₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,778 members, 8,432,566 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 09:57 PM

Toggle theme

Lekinz's Posts

Nairaland ForumLekinz's ProfileLekinz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 40 pages)

LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 7:17pm On Nov 19, 2013
Clemzy16: Abi o! Uduak come and update before......
Shey u wan dey threaten am nihuh??
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 7:05pm On Nov 19, 2013
Clemzy16: GoD punish devil. I don finally catch up wit una. I bin dey fear to start the story with the number of comments wey i see, i nor know say na about 3 or 4 updates Uduak don drop!!
No mind d yeye guy joor
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 6:46pm On Nov 19, 2013
philcz: Oga Lekinz tell am o,groundnut plenty make him no mess up..
No mind am Jawe
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 5:51pm On Nov 19, 2013
D9ty7: Winnie was beggin immediately she saw a police van waiting for her. She bribed me by giving me her number and residential address.
Lekinz is forming macho man. A back heel kick was unleashed on him and immediately he dropped his gun and promised me his daughter's number.
Lol.....Mehn this guy is a comedian.....Hahahahahahahahahahahahaha
1 Like
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 5:51pm On Nov 19, 2013
D9ty7: Now i understand it is 2 against 1. I knw wat 2 do. You and your boss shud get ready. A warrant of arrest has been issued for the possesion of firearm.
It seems u don't know law...Body guards are allowed to move about with different types of firearms ranging from P90 pdw to 50 cal snipper riffle
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 5:48pm On Nov 19, 2013
D9ty7: Points my bazouka at lekinz. He was beggin me just then Jumizie walks in with another plate of rice, drops the gun and began eatin the food.
Omg! I too lyk food.
Hahahahahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahaha.....Joseph d dreamer
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 5:45pm On Nov 19, 2013
Winnie1950: (points my ak47 at him) if u move i shoot. How dare u challenge my oga?
Drop the gun Winnie...The guy needs training...U don't need wasting d groundnut on this flat chested guy when there are people with big,broaded chest
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 5:38pm On Nov 19, 2013
D9ty7: Wetin i do sef. Shey person no fit eat again?
I don remember sey i get one bazouka inside my wardrobe.
Hahahaha...Laughing sarcastically....Bazouka nd Double barrel...Hahahahaha
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 5:23pm On Nov 19, 2013
Clemzy16: Uduak abeg hold brake small naw... I still dey behind
Oga accelerate jooor
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 5:21pm On Nov 19, 2013
Ave always wanted to see today....***Loading d groundnut into my chicken lap ***Pointing it to D9ty7 mouth****oya dey vomit dt rice now now nd make e be like normal cooked rice b4 i baptize dt ur big mouth with dis groundnut****
1 Like
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 5:00pm On Nov 19, 2013
D9ty7: Walks into the thread happily, sat down behind lekinz, discovered their was no update. Went outside, met Jumizie on the way with a plate of rice, kicks Jumizie acrobatically and grabbed the plate 4rm her, sat down on the floor and ate the rice and even broke the plate.
Uduak come update before i vex vomit all the rice i ate.
U did whathuh....Ate the rice....Mtcheew...Hmmmm...Uhmmmm...Ehnnn...Ehy....I know its just a dream sha...
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 4:13pm On Nov 19, 2013
Foxy_Flow: You dey mind some people angry angry
The guy is just a learner Jooor....
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 3:57pm On Nov 19, 2013
Danpersie31: hahahah%laughin till i bang my desktop monitor%chai na so winnie fy kill pple?if na so ba,choi kong tai 4 live for 200years.i didnt even feel d bouncer shooting.yeye bouncer winnie,na groundnut b ur bullet,no na cashew nut.
@rock,let me b ur treasurer and PRO.Ur bouncers are ground nutish in structure bt i like dem cos i fit misbehave.i only fear mynd.abeg no tell am o
It seems dis guy is a learner....Groundnut nd chicken laps are codes used in describing bullet nd gun respectively nd if u still dont understand ask Foxy ....u better don't try rubbish ....Enuf groundnut dey Ooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 3:40pm On Nov 19, 2013
The rock5555: Where this my cook na, DearBouncers abeg go jack Jumizie and her sister come here, Kingphilip don call me take permision, him dey resume in the evening.
My pple don dey hungry oo....
***knocking...Koorn Koorn koorn*****.....She(jumzie ) comes out ...yawning...So na here u dey sleep wey pple dey hungry...Abeg go prepare food

jawe...B4 I vex use my kondo on u.....Nt dt Kondo Oooooo...i meant club
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 9:31am On Nov 19, 2013
Winnie1950: Walks into thread with ak47. Oga lekinz abeg i need enough grounnut to load this my chicken lap because e be like say plenty people go mess up today and i go dey ready to send them six inches below this thread.
****Calls philcz***See u wil be d 1 supplying groundnut for I nd winnie...So go nd get her more groundnuts from dt guy

