Lavenderjade's Posts
Nairaland Forum › Lavenderjade's Profile › Lavenderjade's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 46 pages)
EBUBS:I put mine fr jiji last week.. I was called that same day.. Sold for 55k with abeg sef.. The guy de even call me sey e got d fone for a steal.. Somebody bought this fone new one last year for 80k jumia |
Nonsense fone |
EBUBS:45k u put too small bro.. D device na bomb |
CarlyX8:U be devil.. Someone begged me to sell mine 55k last week.. |
henry007:Abi o |
kstan:You welkm |
kstan:For Xiaomi Redmi 5 Plus Case Transparent Hard Back Cover for Redmi5 Pro Cases KOOLIFE Phone Case for Xiaomi Redmi 5 Plus Cover http://s.aliexpress.com/EjEN7rQj?fromSns=WhatsApp (from AliExpress Android) |
gidieberry:Redmi 5 plus dope die.. ![]() That guy wey say wrong purchase is just pained ![]()
|
GrandMufti:Kikikikikiki All d xiaomi i de na so i de do am.. Incase kasala burst.. I com surprise say redmi 5 plus own nor de aliexpress. With time sha |
noobody:Ok boss |
noobody:You get link to redmi 5 plus sim tray?? Wan buy keep for backup ![]() |
Ejiphill09:Yea its qualcomm na.. Super TIEGEM Quick Charge 3.0 Universal USB Wall Charger Adapter EU/US 18W Fast Smart Mobile Phone Charger for Samsung LG for iphone 7 http://s.aliexpress.com/732Mr6Fb?fromSns=Copy to Clipboard (from AliExpress Android) |
noobody:Heheehehehehe.. If i nor do am.. Who will? The asshole seller just de yan shit.. Im get luck sey i sabi testpoint of not im for enter wahala fr my hand ![]() |
mathefaro:Yeah |
acekid109:Mine never came.. I got a refund.. Stupid sellers uses bpost |
fantilopezzy:Am not a photo person but the fotos de very sharp and warm and detailed.. E come still get front flash light,dope.. The video 4K mode is awesome... Testpoint method.. And the camera ![]()
|
gidieberry:When i unboxed it was 45% Connect qc 3.0 around 1:50pm unplugged 2:52pm.. I got 55% in about an hour.. I jus keep d stock charger cos i knw its shit Get a quick charger if u wanna enjoy it.. Am using tiegem and aukey
|
noobody:Yes o.. Jus waiting till month end to unlock |
lordfalcao:Nor. Mind dreami store.. If to say d asshole seller tell me sey no real global bfr den i for say ship china own.. Anyway im stl make me sabi testpoint sha.. Every disappointment na blessing in disguise |
lordfalcao:I de china beta rom now.. Xiaomi don change unlocking days to 360 hrs.. Dats 15 days.. So i go unlock bootloader on the 28th..den i go flash global rom.. I don already download am.. The flashed china rom mai for fit bind mi account.. And if u de china rom to bind mi account u need to connect to a vpn.. I used flit vpn to bind my account.. I asked fr global version.. D seller put fake rom or unofficial rom 9.2.0. 2 such dat if u try update am na bootloop.. So i had to open d fone.. Took a copper wire.. Bent it remove battery flex.. And used d sire to connect to two points.. So i can enter edl mode bfr i fit flash fastboot.. Since my bootloader is stil locked.. |
lordfalcao:Yes bro |
GrandMufti:It supports quick charger only if u use a qc 3.0 Am using it.. I ditched d folo come.. Xiaomi nor wan spend money fr quick charger nai make dem put normal one fr box
|
warrenweste:I got my phone since november last year.. Took 23 days |
Anney272:U dont need to apply since u hv bn granted permission bfr in ur note 4.. Bind ur mi account to d device and try unlock wd unlock tool |
emmanuelike:Waiting for pickup mean sey e de naija go and take it.. Yansh ![]() |
busuyi44:This one be like Aba made tempered glass ![]() |
wozup:Mad man ![]() Wetin u de do wd dat shitty rom.. Not even global beta.. Maybe na d rom Try resetting and entering fastboot again |
BrightDeGea:The link i sent u its in .tgz format . Its fastboot |
wozup:Oh dat one serious.. Which rom u de |
wozup:Why e nor go off itself wn u nor gree connect am to lappy and do wetin u wan do.. If u boot to fastboot. Mode and u nor connect am to maybe u wan flash.. E go off after sometim |
darkhorizon:3gb ram 32gb |
wozup:Amaranth |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 46 pages)
