₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,786 members, 8,432,590 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 11:40 PM

Toggle theme

Lekinz's Posts

Nairaland ForumLekinz's ProfileLekinz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 40 pages)

LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 7:24pm On Nov 15, 2013
Ormorlehwah: No be me go giv u anza, wait for her,i trust my 6ta. U SABI CUK? Lekinz n Rock
Ha!!!...No go try me Oooooo..Me na better cook Oooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 7:23pm On Nov 15, 2013
01emek: hehehehìhii u got me cracking my rib.
Oga no upload any pic here again Oooo
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 6:21pm On Nov 15, 2013
It seems if we don't start complaining ...U guyz won't stop with this ur pic things abihuh.....We know sey una fine ..Y una dey derail thread now..

Its true sha..Empty barrel makes d loudest noise
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 6:20pm On Nov 15, 2013
01emek: Na my own pic be this.N0 TIME!
Ayama...Abasha....Na ur best pic be that abihuh....U no even try at all....Shioooor... grin grin grin
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 5:16pm On Nov 15, 2013
trendii tee: D rock,u always rock,thumbs up!!!!!! Sumtinz kept me busy dat's why I avnt been online...BTW Lekinz I nid xplanations on why u didn't ask afta me or else I'll file a divorce..waiting!!!!!!!
Ehn ehnhuh.....U think I don't know abihuh.....Ave been seeing u with dt guy (Davseun) nd u re expecting to ask afta u shey....Moreover,y don't u lock d door b4 leaving

The rock5555: Yes dash am divorce letter, i go be ur lawyer.

Welcome back ma'am
Wetin be ur own there....Short man...U don dey pass ur boundary Oooo

The rock5555: This my two bouncers don dey quarel abi? I go soon sack una.

Make una hoin winnie jare, so that e go balance.

Chief bouncer Lekinz-the no nonsense man with flat chest and forgetful brain-him babe go kill am. (Sharrapp)

Assitant bouncer Uthman-the bouncer wey like Food pass man must wack and woman pass Money soldier. Uhm, him go jam strong thing one day.

So welcome Junoir bouncer Winnie-she is actually on bouncing practice na their her Univ post her to, so Lekinz take care of her.

Make una make Jumizie and her sisters to be cooks na, since kingphilip have been bombarded by bokoharam.
(They no sabi cook jare)


Shey we tell u sey she don joinhuh....She never send me d details....Na her abs I wan see
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 5:02pm On Nov 15, 2013
Winnie1950: @lekinz: that ur assistant no dey do him work well. He too like women. Erm....erm...... Me go like wright application for the post of a bouncer. I get strong abs wey even pass john cena own sef.
U re welcome dear....U don't need to write any application......Just send me ur details nd ur pic exposing ur abs so I can see if its true or not nd dts all grin grin grin ***Winks**
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 2:41pm On Nov 15, 2013
Uthman51: Oga naa fine I dey collect oo no b bribe
Okkkk...Bt dt price too small now
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 2:07pm On Nov 15, 2013
Uthman51: Anybody wey toast,post pics or phone number 4 dis tread I go bounce am out of d tread....no play play again cool cool angry angry
@Ruthia offend number one *post number* fine 5000 or french kiss me for 7days cool
Ha!!!.....Offence number 1...Who tell u 2 dey collect bribe..UHm huh huh
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 2:06pm On Nov 15, 2013
Uthman51: I beg no carry comot dier I beg ....I go soon change......WOrKING mood activated cool cool cool cool
Now u re talking
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 12:55pm On Nov 15, 2013
The rock5555: Typing.....

Bouncer lekinz u dey do beta work, no mind that your yeye assitant
The guy too like woman jawe..Maybe na because of where we put am....Na Ash**wo place e dey work
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 10:38am On Nov 15, 2013
Ruthia: Lekinz no vex, i jst dey look.
Na im come make u upload another 1 abihuh....Stop joor

Uthman51: Only me go finish am
Una think sey bouncer work easy abihuh....Oga chop dey go joor

philcz: nyc 1 Udauk...Bouncer Lekinz, i de hail o.
Me too Oooo...My oga

Jumizie13: Ok na, d thread don b.com operation Show Me Ur Pix abi? No wahala
Comot dt ur pic jooor....Wetin hapun self...I go vex Ooo

Uthman51: Hmmm.....speechless lipsrsealed lipsrsealed
Instead make u tell am sey make she stop u dey talk another thing..I go sack u Ooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 6:10pm On Nov 14, 2013
Uthman51: No worry if I don collect my junior sis bride price I go kom pay u,but u go wait for 22years oo cheesy
grin grin grin....Lol..No try nonsense Ooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 5:39pm On Nov 14, 2013
Uthman51: Na me be d bosingwa as per body gaurd I gat to do ma job grin grin
@miss/future mrs rock bribe me if u wan win dis case u knw say na me b d body guarf i knw ROCK weak point cool cool cool
Oga...I never make u full bouncer Oooooo cos u still dey owe me...U beta kon pay my balance b4 I bounce u comot wink wink
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 4:59pm On Nov 14, 2013
Money Soldier: I like knovv vverin go happen 4 the ne><t update. Nice one, Bosingvva don give u mind
Oga fbk joor
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 3:50pm On Nov 14, 2013
@Rock....Ur own don finish...Lol grin grin grin
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 1:51pm On Nov 14, 2013
Ruthia: De Rock come update na
Una don start with una photo again abihuh?....I go bounce u comot Oooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 11:10am On Nov 14, 2013
Point of correction.....@Rock...M nt ur bodyguard ..Am a bouncer on dis thread..**winks**

