it would really look nice for those bloggers and fake YouTubers maybe if they get angry likes then they would stop bringing fake news again. Thank you to everyone reading this have a great day...the world is revolving let's move with it, enjoy your day everyone you are blessed.
Ahnie Seun Siofra. 😂🤣🥲🥲🥲🤓😚😊🥲😚🧐😏🤩🤪😇😉😙🥸😡🤯🤬🥵😰😬😯😦😠🤗😯🙄🤫 All emoji Dey available |
Romance › Re: New Marriage About To Crash. by Lance008(m): 5:44pm On Aug 09, 2023 |
Loan date is near and no hope to pay |
Romance › Re: Should I Go To NDA? by Lance008(m): 7:46am On Aug 09, 2023 |
Bro drop admission to be honest If anything bad happens in the future ur mama go say u no hear word Na u kill urself |
Car Talk › Re: As A Driver If You Find Yourself In This Situation What Will You Do? by Lance008(m): 4:53pm On Aug 03, 2023 |
southsouthking: O.P in a situation like this, when you get to the spot, just put off your headlights, throttle the vehicle as if you're zooming off, quietly come down from the car and quickly move away the one that's the main obstacle. Watch out for either torch light or vehicle light, if you see any torch light, quickly take cover on the bush depending on the direction the light is coming from. If you see no light, quickly move back to your car, central lock and zoom off.
Easier said than done. But if your heart is at your back, be rest assured you're free. Easy said than done I wish you go bold do am Armed robbers are smart bro Its better you turn back to avoid story that touch |
Crime › Re: Boy Seen Risking His Life By Using An Electric Cable To Swing In Kano (video) by Lance008(m): 4:10pm On Aug 03, 2023 |
You no fit rescue them before making video Na almajiri children with no parents |
Travel › Re: Four Nigerians, Rescued In Brazil, Survived 14 Days On A Ship's Rudder by Lance008(m): 4:08pm On Aug 03, 2023 |
The one mak return Na only God fit help them Being in Brazil you are already closer to USA |
Romance › Re: Men Should Know This Earlier by Lance008(m): 6:21am On Aug 03, 2023 |
You can help a girl and not train |
Family › Re: Why Do Men Find It Difficult To Ask Their Women For Money When They Are Broke?� by Lance008(m): 2:47pm On Aug 01, 2023 |
Lol 😂 Dem no Dey give shi shi |
Romance › Re: I Am Full Of Regret Right Now. by Lance008(m): 5:53am On Aug 01, 2023 |
13sense: I made a huge mistake and now regretting. I am regretting making friend with someone. I don't want us to greet anymore. I am so angry with myself for putting myself down.
Please, guys advice me. I am feeling down right now. Watin happen You need to summarize |
Romance › Re: I Am Full Of Regret Right Now. by Lance008(m): 5:51am On Aug 01, 2023 |
Move on You can't wrestle with pig you will only get dirty |
Family › Re: I Have Found The Type Of Lady I Want by Lance008(m): 3:00pm On Jul 31, 2023 |
|
Family › Re: I Have Found The Type Of Lady I Want by Lance008(m): 3:00pm On Jul 31, 2023 |
Pray mak she no Dey do am because of Ring |
Crime › Re: Sele-ebi Ware-ebi: Suspected Cultist Kills Man For Wearing Red Beret In Delta by Lance008(m): 2:39pm On Jul 31, 2023 |
People die like fly everyday Jus imagine this news |
Romance › Re: What The Funniest Stuff A Child Have Done In Your Presence by Lance008(op): 7:26am On Jul 31, 2023 |
LarryCork: Brother,we all ready expose u.dont be up set!!!(no oofencse)  The way u Dey type really shows u not mentally stable Sorry for replying u Abeg Dey troll me |
Romance › Re: What The Funniest Stuff A Child Have Done In Your Presence by Lance008(op): 7:04am On Jul 31, 2023 |
LarryCork: ,YOR APOLOGICE IS NOT ACCCCEPTED...TOO LATE!!! you are a embarasssment to nigeria.u set up thread sayin u enjoy playin wit children's like peterfile...listen son..if u can't find woman,pay for olosho!!!!(no oofense)  You get luck say block key no Dey I for don block you You native Moroon Pure embarrassment to your family |
Food › Re: Remove Two Things From This Tray Of Food (pix) by Lance008(m): 10:05pm On Jul 30, 2023 |
To be honest the tray no set at all All the rice no go sweet no jokes Nothing to emphasize |
Education › Re: Guys, Did I Overcharge This Woman For This? by Lance008(m): 10:00pm On Jul 30, 2023 |
Bro he small and the part u said about the trekking really weak me This woman want to be paying you 660 naira daily not even up to take care of transport |
Romance › Re: Is It Good To Be Pregnant Before Marriage by Lance008(m): 8:09pm On Jul 30, 2023 |
Truth be told Have see marriage that didn't produce any child if you mean each other well u can have a child before marriage |
Romance › Re: A Friend Of Mine Sold Is Father Generator To Start Pos Business by Lance008(m): 8:03pm On Jul 30, 2023 |
When he on the Gen he run comot from house 😂😂😂😂😂😂 |
Nairaland General › Re: Have You Ever Been Accused Wrongly And How Do You React by Lance008(op): 7:45pm On Jul 30, 2023 |
royalfly: Women especially wives are the main culprit of this act. If them talk something, you can only imagine and almost believe the lies yourself. God save men from the hands of this type of women Bro not only women Family member, close friends now behave like snake because of hardship |
Romance › Re: What The Funniest Stuff A Child Have Done In Your Presence by Lance008(op): 7:41pm On Jul 30, 2023 |
LarryCork: TWO LATE TO APOLOGICE.YOU A PETERFILE!!!(no oofencse)  Na crase Dey worry you Wen u start feeding urself u won't have time to troll Get lost |
Romance › Re: What The Funniest Stuff A Child Have Done In Your Presence by Lance008(op): 4:28pm On Jul 30, 2023 |
LarryCork: Really? so u hear childrens convasation after u sleep wit them for playin with Yor nebors son....corrrrect??SHAME ON U FOR SLEEEPIN with Yor nebor so!n this is wrong!!!(no oofenncse)  I be man Na estate I Dey stay Na my room I for hear Hope am clear ? |
Romance › Re: Nobody Wants To See You Succeed In Life Be Careful. by Lance008(m): 3:52pm On Jul 30, 2023 |
helinues: I stopped helping people who refused to help themselves My eyes have see This thread should be dedicated to me Bro I said I brought a car and send it home from city do you know what they did They spoil the car totally to cost me more money Such people want you broke and have gotten a means to liquid you all in the name of help If you buy some people private jet they will spoil the engine to cost you more money If you help some family member get a job they will steal there and run away just to get you sacked |
Romance › Re: Nobody Wants To See You Succeed In Life Be Careful. by Lance008(m): 3:48pm On Jul 30, 2023 |
Nemesis0147: It is all in your head…not everyone is as wicked,callous and selfish like you and your circle.
Right here…we raise by lifting others I laugh We rise by lifting others go soon rise lion mak go chop am Use your sense 💯 Everybody go Dey alright without you |
Romance › Re: Nobody Wants To See You Succeed In Life Be Careful. by Lance008(m): 3:44pm On Jul 30, 2023 |
Some people father wish them failure so that them go fit dey use them do example |