Larry1960's Posts
Nairaland Forum › Larry1960's Profile › Larry1960's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 30 pages)
BAZ001:Hahahahah mumu fool check all my posts on nairaland and check where did I ever state I was a Uber driver ![]() Mumu said I borrowed land papers fool if you want to see all my deeds of Assignment I can show you fool E first talk say I send text message to my phone why you nor talk say the cheque Dem use pay me na dud cheque Didir bring out any of my Post of me being a Uber driver ![]() |
TheModerator:Your papa ogwashi polytechnic graduate ; ![]() Mumu think say I be oluwole graduate like you Fool thinks I would use my real identity on Nairaland cos your father was a failure doesn't mean I would be a failure like him ![]() |
BAZ001: ![]() Poor thing go and ask your wretched father if he can afford to buy a plot of land by the New koka flyover Asaba ibuzor road then we can have a discussion ![]() If I wan go US/UK/Canada I don't need to go borrow money ![]() Everywhere goose Fixed Asset dey Here is where I have my Morning breakfast Kilimanjaro Nnebisi road Asaba ![]() Oloriburuku somebody poverty Kee ya generation ![]()
|
Crvrider:My oga shey you no go leave this your salary work just drive full time for Uber salary work no be am baba ![]() Nothing like being independent baba Shey na 150k/Month salary you wan dey survive on so ![]() Ballers dey Net big time you dey there they say Oga sir oga ma to one fucking son of man Baba emancipate yourself from mental slavery As I dey baba so I dey piss on any body face ![]() |
TheModerator:Yes it's #12 naira Fool said I sent a text message to chinko phone myself It's not my fault you are poor Or an impoverished asinine ![]() Niqqur je choba ego Olorun ma fun ey she God wey don bless me go bless you too ![]() Just wait for your own time it would come Hahahahah ![]() Oya find something else talk na Shebi that cheque na fake cheque You fit come ask keystone bank for Nnebisi road asaba whether the cheque na fake ![]() Na me say make you poor and no get property investment I sold some part of my plots of land Come Asaba make I ball you. I no dey Lagos now ![]() Make I change your life for good You smart na him ordinary 164 percent increase wey primary 6 Sabi you no Sabi caculate Idiot I know say your papa no fit afford to buy plot of land for Asaba ![]() I don go do Fixed deposit for Access bank make I dey collect 5.4percent of my money till I get investment to invest am on Next time tell your wretched father to leave some investment for you to secure the future Like this now my future is secured ![]() Idiot I fit show you receipts of my properties Tell your Papa make him come buy one plot of land for liberty estate Asaba for #250Million naira ![]() Or tell your wretched father make him come buy one plot of land for garden of Eden for over #150M or okpanam road for #150M ![]() Bastard child child of hate and perdition ask your wretched fatherIf they can afford to buy a plot of land along Asaba ibuzor road by koka A plot of land is #40Million naira there ![]() That is why I said my future is secured ![]() Go on YouTube and listen to yangalife on YouTube and he would tell you how much a plot of land 100*100ft along Asaba ibuzor road or ask this popular builder on nairaland "SPYDER" how much land cost at Ibuzor road Koka asaba after the New fly over ![]() Fool 5 years from now the Land would be worth #80Million land wey dey appreciate by 7Million naira Annually Omo ase
|
[quote author=slex post=123639211][/quote]Let me pay #5Million for this car ? |
Let me pay #5Million naira ? |
If you are Rich eeeh this Night write on a piece of paper with your moniker time and date then let your closing balance show on in I would show my closing balance of #13Million naira with my name monicker time and date He can't do it because he's living a fake life but if it was to rush fast and post your stupid uniben certificate on nairaland he would be quick to do it without thinking of the consequences |
Pearl1910:Bro am not new on this thread I've been on this thread since and my monicker is old Let him do what I asked him it's not hard people here normally do it nah Niqqurs her do it it's just to crop out some identity. Why was it taking him Time to prove he works in a Multinational and earning 700k but in the past the same niqqur was so very fast to upload his Uniben Engineering certificate so that them go hail am Let us see the Multinational Engineer closing balance Bro you don't know say that money for some Multinational Companies for Nigeria na Manager salary be that oooooo Some Managers sef dey collect 500k So tell me which manager go dey here they exchange banters How much the likes of Nigeria breweries, coca-cola , guineas , Pepsi co etc dey pay their Managers |
kanuisagoat: ![]() A Multinational Engineer earning 700k/ month indeed exchanging banters with a Civil Engineering Contractor hahahahaha A Multinational Engineer wouldn't be here exchanging banters cos he's got work to do . ![]() I guess if you earning 700k/Month you must be if not even a Manager. Which stupid Manager would have time to come here and be exchanging banters Worthless dunderhead I guess you would say you are idle that's why You don't earn any 700k/Month You earn peanut that's why you are always frustrated here when you see guys here grossing so much so it really hurts you mehn The reason why I dey attack you na because you dey hate on genuine hustlers talking bad about d business when you yourself you an empty broke ass Idiot show me your closing balance |