Uthman51: Boss I dey kampe I DON SIGN DEAL WIT BH dem go dey supply me nuclear bomb cuz of any body wey mess up cool cool
Ehn no p now...Hope it would be enuf sha ...If nt call them for more...Be prepared for war...Hahahaha

philcz: Oga Lekinz nd Uthman,i wan join una bouncer's crew o.
U re welcome bro....Hope sey ur abs big like winnie own sha cos d last time i saw her abs ...mehn ..Its bigger dan Commando's own

trendii tee: I dnt talk too much
Ehya...Oya come closer..***Puts hands on her shoulder ...pele Joooor***..Sorry sweetheart

Danpersie31: madam winnie i neva knew u were monica lewiski aka fight na food.me i get odeshi,bt no shoot me o.d baba say i need 2 offer 3bouncers head as sacrifice b4 i become immortal,bt wit heavy hrt and deep sorrow i regret 2 announce 2 u dat i ve 3 pple in mind{winnie,lekinz and uthman}hope u dnt mind?{hahahahahaha}gud mawning pple
Hmmmm....U better don't try nonsense...Winnie:..Hope u ve received d groundnut...Uthman: Shey dey don deliver d bomb sha...Cos this guy needs some training
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 9:02am On Nov 19, 2013
trendii tee: I comment mai reserve and I reserve mai comment
Lol
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 10:02pm On Nov 18, 2013
trendii tee: U will soon get into trouble oooooooooo
how nowhuh
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 9:58pm On Nov 18, 2013
trendii tee: Following wit rapt attention,,U always ROCK!!!!!! Lekinz,mai yanga dey slip ur trouble wan wake am oooo
I no understand ur "vocabulary" Oooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 9:18pm On Nov 18, 2013
Spactacle: Damn....oga lekinz shebi ur mind don swit ba..as u bi first to drop comment for dis season 2 thread...i salute u..
@rock...see as ma belle just dey sweet me nowcheesycheesy...

I greet everybody for here oo,,,

make una wait for me make i read first oo..

#grab a seat on d front row...

Lets go dere
Na so Oooooo ....My oga...I throw way salute to Oooo
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m):
Winnie1950: present sir!! ( comes into thread with AK47) i don upgrade o. If anybody try anything here i go just shoot am including oga the rock and oga lekinz. I no dey fear anybody again
Ha!!!.....Which kind yeye assistance be this..

Grabs Double barrel nd 50 cal sniper riffle ....anybody wey derail thread go chop one bullet ...

These are the laws
*Double barrel gun will be used whenever u try derailing the thread with love quote or abusive words
*50 cal sniper riffle will be used whenever pic is been uploaded on d thread
LiteratureRe: The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! by lekinz(m): 7:12pm On Nov 18, 2013
The rock5555: This story is Protected under the laws of Nigeria. So please no appearances of it should be else where except by the permission of the Author.

You can reach me @ Peteruduak0@gmail.com

Thanks in anticipation...
Oga i been dey wait OOOOO****Grabs d first chair on d first roll at d first seat****

****Let me stay at d front********Calling 10 bouncers*****....Uthman :Come quick...Stay here....Winnie:Where are thou...huh?
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 7:11pm On Nov 18, 2013
Danpersie31: @lekinz.nice work u did in season1.i want us 2 use an organisation call d Anti-defaulters bouncers international creed{ABIC}Hope u ll consider it o.and also try 2 convince rock abt it o
...

Thanks for d advise nd suggestion bt we've already gotten a name sha....I don't need telling or convincing rock abt it...He has no option...Our yes is yes...Unless he wants me to send my "boys" to him...

Winnie1950: @ lekinz: shuo! Na wa o. Na by force to see my abs? Forget say u my oga o. I go just chest u.
U wan chest ur Oga bahhuh? ...U don see work for filling station abi??...U beta dnt try nonsense or else ...I won't let sleep beside me tonite nd u knw what dt means..***hope trendii_tee is nt listening****
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 1:19pm On Nov 18, 2013
The rock5555: A new thread may make front page again but this wont, also some pple may be discouraged to read this cus its pages plenty.
Na true sha...

Winnie1950: Chai i don miss o. See wetin glo don cause with their bad belle. Any how sha we are waiting for season two. Make i ready to start full time bouncer work abi how una see am?
U never send d abs now...

Wey dey d link nowhuh
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 4:47pm On Nov 17, 2013
ritababe: ****yawn****
hapi sunday everybody, is an honor reading ur story the rock, i have learn alot of lesson, though its a pity i wont be cuming online for sometime now cus i always come online becus of you.