Uthman is still a learner ....na my institute he dey learn so I fit borrow U... grin grin

***Where are this girls***Looking for Jumzie nd Miss Rock....****Where una dey since***We are about to start
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 8:45am On Nov 14, 2013
kingphilip: must i always repeat myself? Na the pikin of rock be dat no be him concubine
GBAM!!!
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 7:34am On Nov 14, 2013
@Mrs/Miss Rock:God bless U too...Bt next tym make u dey remember to dey put my post which is "His excellency Doctor Eng. J.p"
@Rock: With that ur corn-flakes chest...no go try me Oooooo...make sumtin wey happen for 1908 no go repeat himself again
@Utham abi wetin be that ur name:E be like sey u no no who I be bah..No go try nonsense with that short dude (Rock) nd his child (as kingphillip dey talk) Cos BOUNCERS don plenty Ooooo **Winks**
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 2:05pm On Nov 13, 2013
eyezik3: guy no go wan make dem do wetin he dey do for other girls for him own sister naa, but if u like make u turn to bouncer lekinz and started guidin her dem go still bleep her d guy ur sista go meet for studio dat day don knack her or so i tot maybe ruthia may av answer to dat.
Oga forget Ooooo...If d guy na me ehn.....Na my Commando like abs I go use dey guide my Sis
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 8:21am On Nov 13, 2013
@rock No vex jawe ..I dey surprise ni now....u sha don recognize me with my broad chest
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 10:58pm On Nov 12, 2013
so rock u don forget me abi??...na so life bi
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 7:48pm On Nov 12, 2013
Ehya ....
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 6:18pm On Nov 12, 2013
ritababe: truly am 16, dont judge me with my matured body, am just a kid, but i ve know and witness alot of things a 30 years old girl cannot even dream to know
Hmmmmm...na so ....kindly explain in details
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 3:13pm On Nov 12, 2013
priceless love: u nor see me since, u nor fit ask of me. Na wa for u ooooo
See its nt like that ...d short guy (rock) is a lil busy nowadays...me dey ask of u na ...
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 10:09am On Nov 12, 2013
Jumizie13: Na wa o, no 1 noticed my absence. If to say i don die nw na so u go 4get me sote. Toor!!!
We did dear...
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 9:46am On Nov 12, 2013
so una no fit wait for person abihuh ....b4 I open eye close am una don pass me...more ba3 to ur fone
SportsRealmadrid 5-1 Real Sociedad:ronaldo Hat Trick Fires Ruthless Blancos To Victory by lekinz(op): 7:03pm On Nov 09, 2013
Another hat trick from Cristiano Ronaldo saw Real Madrid put Real Sociedad to the sword with a 5-1 thrashing at Santiago Bernabeu on Saturday.

The away side started the match brightly, but Ronaldo gave Real an early lead as he fired home following Karim Benzema's pin-point left-wing delivery, before the Portuguese returned the favor for his French teammate for the second soon after.

Madrid coach Carlo Ancelotti stated before the match that he would not rotate Ronaldo - who has now scored nine goals in his last four games - while he is in such a rich vein of form, and the former Manchester United man repaid that faith by slotting in a penalty for his 161st La Liga goal and Real's third of the game on 26 minutes.

World-record signing Gareth Bale set up Sami Khedira for the fourth goal before the break, and although Antoine Griezmann scored in a fifth successive match for Sociedad after the break, Ronaldo ensured he would leave with the match ball by burying a 76th minute free kick to seal his 19th La Liga hat trick.

Ancelotti made three changes to the side that won 3-2 at Rayo Vallecano in its last league match, with the most notable switch seeing Alvaro Arbeloa replacing the suspended Sergio Ramos, while the visiting side made four alterations from the 5-0 win over Osasuna.

Ronaldo struck the crossbar early on, but in the eighth minute he would not be denied as Benzema floated a clever cross to him at the far post where he smashed ball past the helpless Claudio Bravo.

It did not take the home side long to double the lead as Ronaldo returned the favor for Benzema, laying the ball off for the France international to fire low past Bravo in the 18th minute.

Sociedad looked in danger of getting humiliated by this point, and things went from bad to worse when Markel Bergara conceded a penalty for handball on 26 minutes, allowing Ronaldo to net his second of the game.

The home side continued to run riot thereafter and got their fourth nine minutes before the break as Bale passed to Khedira on the edge of the area and the German blasted past Bravo.

The second half started at a significantly slower tempo as Real had already all but secured three points, while the visiting side looked determined to keep the score as respectable as possible.

Jagoba Arrasate's men were clearly aggrieved not be awarded a penalty on the hour mark as Diego Lopez tripped Griezmann but, just a minute later the Frenchman latched on to Carlos Vela's lofted pass and cleverly looped the ball over the goalkeeper to pull one back.

The lively Griezmann was in again shortly after, but after bursting behind the Madrid defense he could only poke a close-range effort just past Lopez’s right-hand post.

Ronaldo killed off any slim hopes of a late comeback as he drove in his 16th league goal of the season from a set piece 16 minutes from time, moving Real on to 31 points, two behind Atletico Madrid and three adrift of Barcelona.

LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 6:50pm On Nov 09, 2013
Being a playboy is okay bt it hurts d other partner whenever she gets dt u re just a player..........

I think with this few points of mine ....I had been enable to convince u nt to confuse u dt playboy life is the best..Thank u
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 3:00pm On Nov 09, 2013
Spactacle: when u say greatest thing ever...i really dont get dat...du u mean it helps to avoid heartbreak..or d multiple bleepinhuh
Lolzz....Yes it does nd it also helps in treating those bi***hes some lessons

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 40 pages)