₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,299 members, 8,421,223 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 03:01 AM

Toggle theme

LilPeezy's Posts

Nairaland ForumLilPeezy's ProfileLilPeezy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)

CrimeRe: SACS Operative Beaten In Agege After Damaging A Boy's Leg While Chasing A Man by LilPeezy(m): 11:23am On Mar 24, 2020
Make una cripple am.......for Bayelsa here we dey time dem, we just dey watch...d day dem go kill one innocent boy bayelsa police go collect anyhow
HealthRe: Government Should Ban Sports Betting Halls Over Coronavirus by LilPeezy(m): 10:25am On Mar 24, 2020
ALABACONNECT:
Bro you go like digit me on the matter. Won't be bad to dance for that water for a while
Try check it out first on Bet9ja
HealthRe: Government Should Ban Sports Betting Halls Over Coronavirus by LilPeezy(m): 10:18am On Mar 24, 2020
ALABACONNECT:
I no even know sef. Mean say you Sabi table tennis market well. I no know shiii for table tennis
I been nor Sabi anything I sight am on Saturday last week na I select 8 stake am with 1k 97k burst out for me.....as it stands now table tennis games dey 200plus in a day for selection
HealthRe: Government Should Ban Sports Betting Halls Over Coronavirus by LilPeezy(m): 10:08am On Mar 24, 2020
ALABACONNECT:
There is really almost nothing to bet

Well, For your UK used Smart TVs and ACs, check my signature
Guy currently Table Tennis dey pay lyk white.....mek op dey em lane
HealthRe: Government Should Ban Sports Betting Halls Over Coronavirus by LilPeezy(m): 10:04am On Mar 24, 2020
Ezemarcel:
God purnish u for this nonesense post.....why not tell government to ban supermarket and market halls....mugu
Na beta Original God go punish am, d guy nor Sabi wetin em dey yearn
HealthRe: Government Should Ban Sports Betting Halls Over Coronavirus by LilPeezy(m): 10:03am On Mar 24, 2020
You r mad cos Lagos is crowded they should also ban less crowded places where I reside too abi... currently now d Bet9ja n Betking shops r less crowded sometimes u don't see more than 10 people's sef n na mega shops for dat Mata....we wey dey play normal slip nothing concern is with Virtual....no try talk dis nonsense again cos na wetin we take chop lif
RomanceRe: Badoo Girls by LilPeezy(m): 12:44pm On Mar 22, 2020
namiji2598:
kano and u?
Yenagoa
RomanceRe: Badoo Girls by LilPeezy(m): 11:23am On Mar 22, 2020
DenreleDave:
.
Thanks master
Big man u nor reply to my main message o
RomanceRe: Badoo Girls by LilPeezy(m): 11:22am On Mar 22, 2020
namiji2598:
where does men dey, I can arrange for them if dem go give me something too
Where do u base?
RomanceRe: Badoo Girls by LilPeezy(m): 11:08am On Mar 22, 2020
DenreleDave:
If u need, I can give u contacts of ladies that can give u 2 rounds for 3k
Me n u get unfinished war b4 dem ban....now dat am back I forgive go n sin no more.....U see those contacts u go arrange me some too, I nor need am but e get some senior men wey go need am.
RomanceRe: How Do I Make My Crush To Have Sex With Me When She Visits Me by LilPeezy(m): 11:04am On Mar 22, 2020
Slimranky:
Guy u don mumu

