LEvuls's Posts
Nairaland Forum › LEvuls's Profile › LEvuls's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 48 pages)
huz dis Abia gurl...OP na mistek u meks..i supos u meant Akwa Ibom ![]() |
Don Demu: Namiji don Allah kada ka manta da mutanen ka. ko ma yayane ka dinga dan lekowa kana gayan mana how far. Ride on bruvapls U guys can go private here no be Nimc Trend for any specified tribe.hope u grab b4 u begin hit mi back ![]() |
ComOo who be dis Old woman for here..mind u you don dey over step limits Oo! We bin de communicate peacefuly b4 u come & we go de yawn peacefuly... No cary ur Over hyp Ogbanje Spirit scatter our lovely trend. In IM voice: weda na one naira weda na one million Nimc u got mi, Nimc u got mi. |
[quote author=dandutse01][/quote]level 5 then 20-25k ![]() salary increased to 150k then their disengagement wow! i hope u re nt one of those disengaged staff ![]() quite pathetic if its true O ![]() |
Mowin: 53k, I like am!I like am pass Oo ![]() |
posteritychild: SHILO VS. EASTERMARIS make una two take am easy, notin dey happen!!!! Each of u has made ur points, which is gud. Make una stop e-fighting abeg. I work where am been paid 170k monthly banking sector to be precise, but I want a government job even if dey pay 60k I dnt mind. Because am going to eNjoy d kind of peace and less stress dat I have never enjoyed b4. Money is not everytn in life but rather posterity shud be one's main priority. PEACEBanking Job 170k ![]() Uga maram i hail u O ![]() |
Who can spot Amechi here ![]()
|
Samsung Gosh going for TECNO |
See Script Shoot me indeed just remind of Basket mouth joke wit Nollywood artist Segun Arinze.. replying....."Shoot me and i ll die..now am dead" ![]() guy are not the last of the witnesses...more are coming ![]()
|
In another way Julie Coker stole her tittle ![]() |
Ok madam Obechi Okaowo Veli veli sassy even at old age |
Woman without bwuest not yet done makup artist ![]() |
AND IF HE Is the ONE causing it what then happens. Let Amaechi stand and defend his fight..shebi him get power to face GEJ ![]() All the ACN backing him wey dem de now Ekiti crisis dey no body to talk about am...na stil GEJ cause am ![]() For once am in for Okupe. |
gidson12: this is her tooThats my mummy |
Tee-gurlee.:Dont think u c urself as either ![]() |
Neduzze5: Can someone please do me a favour?In another summary of U A geek ![]() |
nnekaela: I just realised am 90% smart.drop se.x and mek 100% |
Coming 5th in over 120mil people..makes me not only a smart garri seller but also wonder cheater ![]() |
Lilimax: Old photos bring back memories but memories bring back youexactly ![]() |
seeing this pics now don high me going to snap now and save am cos i must mek com 2015 |
Wetin de vex me be say most of these churches hardly donates to the poor and hardly visits the less privilege. They always take, take and take and never gives... ![]() |
@OP & MODERATOR where did u get this info from ![]() mek una no come hype people spirit wit an uncomfirmed nuis. pls verify wit source! Tanku u ![]() |
BP tinz |
adeshina86: nawa ou made "first to comment fp" but ur ignorance to tinz of lyf no let u enjoy am ![]() |
Wendyslim: Dat one na chief abi na thief? Just askingyou wey de ask wuch one you be ![]() |
Chief(names withheld) mtcheewww infact the JTF commandant and officers that did such arrest should be arrested too ![]() |
WildChild00: What is the criteria for applicationSeven uncocked alomo ![]() |
Even in Church politics,pastors cant just give others the chance to taste power abit. Just the power struggle the practices,church preaches against but practice. Father Father please save us from these people ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 48 pages)

here no be Nimc Trend for any specified tribe.
·
