Larride's Posts
Nairaland Forum › Larride's Profile › Larride's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 764 765 766 767 768 769 770 771 772 (of 791 pages)
so? |
Can i try it on your sister @ OP? ![]() |
3/5 |
buhahahahahahahahahaha |
so? ![]() |
No You wan taste ham? |
![]() |
bunmioguns: *singing* nnkan to ba wun anybody wọn le fẹnu wọn sọ, ọmọ o ran yan ọmọ ti wọ town.You wey don dey hospital dey form for her abi? how ur body, i sure say that beating no be small.. sorry ehn |
i just wasted my MB, chai |
***************yawns***************** |
CLIQBOY: *Falls from mount everest*No be you go type dat one NOW.. na front page we for see ham say someone fall down from mount everest because of one stale joke. mtchsew |
Jojo Armani: Hahahahahahahahahaha I will say no, and start pleading her. But i no go sleep again till mony.You no be man, u dey fear abi? see your life. |
Yes You want to tag along? |
Wetin u talk? |
Jojo Armani: HAhahahahahahahahaha No vex bro.Make i dey go my joint |
Yes Are you ready to see him? |
Jojo Armani: dis one u ve been coming here always to see dis new baboon, re u sure u re not ................ ***talking to self*** let dis guy no get my baboon pregnant oooCHURCH RAT |
GOD INDEED IS GREAT |
Waste of MB ![]() |
lol |
Nice story but wrong section.. oya carry ham go Literature section. |
Waste of MB |
I go just sleep back go continue the race..LOL |
speeder: Kai, this guys na really nija guys. Paste this my post to a white man, he will laugh his balls outWhy you no know con go paste ham for them, eddiot. |
Nice one. Me i likey |
[quote author=~vicky~]waka pass immediately [/quote]Wetin concern you now? mtchews ![]() |
Lagusta: Hey larride, long tymMy broda, na so oo, armed robber attack our bus on my way to skul, my fone don waka. ![]() |
CHAI |
Old but still FUNNY ![]() |
Yes Do you want to see him? |
booqee: really?!Yes, you wan see? ![]() |
Jojo Armani: again? Pls not now maybe letaHe be like say you no dey serious with this your work. mtchews |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 764 765 766 767 768 769 770 771 772 (of 791 pages)