Did u read where I rebuked someone here about drugging her because I'm not into that,there's never a word in my sentence that says I was desperate and going to rape her,why u dey talk like slowpoke if i catch u na to burst burst your yansh so u no go fit sit again e be like u no know who u dey follow play,u just dey cap anyhow from your keypad abi 48 like you
U b fool, before u cap carelessly remember BKB is allowed....mind ur capping n gv me regard u bastard.
RomanceRe: How Do I Make My Crush To Have Sex With Me When She Visits Me by LilPeezy(m): 9:33pm On Mar 16, 2020
seanwilliam:
you dey craze. you know suppose dey curse cos e one fhuck pussy na. in as much he no rape am. he is about to have a consensual sex... no dey use dat kind curse play abeg, i still young and i never chop life reach anywhere ok.. this year alone, i wanna fuhck 77 pussy grin grin grin grin grin and i still dey 12, u see say i neva reach anywhere.. grin grin grin grin grin you dont pity girls of this era bro.. fhuck and let fhuck.. i hail grin
U dey see dat guy post, d nigga ready to do anything to burn dat girl bush.....em fit drug sef, from em post em ready to rape her sef cos em dun dey see himself dey kpansh d girl already..... anything wey mek dat girl nor gree e fit lead to anything.
RomanceRe: How Do I Make My Crush To Have Sex With Me When She Visits Me by LilPeezy(m): 9:04pm On Mar 16, 2020
seanwilliam:
bobo none of us go die ijn.. no dey use rubbish play abeg
oh so u know say na play na u dey yearn carelessly....If u find my comments offensive, e get how u go try talk to person mek d person realize em error...Yeah I might go far but dat guy is an idiot
RomanceRe: How Do I Make My Crush To Have Sex With Me When She Visits Me by LilPeezy(m): 8:53pm On Mar 16, 2020
seanwilliam:
and u too will die tonight .. na ur sister? Ndi Ara
Let's see who will die tonight...Ayebe lyk u
PhonesRe: Help Me: With A Budget Of N46000, What Phone Should I Buy??? by LilPeezy(m): 11:59am On Mar 16, 2020
healthserve:
Infinix Hot8 or the likes of Samsung A50
Op said 46k budget u r... Samsung A50 is more than that.
EducationRe: Henrietta Alokha Is Dead! The Principal Of Bethlehem Girls College Dies In Lagos by LilPeezy(m): 7:49pm On Mar 15, 2020
RIP
RomanceRe: . by LilPeezy(m): 6:29pm On Mar 15, 2020
RIP in advance if u confront him
RomanceRe: Nigerian Ladies Are Disgusting And Senseless by LilPeezy(m): 8:27am On Mar 15, 2020
Lightangel65:
And yours too
Ur brain dey leakhuh Nor b ur talk say ur mother n sisters and senseless and disgusting....U r fool, don't quote me u slowpoke.
RomanceRe: Nigerian Ladies Are Disgusting And Senseless by LilPeezy(m): 7:54am On Mar 15, 2020
Op why not say ur mother and sisters r senseless and useless
RomanceRe: I Have Been Having Sex With Prostitutes Since The Age Of 18. Please I Need Help! by LilPeezy(m): 7:47am On Mar 15, 2020
18yrs now u r 21yrs....U just dey start guy, nothing to advice u about u beta go meet ur pastor or u continue.....Having a gf won't stop u from going to okpo joint, addict na addict Shea u grab....Only wen u contact HIV na u go fit wake up, d only solution to ur problem.
RomanceRe: My Boyfriend Called Me A Glutton And Broke Up With Me by LilPeezy(m): 4:02am On Mar 15, 2020
Tife556:
Oh...you hate food?
Forget that talk, u b addict for food....U need rehab
RomanceRe: I Want to Buy Different Colors of This Naughty Thing [Picture] by LilPeezy(m): 6:38pm On Mar 14, 2020
See wetin ex videos dun turn u to
RomanceRe: My Boyfriend Called Me A Glutton And Broke Up With Me by LilPeezy(m): 6:35pm On Mar 14, 2020
Why u sef lyk food so much?
BusinessRe: First Bank Confirms Merger, Acquisition Talks With Heritage And Polaris Banks by LilPeezy(m): 11:33am On Mar 14, 2020
Cyberterror:
You are a bigger fool.
Where exactly did u keep ur sensehuh You sound like d biggest fool of today
BusinessRe: First Bank Confirms Merger, Acquisition Talks With Heritage And Polaris Banks by LilPeezy(m): 7:53am On Mar 14, 2020
Cyberterror:
You are a fool.
Just accept the insult....you really don't have sense
RomanceRe: See What She Told Me Because Of Coronavirus!!! (photo) by LilPeezy(m): 10:47pm On Mar 13, 2020
Where is the photohuh?
RomanceRe: Am Too Handsome Please Help PHOTOS by LilPeezy(m): 2:15pm On Mar 12, 2020
Man ur dress sense(Swag)nor be am@all.....Try upgrade ur swag
CelebritiesRe: Queenette Charles And Regina Daniels On A Movie Set by LilPeezy(m): 6:47pm On Mar 11, 2020
sofiscatedmoron:
If shes the finest in bayelsa,, that means bayelsa people no too fine
Most beautiful girl of Nigeria na fine pass for naija abihuh?? Una nor just get sense

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)