Foreign Affairs › Re: Winnie Mandela Braiding Zolek, Granddaughter's Hair- Now She's Bald from Cancer by LeeSmart: 11:48am On Apr 25, 2023 |
HappyPagan: Una don come. Jesus no fit heal cancer.... Person wey nail kill.. mscheeew.. E for gud make you make dis kind statement with the other religion, then u go begin know where ur right de frm ur left. Untill then salamualekum. |
Foreign Affairs › Re: Winnie Mandela Braiding Zolek, Granddaughter's Hair- Now She's Bald from Cancer by LeeSmart: 11:44am On Apr 25, 2023 |
imoh4king: You mean Botswana, right? Na u wan begin mention names oo.
My hand no de oo |
|
Foreign Affairs › Re: Winnie Mandela Braiding Zolek, Granddaughter's Hair- Now She's Bald from Cancer by LeeSmart: 6:42am On Apr 25, 2023 |
WannaHowzit: I'm surprised Nigerians know who Winnie Mandela is. We are vast nd highly inquisitive not like some person's 4rm the southern part of this continent. Hello brother |
|
Crime › Re: What Your Experience Smoking Weed(loud) by LeeSmart: 11:09pm On Apr 24, 2023 |
mykymyk101: If you die no need for doctor to do autopsy, na lie kill you. Bros no vex oo u been don sabi me bfor?
why u go say i de lie? |
Politics › Re: Advise To Seun by LeeSmart: 9:15pm On Apr 24, 2023 |
helinues: I understand you have been trying your best to get rid of fake news on this forum but I don't think your best is enough.
Tinubu just returned to the country today, the opposition have started PICC abi na PVC they are claiming Tinubu is using.
Do something to it on time without attracting DSS on this forum.
Na brotherly advise oo OP why u de fear wen nobody the pursue u? hope all is well? |
Crime › Re: What Your Experience Smoking Weed(loud) by LeeSmart: 9:07pm On Apr 24, 2023 |
OP that thing don show man pikin shege oo. After taking it 4 the first time i was gallant nd active but immediately i got home na so i begin see my dad like my kidbro. Na so i begin order my dad around thinking it's my bro, the way i carry the order am around enh even if na house boy self at least u go pitty am. After i come get myself na 4 village i discover say i de oo. Dad said he can not have two house owners under thesame roof oo. So anything loud abeg count me out. |
Romance › Re: My Baby Girl Sent This To Me, Clearly Don't Know How To Respond by LeeSmart: 10:21am On Apr 24, 2023 |
id4sho: U dey follow lantang girls, I wish nairaland men know that side  Baba u see langtang nd berom girls, just fear dem. na small thing make tiv girls pass them. Mind you no be frm experience i de talk oo. |
Romance › Re: Your Boyfriend After Shaving(photo) by LeeSmart: 7:15am On Apr 24, 2023 |
Darnell9: If 9ja yoots fit carry dis brain they use to talk nonsense and do something reasonable 9ja should have been maybe producing airplanes or even robots for industrial use I hear say u na from somalia? |
Education › Re: JW'S Please What Is Wrong With Beard? by LeeSmart: 7:07am On Apr 24, 2023 |
fathertobe: Doesnt show responsibility
N basically only muslims really keep beards What has beards got to do with responsibility my friend? |
|
Romance › Re: What I Saw On My Wife This Night After She Came Home Late (graphic Pics) by LeeSmart: 6:55am On Apr 24, 2023 |
dabonny: No be achraf Hakimi's you dey bear? Make you go ask your mama nah? Na sango ota hakimi be dat oo. |
Romance › Re: What I Saw On My Wife This Night After She Came Home Late (graphic Pics) by LeeSmart: 6:47am On Apr 24, 2023 |
Bros u too the fear, make u no think am. That thing na catarrh wey she blow from her nose "cum" mistakenly pour 4 her leg... No fear nobody touch ur wife. |
Romance › Re: This How Some Women Are Turned Into Hoe...(photo) by LeeSmart: 11:37pm On Apr 22, 2023 |
OP, if no be say oga seun don stop us 4rm doin giveaway 4 him forum. I for just wire you 5k.
