Lightest's Posts
Nairaland Forum › Lightest's Profile › Lightest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
dream for where. can't you see how Ayusman still dey shout. |
talk am now |
disloyal |
u b goat and I be goat killer. So am going to kill you |
lying ghost sef dey |
the mama na goat killer and the pickin na goat |
Crussin around Oshodi with Toyota Camry 2007 model with leather seat, A/C crying, Gbedu blasting with a very clean, sophisticated Unilag girl in my front sit doing what she knows best(Mouth Action) and watchin Ayusman as he dey shout Obalende from the top of his voice. I beg "Ise ko lo wo jo" |
ibkaye:ibkaye, you know what you are too much. But too talk true true for here, naa Oshodi Ayusman dey work. na the chief Agbero. |
how you go dey drag emperoh for ground like that? you mean na shit collector ![]() |
faithfull |
abattoir don dey for nairaland |
Na inside Bus she dey and she dey pollute the air. so na song go make am no too sound |
@ poster your name should have been SIKIRU |
ayusman, Lexus what? eya abi no ayusman wey I see inside Molue for Lagos. well na because he see say i no dy online. But now that am around he should withdraw the talk or else. i go show in pics for Ajegunle |
enrollment self dey Aro. them even get correct amenity for special kolomental |
but come to think of it, how did you know that the shoe belong to the pastor. definitly, you are either one of the thieves or the drunker. cheers |
stroll into kuvuki land with a pot of Antrax virus with SARS but never make my decision to wipe out the whole of kuvuki land. strolling out again |
guy keep it up. still laughing |
like ayusman's mouth ![]() |
he said "the first person that touches the king garment will be the next king. so if na you wetin you go do no b to run. @poster you don't know the answer at all. so post what you know |
clem is really restin in peace |
gari dey expire for your village ![]() |
Nafdac |
saucekid and ayusman will be security of the day while sam milla will be janitor. hope to see you NLders soon. cheers |
@ torture sitting down on a big sofa watching a 92'' flat screen tv. celebrating the exist of sam milla nonsense. please join me in celebrating have booked rooms for you all NLDers in the Nicon Nogan Hotel, Abuja. its going to be a week celebration with 250 Olabisi Onabanjo Univesity girls, 200 Unilag Girls, 100 ife girls, 200 Unad girls and 750 calabar girls. print this page as invitation page. sauce kid, ayusman, clemykul are not allowed. |
person wey landlord f**k in wife na in go go for landlord and at the same time person wey f**K lanlord wife na in go go. seun me i no dey among this coup o. |
uhm you don't understand. look for help |
uhm o dun ![]() |
@ Saucekid mad man will always think he is right always likewise person that has problem will think other has. so may thunder help you from your problem. @Ztyle ibo lo ti ja wa. na from where dem commot you. hope no be prison sha? |
@gilgee you dey work for WAEC or JAMB office? you can see am trying to show an helping hand to ayusman who, though is the first person to go to school in his family remain in one class for almost five years. and am trying to see if NLDers can come to his aid by offering him a job at Unipetrol. cheers |
@tpia am glad people like you always follow thread before been removed by the moderator. @ayusman oga na that course you wan go do for higher institution after finishing you WAEC. well there is nothing like that in higher institutions. but he go better make you re write your application to Unipetrol in time. |
am too sure that you are going to get F9 all through your exams. is there common entrance exam today? you don forget that i already have my B.Sc |
