Lekinz's Posts
Nairaland Forum › Lekinz's Profile › Lekinz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 40 pages)
ur own Don finish bt no dey try me ooooo |
D.Ella.luv:Help me tell am oooo |
Chiamaka01: No mind am, even price of plantain no reduce.Abi oooooooooooooo |
01emek: Reading ur update and f**king my sister's friend... No harmHow that 1 take reduce garri price 4 market |
Who i do bad make e talk Oooooooo My internet just dey fluctuate all this while Abi I don bounce witch out ni... ![]() |
The rock5555: @jumizie-i go update o, no worry. The rock5555: @jumizie-i go update o, no worry. The rock5555: @jumizie-i go update o, no worry.Y u no tell me sey u wan yabb me naw ![]() |
[quote author=gameboy727]Nice update Rock abi na mountain. #ritababe nice try. I think you should take over from hackerjay since the guy is nowhere to be found now. Lekins and im fellow bouncers no dey even try look for the guy.[/quote oga...e get reason ooooo..... d Guy Don become daddy naw......in case u Neva knw |
kingphilip: hey there's a procedure here, u dont go directly to the Rock u have to drop a hint at either the bouncer lekins or with the cook ok...She must be a learner |
Nawao, 12 bouncers, abeg just hold her for ur house jare, u don forget say the story might need practical lessons like spartacus Shey i tell u say i no sabi do practical ni ![]() |
Sexy Sapphire: Sweerie, calm down nah. Afterall its jst a story, notin more dan datI knw sweet hrt ......I dnt want dis so called womanizer to touch u ni The Guy is dangerous |
The rock5555: @sexy saphhire-oya do come, am waiting in my banana insland mansion, i no dey fear Lekinz again.Ehn....She would be coming with 12 bouncers...kindly give her d address in full details |
The rock5555: U took the words outta my mouth, am glad he is back.LOL.....Na God save u |
@sexy saphhire-#looks around# if u cant wait just come to my bedroom this nite, i go tell you till d end. It seems u re high abi....*calls 2 bouncers*...Make sure u remove his front teeth before leaving him @lekinz-dey share am na. I don share am finish naw |
Wizdray: Lmao!! Bt wait oh, Yu're 14 yrz of age at SS3? |
Guy be fast Oooooooo.....We are waiting.........Kingphillip told me to help him share d pop corn and kunnu cos he's going 2 his gf's hauz..*calls 100 bouncers *.....Start sharing it..... |
The rock5555: Good morning y'all, i don modify am o, go read am again.Hmmmmmm... |
ha!!!....Ave missed alot oooo... well done man |
kingphilip: make i share dinner b4 d nxt update jare....oya lekins carry ur own, and serves others sorry for breakfast twas prepared in a mad hurry dat was y twas burnt but dis is far far beta jareWow...Hmmmm....Mehn its very sweet,delicious,interesting,fine,beautiful etc |
Wow...... |
Lets see if our parols will go well or not, would peter and King solomon dey self acclaimed wise man survive that day. Would his gang members catch up with him, would he die or survive... Watch out. Leave your guesses and predictions. Action starts by |
Jezyfreezman: 0ya naSee ur mouth ....U want babe abi ??Go meet my Oga @ d top in dis biz .....I mean.....U knw...As in....That is...Rock....My oga get babe like water |
Wizdray: Ooh! Sowie buh i fink Yu stated dt any1 dt knw it shuld tel hm.jst kidding |
Jezyfreezman: Ok na...no sh1t br0Tnx bro....Na 1 family tinz.......Shey u still dey vex .....No worry I go give u babe ![]() |
Jezyfreezman: O hard fun aw0n iya la ya e lati ra kp0m0 si inu p0t...akuse buruku....make ogun m0lest ya anus dere...m0'phucka,u d0n ch0p?@Jezy....its okay naw...Ave u forgotten dt dis write-up is under literature forum nd nt in Fight/abusive forum*only if dt exists*... I will call my boys to deal with u guys Oooooo....Wetin hapun na ?...Bt at least he wasn't referring 2 any1 ....Okkkk...Make una 2 no vex....Abeg biko |
Danpersie31: .See me,see trouble o.Wen i dey count meat 4 pot,kpomo lyk u dey show face.@Dan ....Its okay.....I fit bounce u comot 4 here ooooooo ![]() @Jezy....Wetin naw??....U want make people sha recognize u....We don see u...E don do Sir... ![]() @Dan nd Jezy...Make una no fight 4 here oooo cos if u do....my boyz go pack una out with Lawma waste bin oooooooo ..Shey una don hear!!! |
kingphilip: me no de vex no p shaYou na my guy naw....I no fit insult u bt i fit bounce u out sha ![]() |
Wizdray: Mean: No Wonder. No be insult kingohohoho.............Y did u tell him?? .............. ![]() |
Kingphilip, lekinz, sexy sapphire, danpeirse, durthum, dan, ritababe and the rest of una wey time no wan allow me call, i see una. .@Rock.....Flashing prob to ur fone ![]() |
kingphilip: abeg wetin be the meaningLOL.....Ask nairalanders ......... They will tell u.......... Abeg tell am d meaning oooooooooooo |
kingphilip: today's own was rushed because i woke up very very lateABAJO...... |
kingphilip: u come at d ryt tym oya collect ur ownTnx......Uhmm..huh.....ahhha...D pop corn is bitter....Winks....so u dont even knw how to make pop corn again abi ?..... ![]() |
@Daniel....Long tym ooooooooooooooo @King..............Wey my pop corn naw @Rock........Ur big mouth don kill u abi.... ..........more battery to ur fone.....More electricity 2 ur area so u cn charge ur phone and stop complaining of low ba3The ministration is abt to start ...... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 40 pages)

. PLS CONT till hackerjay comes back, the bros really teach you well.