Lekinz's Posts
Nairaland Forum › Lekinz's Profile › Lekinz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 (of 40 pages)
ritababe: hmmmm e be say u neva know say i be benin girl.....@ritababe I go bounce u out oooooooooo |
The rock5555: Una just dey make me laf since morning.Yaga....Since am d 1 in charge naw.....Everybody should watch their mouth or else am gonna use my 12 packs nd my "Commando" chest to bounce u out..............Understood?......@rock update fast before i start d ministration from ur head |
Make una no fight ooooooo....@ritababe nd Daniel.....At first una wan turn d forum to love/dating forum nd now una wan turn am to Fighting/beating forum ......@Rock....Make u stop dem oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo or else hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm |
2go Lord....I knw sey ur star go pass Ultimate .....Sha 2go quick make u answ us.....Wey this guy....Kon give me kunu nd pop corn....make i dy fight with am b4 Rock cum |
Mehn.....So i dn miss......Internet gud ooooo....Sha do quick before i vex naw....Abi make i give u my own sandal? |
HMMMMMM....Suspense .. |
abi na 'gbefue' fone d guy giv u......sha do quick cos me wan read watchword b4 i sleep ooooo |
ritababe: guy u nor fit do anything joor go sit down....just wait nd see .......hmmmm....End time....U beta no wound urself because of daniel...uhm...ehn..haaaa |
Daniel2802: they can't stop me maka obago.u think so abi.....jst wait nd see wetin I nd Rock go do una |
@daniel nd ritababe.....God no go let una turn dis literature forum to dating/love forum....nd u Rock.....u beta stop dem or else ![]() |
Oya fans dy wait naw ![]() |
@rock..d 1 wey we chop nw |
Ehn ehn...#after a plate of rice nd stew with Rock#..I think he should start d write up naw...LOL ![]() |
U go trek like mad....waiting 4 d next update b4 I devour my delicious meal....will u join me rock? |
lol |
HBD MAN...MAY U CENFIGULATIC MORE HIDNIGURATIFICRUIC YEARS TO COME..... ...AM EXPECTING MY CAKE OOOOOO |
the systematic approach of ur story line ws fascinating..its very contrificalculus so jst silidifferrentiation it so it will be algebraicnic |
wow...mehn u too much |
Shey na person talk sey make e no wear pant ni... |
Ghost mode activated .....if u dnt deomatouploadic and feocontinuenal d biostorigraphy now ....i will#in D'banj's voice,#...Tell the boyz to ........ ![]() |
oya....next update |
Eyah...So Hiv is now perambulating in ur celloticofic,hmmm...Sorry oooo ![]() |
Ohga answer jooorrrr......Time dey Go....Abi na d HIV wey u carry cos am?......Me sha knw sey u no carry anything.... ![]() |
Lol |
U re dead today |
The rock5555: @Captain sinzu- u scarce bro. |
in Patrick Obahiagbon's voice...well the story line was syntichinaditionalistic but it was deonafitritional sha.....u re tuladitionshijutical |
hmmmmm.......am waiting ooooo in Patrick Obahiagbon voice.....The vidoletionaltical of ur biggitious write up is contifigirated ,so just stynomicate the stihunastific write up so it will be bobongirical |
nice write up man |
Gud morning,dis 1 Na breakfast ooooo,u 10 much jawe no b 2 |
Well it was humerous nd prepossessing....keep it up man |


.....Sha 2go quick make u answ us.....
Well it was humerous nd prepossessing....keep it up man