It wasn't hard for the idiot to post his result on line that Time . He posted his certificate one time under few minutes it didn't take him time den .now it's taking him time because he's trying to cook something or forge something ![]() When he posted his result online he didn't know foolish boy Mumu boy said he was idle that's why he was doing Uber that time ![]() Person dey earn monthly salary of #700k yet he was doing Uber because he was idle Idleness Kee you there |
kanuisagoat:Niqqur shut the Bleep up I said post yourself in your so called un imaginary Multinational ![]() Then you post your earnings from January to may you'd be seated on your chair in your so called Multinational Company then write your monicker is that so hard for you or you don't understand English ![]() I would credit the accounts You can still cover your desk idiot people do it here you not the first |
Set Awon Multinational Company Engineer never fit Post his 700k/Month salary from his so called Multinational Company with inscription of his monicker from January to May . It's a pity broke ass claiming to be working in a Multinational. Run the challenge make I credit people here you think say I be empty barrel run am . I wan prove something here say me and you no belong to the same class Post your salary and snapping your Multinational Company with your moniker Make I prove to you say I be "IDAN" |
It's clear this bastard earns Audio 700k every month from a Multinational ![]() Fake life |
kanuisagoat:Hahahahaha oya na snap your Multinational Company with your 700k/month salary Make I send people here 100k I accept the challenge It would display you've been earning 700k/ monthly |
kanuisagoat:Stfu and GTFO Not only your fake Multinational your salaries I said snap your Multinational then . I would send 100k via POS ![]() 700k Kee you there olsohi omo ase Stupid illusions |
kanuisagoat:Idiot I take up the challenge fool Idiot snap yourself in your fake Multinational Company and write kanusiagoat on a piece of paper . Fake Engineer earning 700k Show you your salary from January to may here on your phone then snap it and write your moniker fool I would dash out 100k if you can do what I request Snap your company environment or maybe you seated by your computer in the office the your salaries from January to may , then write your moniker ![]() |
kanuisagoat:Thunder fire you Na me and your papa wan dey do 150k/month salary work Me we dey process my Japa to Uk/USA/Canada Something wey you no fit afford |
kanuisagoat:Thunder fire you there with your 150k /month salary there I work for no one . You work for Multinational Company yet you dey do Uber and look down on Uber. If you dey work for Multinational Company then that means you be big boy na you no supposed dey do Uber Stupid goat from your name self I was born to make it in life not to suffer. I can show you my land deals mother fucker Multinational Kee you there Me and you no dey the same level bro Now Bleep off and go and answer "yes to your oga" in the office that's even if you work in a Multinational Company Aisiwi Mother fucking asinine Fake Mechanical Engineer A mechanical Engineer supposed dey for plant by now dey supervise production activities Fake Multinational and fake Mechanical Engineer I be Engineer too Who dash monkey banana like you Why don't you screenshot your 150k/month salary here make we see |
Kelvinnosa:Am using black market rate sha |
fk001:Baba I no dey cap I can decide to buy 10 fleet of tokunbo cars @ 4Million . My investment (land investment) worth 40Million ![]() I buy and sell lands bro I dey do Land banking I no dey shalaye I classify myself as Rich since I don reach 40M threshold Who talk say rich man no dey show himself Baba who God don bless no man can curse ![]() I was even referring to that Kanusiagoat wey talk say him be 2.1 dey work for Multinational but later drove on Uber . I thought the guy was boasting he's a 2.1 graduate working in a Multinational They tell me say make I go dey drive As for a newbie in millions baba no be today person see million Sha but I was just a fortunate Multimillionaire I never imagined that I would be worth millions today. Me dey try clear that guy say I no fit stoop so low to beg my friend for money. May God in heaven never allow me see poverty Amen Him dey look down on Uber but he once drove on uber |
Conner44: |
That oloriburuku say him get 2.1 come dey work for Multinational Company ![]() But a certain time he was doing Uber Liar Multinational Kee you there ![]() Asiwi Kanusiagoat abeg no dey ever quote me |
kanuisagoat:Loz me beg her for me . Am way way Richer than the babe I go feed the babe generation I go employ her sef . Babe wey dey beg me make I borrow her money to go Uk. Na so banks they promote their staff every year abi na him my friends from Access bank don resign go Canada. I know a Manager for first bank before him become Manager for first bank him do clock over 40years some bank managers no dey earn pass 1Million Month Mumu boy ode say make I carry car enter road ![]() Well I no fit because God has blessed me You dey follow A Multimillionaire talk ooooo I fit change your life for good Infact Na fleet of cars I go buy give drivers Oloriburuku somebody like you Kanusiagoat I remembered one time you upload say na 2.1 second class upper you get and you dey work for "Multinational Company" Ode shey Dem don sack you nii wey you come drive for Uber for sometime Guy abeg no be everybody be your mate for nairaland ![]() I repeat I go change your life See one of my investment wey pay me 12.5Million yesterday I know say nairaland go soon ban me but I no be your mate and no dey quote Multimillionaire like me Impoverished human being like you broke ass Niqqur ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 30 pages)

Just to proof a point. 