I thank everybody and my fans too
daniel
chiamaka
lekinz
kingphilip
hacker

I LOVE YOU ALL
So y don't u follow back ...

@rock:Starting a new thread myt make d story looks difficult to get.....
Y not just change d topic of dis current 1 to sumtin else e.g Preacher son season 1 & 2 nd by starting it on a fresh page...maybe page 150 or so
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 11:43pm On Nov 16, 2013
God save u sey ur story na season film....If nt 4 dt I for swear for u ....u wan spoil my show with Winnie abihuh? ....

@Winnie..no mind dt dude jawe, no be im fault sha ...e wan make pple notice am ni jawe...Am still expecting the details nd d ABS Ooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 7:36pm On Nov 16, 2013
Winnie1950: Oga lekinz make u no worry if u see my abs u go faint especially the one wey dey for my chest. Since yesterday na now i charge my battery. Nepa dey mad
Taaaar....Leave dt side jooorhuh?...Abi I don faint ni....Na watermelon abi guava huh??....No go try me Ooooo make d tin wey hapun for 1963 wen 1

girl tell me d same tin no go repeat imself again...in Basket mouth's voice...Faint for those wonda things them...I go...uhm.. u know am..Ask my

Oga@dtop in dis field @Rock
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 6:50pm On Nov 16, 2013
captain sinzu: He witout sin shud cast d 1st stone angry....I don c dem finish Judas....Lekins hwfa..
I dey my Oga
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 6:39pm On Nov 16, 2013
bufness: mtcw so u MST do wat odAs did ?
I fear Ooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 6:19pm On Nov 16, 2013
I don vex self angry angry angry angry

It seems we need some pastors here....Sum pple really need deliverance......Don't u ave instagram on ur fone abi shey dis thread na keek....

What re u trying to do....Posting ur best pic with ur christmas clothhuh?....Mehn we are adults nt kids....Make I no talk sha

captain sinzu: ogbeni e b lik u go park well o angry
Oga Captain...U fine gann Oooooo..We know ...Bt u should pls stop this...Posting of pic is a sin..Stay away from it....****Bouncers don plenty gan Oooo****....I rest my case
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 10:23am On Nov 16, 2013
Euphrosyne: Walahi talahi i desarv am for world record, chai did i jst finish dis story frm 1-144. God bless olamide and phyno for makin sur say i no sleep #dope money. My tanx to to etisalat and glo for givin me a combined 45 mb wey i use finish dis tori. My shoutout to uc browser makers for makin sur say i finish dis tori in record tym. My tanx to iya silifa for givin me enuff food to mak me stay strong mak i use finish dis tori. My final shoutout goes to oluwa foxy for introducin me to dis nyc tori wey dey sweet my belle wel wel. Shege God bless dose Phcn people for givin power to my ba3. God bless rock for givin me d story of his lyf. Walahi talahi me i no fit shout sha
How that 1 take reduce garri price 4 market
1 Like
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 9:10am On Nov 16, 2013
Wisdom-Me:
Y all dis sec skul boyz & girlz just dey upload dia pics wit dia xmas cloths. Bouncer lekinz wot ve u bin doing?
E be like sey ur eye don deaf nd ur ear don blind abihuh?....U no dey see wetin I nd my boy(uthman) dey dohuh?

Uthman51: Time up no more comment......till Uduak update finish...order from bouncer lekinz broadcast by Bouncer uthman
Na sooooo

trendii tee: Ahnahn,seun is mai frnd oooooo,,so u re dis jealous? Nawa ooo,,anyway u nid to apologise sha,b4 I reach mai lawyer ooo
Ehn ehn ..Ur friend abihuh?....Anyway...Where ave u beenhuh...

The rock5555: Make una bear wit me oo, the update may be short cus since morning no light. Na my papa motor i manage get one bar.

All my new fans and bouncers/commenters i dey hail
Okkkk Mr Rock

Jumizie13: E be lyk say u guys wan experience Twins. Fight abi? ANW, na ur kpekus go suffer am.
If i hear...U better no try rubbish cos we(Lekinz nd Uthman)will....hmmmm....uhmm...

Infamous: For the guys, Make una upload una sister pics. I wan take over from Rock and 190
Oga...U re welcome..Na broom nd packer u want make we use welcome u bahhuh

[quote author=Clemzy16]I ws about askin yhu for d link 2 ur thread, tank GoD U hav posted it already.


Uthman nd lekinz una wan use laugh kill me wit una comments, make una try stand up comedy naw.. No time 2 say time.
[h]

Stand up comedy indeed....Tnx man...No go die Oooooo cos we no get doctor for here Oooooo
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by lekinz(m): 7:24pm On Nov 15, 2013
See una l8r

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 40 pages)