Lateefah79's Posts
Nairaland Forum › Lateefah79's Profile › Lateefah79's Posts
1 2 (of 2 pages)
i dey always gbadu ur response bebelove for una wey say because na white man sidon there,na when the tin wan kill u,u go divorce abi.me i like oyinbo style o. |
MEN are more jealous than women.! |
u don enter ''ram'', ! |
at 19 u want har to ba a mother ![]() what do u know about motherhood,pls dont put her in the family way now o, i know say u wan turn ''papa'' at 26!imagine o boi u go work hard o, |
somtin educative, interesting. |
Real words,, ,but there are also men that fall in this category,this applies to both. it's vice versal,i think but just that the % of ladies are higher than that of men. |
hmn, ,una well done. |
mb, |
gBeGiRi ATI eWeDu,bit of iru(not everyone likes it)hand full uf crayfish of dried fish.(agbodo fish). |
@beebelove,haba u want kill dem,abeg spare dem small o. anyway sha i dey gbadu u frm time to time, i dey gbadu ur post GaN, BUT MAKE UNA NO FORGET SAY THE THREAD NA ''HOW TO MAKE A MARRIAGE SPICY''. |
Intelligence can neva be measured wth ''beauty''. |
yeah,am actually in one right now,av seen his pix,so cute face his got,not to exaggerate,he looks like babyF,n so caring,but we 're yet to meet, |
@ bosdem, i feel u o, trully,trully na God go save dem, i think they got married under ''pretence and hypocrysy'' There was nottin like ''show ur colour'' for them to know who ''trully they were'' |
my dear sister abeg make u ''WAKE UP''i know say e no dey easy o like dem dey say ''love is blind'' abeg make u let ur own ''shine eyes'' o like my own for here. i knw how much u feel bad,all u went tru for him and all that,as well as the comitments and sacrifices that u must av done,but gUrL u need to move on. It is not the end of the world,who knws , u can find som1 u is million times better than him,one who will respect u and ur feelings. ABEG forget him.take it like u were not meant to be 2gether. |
abeg this topic na ''Fantasies of the heart'',abi pple no dey read b4 dem post!!!! abi na wetin ''mellow'' dey rite?sciocchezze! |
yap! must be intelligent,and not crafty. handsom' must be fluent, must be hard working, and above all,self esteem. |
Allahumna yaa Rabbi salli allaa Muhammadin wasayyidi Saadaati Nabiyi Muhammad. may the peace of almighty Allah be upon us all.Amen. |
can't stop laughn', ,u guys are gr8. |
oh my God, ,plz nairalanders,don't kill me o.i no fit laugh. ![]() @ rubie, that was a nice one. i wuld like to use this medium to request for a VIP invitation.lol. |
@ babeelove i too feeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeel u. marriages these days are tagged for ''better for stay'' for ''worst for go'' yes o. na real wa oooooooooooooooooo for this generation,, person still dey do full house wife,na wa o.earn a degree if u no get one .part times studies are available,get learned men n knw ur ''RIGHT''. |
our TONGUE was the sermon,we are to mind the way that we use our Tongue. to reward good for evil,neva take arevenge, leave am all for baba God. |
the truth be say, person wey get'' head'' no get ''cap'' . |
ccc ijo mimo ti kristi lati orunwa. hallelujah,hallelujah,hallelujah,hallelujah,hallelujah,hallelujah,hallelujah hosanna,hosanna,hosanna,hosannahosanna,hossanah, Ebenezer,Ebenezer,Ebenezer,Ebenezer,Ebenezer,Ebenezer,ebenezeriiiiiiiiiiiiiiiii. |
y una dey talk about the guy like this,at least he creat him own style, that is what ''ENTERTAINING'' is all about.so folks,he his doing what he knws how to do best,wetin una wey dey ''condem''the bobodo create, ,NOTHING. abeg make una let am rest. as for u derenle your ''STAR'' just dey ''rise''.wish u all the bast o jare. aproko make una go rest,una neva see anytin. |
actually av not seen any of those adverts but,the general motives of these commercials that sucks, are just to make us av that ads in ours minds,brain. that's the brain behind all these commercials that sucks.They are smart,not stupid though. In addition, let's not condem our commercials cos the suck at least they are tryn' their best.can't be compared to foreign ads,cos we not get all the equipments,skills as it is in foreign land.abeg my pple dey try. |
seun,i bow for u o.wetin be ur own cotext of ''gIrLfRiEnD'',can pple get to meet each other? abi u be gAy. |
c u wey dey for ''exile'' say 9ja be fool,mumu like u na your head no correct no wonder u no fit speak english well,i no blame u,abi na me say make dem no giv u visa,u wey be say na 6 months e take u to reach turkey,by leg n by boat,y ur mouth com dey DRAW like ''okro'' then u blame it that u live there for , ,that is not an excuse,me i go tell u say u lucky to escape to turkey because if u return to ur home land, NO! u no fit return because u go end up like charles. anyway sabi sabi,english was supose to be ur ''mother's tounge'' if at all u re a ''NiGeRiAn''how could u av 4gotten,but a lot of people on this thread pointed it out that u be brother to ''charles Taylor''. anyway ferry weah,i am proud to be a Nigerian,n can boast to be a nigerian in the society where i reside. so goat make u try go sch at least even if u no sabi speak eng make u try LEARN broken english. so i wan ask u this que,when them shoot the guy,shèbi u dey there,because as u take the matter me i go take u like eye witness,so since u dey there,what services did u render? lastly me i go giv u advice make u try go back to ur country befor dem catch u too rem,ur bros ''charles''. |
@ hescool, aka omo iya eleba. i no blame u afterall na buka u be grow na him make u talk say fyne creature like this be like ur lost meatseller,i no blame u. kegbe. |
1 2 (of 2 pages)