Truth undilluted |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Southampton (3 - 3) On 22nd April 2023 by LeeSmart: 8:49pm On Apr 21, 2023 |
If arsenal fit do come back win dis game, 4k each for the 1st 3 persons way go quote dis post, na only dem remain 4 ticket. |
Romance › Re: Men, What's Is The Best Thing A Woman Has Ever Done For You? by LeeSmart: 5:27pm On Apr 20, 2023 |
Animegirl: Men, gist us what your woman has done for you. Hanty was single handedly responsible 4 me having my intl. Passport nd guess what? It was delivered to me at home. Joy na big name u be. |
Romance › Re: What Are They Doing? by LeeSmart: 2:52pm On Apr 20, 2023 |
Preciousgirl: What are they doing? Na grace dem the share so oo. |
Politics › Re: Keletapwa Farauta To Become North East's First Elected Female Deputy Governor by LeeSmart: 9:09pm On Apr 18, 2023 |
Yungmil: Please guys a question that is bothering me
People that masturbate with porn videos
How do you guys cope with glo Network
My own is always hanging  Kai, na una make jesus weep 4 cross |
|
|
|
Romance › Re: How Do You See This Message I Composed For My Birthday For Birthday Presents? by LeeSmart: 12:01pm On Apr 14, 2023 |
fadilaMaikiriki: He hasn't asked for it yet. Let him ask for it first. So u're not aware daht i'm his official spokesman? |
Sports › Re: Sadio Mane Punched Leroy Sane In Bust-up After Bayern Munich's Defeat To City by LeeSmart: 11:35am On Apr 13, 2023 |
wiseone28: So you no fit buy the jersey? Haba bros Maguire wey give me him jersey 4 free, so na mane own i go come buy? |
Romance › Re: How Do You See This Message I Composed For My Birthday For Birthday Presents? by LeeSmart: 9:46am On Apr 13, 2023 |
Lol why everybody carry nuclear weapon come fight fadilamaikiriki now? Na only knife she carry come dis battle field oo, abi una no want make she come de show us her waist beads (aka jigida) again?. Make una take am easy oo na birthday she come celebrate oo. |
Sports › Re: Sadio Mane Punched Leroy Sane In Bust-up After Bayern Munich's Defeat To City by LeeSmart: 9:25am On Apr 13, 2023 |
Most of u guys here gonn be on sadio mane's side cuz u felt he's one perfect dude. Forget abt his gentility, beneath him lies a cold-hearted somebody.
Can't 4get my experience with him at old traford 10/3/2018 during a game btw man utd vs liverpool. After liverpool suffered a 2-1 defeat, i was at the stand close to the players enterance/exit way nd i asked for his jersey. Daht got him angered nd he almost used his finger to poke my eyes. Uptil date he has not appologise. |
Romance › Re: Please, Does Dick Sizes Matters In A Relationship? by LeeSmart: 4:58am On Apr 13, 2023 |
I for tell u say "NO" but na only me sabi de kind shege wey my friend see 4 em relationship becos of him pencil size kinda d*ck. |
Romance › Re: Please What Is The Difference Between CUM And WET In Women? by LeeSmart: 4:50am On Apr 13, 2023 |
@Jaeyking nd @falcon01 i fit the attend una online class?
Abeg make una no tell me "NO" |
Romance › Re: What Makes A Woman Physically Unattractive? by LeeSmart: 4:40am On Apr 13, 2023 |
Una see daht kind segun arinze kinda eyes (bulge eyes)? Issa no-no for me oo, no matter how attractive u're as a woman daht kinda eyes turns me off. Na my opinion sha bfor sum persons go crusify me 4 here oo. |
Politics › Re: Turkish President, Tayyip Erdogan Congratulates Tinubu by LeeSmart: 10:55pm On Apr 12, 2023 |
Helgreenluv: Ipob or Boko Haram? Bros no vex me na frm Akwa-ibom nd i can't relate with waht u're saying.
Hope work was great today? |
Politics › Re: Turkish President, Tayyip Erdogan Congratulates Tinubu by LeeSmart: 10:43pm On Apr 12, 2023 |
If you're looking 4 a complete terrorist, i'd recommend Erdogan for you. |
Romance › Re: How Do You See This Message I Composed For My Birthday For Birthday Presents? by LeeSmart: 4:16pm On Apr 12, 2023 |
Gubioma: Allah yakaro shakaru masu albarka.
Nidai hand bag & shoes sune zabina.
Amma gashi haryanzu kin kibani lambarki na WhatsApp.
Shikenan nagode da wulakanci Mai gida gai suwa na ke |