Lohlarh's Posts
Nairaland Forum › Lohlarh's Profile › Lohlarh's Posts
eh ehe he, Lolami who be this dreamer wey dey call me kobra, Mr Dreamer abi ki lon je, one tell me d menain of kobra nd 2ndly wetin i do u as Lola asked is it franternity or internet, answer me b4 volcano erupt o ![]() |
its okay ![]() |
nice jokes ![]() |
he, i carry 8th position, thank God o ![]() |
why una no go die d mater, as both of una join E dey una body, esa rora ![]() |
success wetin u see? Ore i don add u, we re home and good |
Ore i dey o, na money i dey find to pay school fee o |
@poster nice joke, but why u no come write d names now? tufe, ituen, folly?(just guessin) ![]() @Lola, how re u girlfriend, wetin u do for ituen wey he dey lash u like dis? Anyway take kia oremi ![]() |
@poster nice pix, keep them comin Folly ur wife don dey vex o ;DLola tak m easy now |
Anus nooo, how can i be jealous, was just wonderin how possible for her to like u Cos u no enter our chat list, but she fit malage u as she talk Lolygal, se kini yen fun ![]() |
It culd be Bulk |
Lola ko ye mi o, wat do u tink he wants?Abi re u tinkin wat m thinkin? Na fine bouy? ![]() folly ese o cegirl i like u too |
@ Lola, thanx darl, m glad u liked it @Seunspice u re d bomb |
LETTER TO A MOTHER[/font] A mother enters her daughter's bedroom and sees a letter on the wall over the bed. With the worst premonition, she reads it, with trembling hands: It is with great regret and sorrow that I'm telling you that I eloped with my new boyfriend. I found real passion and he is so nice, with all his piercing and tattoos and his big motorcycle. But is not only that Mum, I'm pregnant and Ahmed said that we will be very happy in his trailer in the woods. He wants to have many more children with me and that's one of my dreams. I've learned that marijuana doesn't hurt anyone and we'll be growing it for us and his friends, who are providing us with all the cocaine and ecstasy we may want. In the meantime, we'll pray for the science to find the AIDS cure, for Ahmed to get better, he deserves it. Don't worry Mom, I'm 15 years old now and I know how to take care of myself. Some day I'll visit for you to know your grandchildren. Your daughter, Judith. P.S.: Mum, it's not true. I'm at the neighbour's house. I just wanted to show you that there are worse things in life than my report card that's in the desk drawer. [font=Lucida Sans Unicode]THE HORSE NAME A guy was sitting quietly reading his paper when his wife walked up behind him and whacked him on the head with a magazine. "What was that for?" he asked. "That was for the piece of paper in your TROUSER pocket with the name Mary Lou written on it," she replied. "Two weeks ago when I went to the races, Mary Lou was the name of one of the horses I bet on," he explained. "Oh honey, I'm sorry," she said. "I should have known there was a good explanation." Three days later he was watching a ballgame on TV when she walked up and hit him in the head again, this time with the iron skillet, which knocked him out cold. When he came to, he asked, "What the hell was that for?" She replied, "Your horse called." |
;Ddats a score |
Lola, na wah 4dis ur thread o m enjoyin myself |
@ituen, i agree wit u bro Abi wetin be dis? |
Lola, u sure say u like dis Anus guy? Sis Look b4 u leap o One Love! |
i dey jare my sweet angel tk kia |
i dey jare my sweet angel tk kia |
Lola, una don dey comot for express dey service lane o, Haba, make una comment on d joke, na love matter una dey discuss Well nice joke!!! |
wetin concern u ituen? lola dear so wa pa jare? ![]() |
I dey hia o my sis, na u no wan send ur details(jokin, i know u re hiddin cos of scammers) So werin dey? |
Nice One |
Pls lets continue with d ladies: Dakova - Clavin klein |
Nice one nightie, ![]() |
Hello Girlfriend, u ok? me, mind ke, kojo, mio ri ro at all Take kia darl! ![]() |
Lolabbey, no mind dis ninja guy jare d boy get mouth like Kettle(ole nu) |
@Ninja tortoise na u get ya mouth |
Ituen na u go go italy, God forbid me go do nonsense for italy, if i go maybe for a fashion or business Its a good tin sha still tink abt dat Gate keeper job, u mit be considered |
Men this boy don draw craze for real Lolabbey se on wo boboyi nran ni, Oya now, Aro Straight nd i tink nightnurse is on duty ![]() |
@ituen, ki lo kan e tin ba baje? so gba e |



